₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,084 members, 8,420,242 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 02:27 PM

Toggle theme

Beafroast's Posts

Nairaland ForumBeafroast's ProfileBeafroast's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

PoliticsRe: Fg To Borrow $7.9bn From World Bank, Adb, Others by beafroast: 7:54am On Feb 15, 2012
okeymadu:
Sometimes,  I laugh when I read some contributions of peeps to issues that they have no basic knowledge of. Borrowing to fund projects (that will be implemented) remain the best option to path of development. For instance, govt at all levels do not have sufficient financial capacity to give us stable electricity. To generate 1MW of power require an investment of about 310. 0 million naira. So, tell me where the FG, States & "+cal govt will get money to give us 50K MW if govt refuses to borrow. Borrowing in itself is good if the money borrowed is used for its intented purpose and not diverted to private pockets.
my guy wetin u yarn 4 make sense if to sey pple wey dey "rule" ds country dey "civilized".
government wey dey live "XTRA-LARGE" wan borrow money 4 projects?!?!?!
***i smile in monkey style***
PoliticsRe: Nigeria’s Ex-leader, Buhari Ejected Over Unpaid N20m Rent by beafroast: 2:13pm On Feb 14, 2012
meehn NOBODY fit satisfy nigerians!
if na GEJ or any oda government pikin dey spend money nyafu-nyafu, we go yarn.
An x-government pikin was ejected or about to be ejected because him no get money pay for rent and as usual we don start to yarn potopoto again.
WHICH WAY NIGERIAhuh!!!
PoliticsRe: I Will Defend Nigeria's Unity With My Blood" - David Mark by beafroast: 9:39pm On Feb 06, 2012
ok nah. Oga DM, kano don red hot again o. Oya! Forward march to kano o. We go dey pray 4 u and also give u morale support or any oda support wey u nid,like wheel-chair,crouches,bandages,painkillers,p.o.p etc. Our ancestors are with u.
4UKIN PR!CK!
PoliticsRe: Mend Threatens Mtn, Sacoil by beafroast: 8:03am On Feb 06, 2012
@beaf, abeg where u dey? Dis guys dem be ya brodas, abi na fake dem be. Abeg come pass judgement jore!.
PoliticsRe: N1.2 Trillion Needed To Fix Nigeria’s Roads – Minister Of Works by beafroast: 4:02pm On Feb 01, 2012
@GeneralGEJ,
march on!
Notin do you,i dey shado ur side 4 u.
eehm,eehm abeg no 4get dat minista job wey u promise mi o. Incase u don 4get na minista 4 'MUMUNIGS' i like o.
Presh hair o!
PoliticsRe: Fraudulent Marketers To Refund Subsidy Payments & Face Trial by beafroast: 1:07pm On Feb 01, 2012
GeneralGEJ:
it seems out of all the mumu Nigerians  - only u get sense - Ok i will appoint u as minister  - which post u fit handle

FRESH air for life.
abegi even if na "MINISTER FOR MUMUNIGS" i fit handle am wella.
PoliticsRe: Fraudulent Marketers To Refund Subsidy Payments & Face Trial by beafroast: 10:45am On Feb 01, 2012
@GeneralGEJ,
i dey feel you die.
PoliticsRe: Reuben Abati's Response To Patience Jonathan AU Delegates Story by beafroast: 7:02am On Jan 30, 2012
abegi o!  abati,beaf,gej,peshie make una tell us de total abi na shell numba of people wey delegation for Ethiopia.
So dat CON-FUSSION no go break bone.
PoliticsRe: Yaya Boni Defeats Gej To Become AU Chairman. by beafroast: 10:18pm On Jan 29, 2012
make una sofri sofri dey talk o. Beaf dey on guard to faya counta fayaring!
Anyways,make una no blame oga presido,na him LUCK no GOOD for dia.
PoliticsRe: Prof. Niyi Osundare On Religion And Politics In Nigeria by beafroast: 8:51pm On Jan 29, 2012
All i can say is;
RELIGION NA POLITICS!
PoliticsRe: Hypocrites As Prayer Warriors: How Can God Heal Nigeria by beafroast: 8:12am On Jan 29, 2012
diluminati:
I believe in repentance but not the religious type coz if a man turn from his wicked ways things will go smoothly, it doesnt mean God will answer your prayers, just as the case of Nigeria. If we expunge corruption, build a society where everyone can live in peace, preach equality etc things will fall into place. its not prayers or waiting for an answer from God thats the solution.
+100
PoliticsRe: Nigerians Should Stop Going To Church If Pastors Do Not Join The Protest - O'law by beafroast: 6:40am On Jan 29, 2012
i dey shiver for 9ja people! When e come rish for religious matter na NO NO GO AREA! because our religious people are so brainwashed that even when dem sabi the truth dem go say na lie.
If u try to say anything wey no blend with their ways na different names dem go call u.
PoliticsRe: Abracadabra! The More You See The Less You Understand! by beafroast: 7:50pm On Jan 28, 2012
VolvoS60:
^^^
Good show OP.

The deceit and the fraud is being exposed and shown up for what it really is: a house of graft and sleaze built on quicksand.

My only regret is that Nigerians are a truly sad and broken lot who do not have the moral fibre or the strength of character to INSIST on accountability from their leaders and officials. That is what is heartbreaking in all of this. We don't have the backbone to stand and fight the good fight. We can't go the distance. We have no staying power. We just haven't got what it takes.

What more evidence is needed? There have been several probes and counter-probes over the last few years in which Nigerian public officials have come on camera to confirm our worst suspicions about how key public institutions are being run. If this is not a call to action I do not know what is. How much lower must we sink before we realize we are drowning?

The legislative hearing will be concluded, there will be more sensational headlines etc. but NOBODY will go to jail. NOBODY will be dragged out and shot. I challenge Nigerians to prove me wrong. I challenge Nigerians to warn their councillors and representatives in the House & Senate that if someone is not held to account, THEY will face the consequences, starting with a petition for immediate recall. (And that will just be the beginning)

But I know am wasting my time. In 2015, (if the country still exists) I know the "largest party in Africa" will win again with the full support of Nigerians. And the cycle of madness will begin anew.

Broken country, broken people.
+1000000
I FIT NOT SHOUTED!
PoliticsRe: Ifako-ijaye Residents Laud Deployment Of Soldiers In Lagos by beafroast: 2:04am On Jan 26, 2012
homerac7:
^

So what's ur point? U used to b brilliant.

SMH
Him point be sey the (Zombies) soldiers wey Oga GEJ send come Lagos make sense. U know sey the guy, Beaf no dey tire. Him must always find way to show/tell us sey Oga GEJ actions make sense.
PoliticsRe: How Much Should The President Receive As Food Allowance by beafroast: 10:58pm On Jan 20, 2012
food allowance ko!,fool allowance ni.!
Him no dey collect salary?!?!?!.
PoliticsRe: Soldiers Curtailed My Movements To Lead A Protest - Femi Falana by beafroast: 5:25pm On Jan 17, 2012
PointB:
Didn't know this thread was about beaf. I thought it was about Femi Falana condescending comment about the Niger Deltans.
Now you know,oya face ya front!
PoliticsRe: Soldiers Curtailed My Movements To Lead A Protest - Femi Falana by beafroast: 1:56pm On Jan 17, 2012
@beaf
i have bn trying very hard to understand the kind of specie you are but no show.even not an existing group of specie to group you with.
All i see is a specimen called 'BEAF',with Characteristics--
1. Ethnic bigotry
2. Hatred
3. Lies
4. Intolerance
Infact,beaf wetin dey always bite you for head wey make you no fit tolerate other tribes or views wey no blend with your own??
PoliticsRe: Do You Think Pdp Will Win Presidential Come 2015? by beafroast: 10:14am On Jan 17, 2012
pdp will win big time!
Not by rigging but with the votes of same dumb peeps protesting and calling oga jona names.
Dsame peeps protesting voted for jona cos he has no shoes. I sorry for 9jirians.
@beaf like somebody said, "U R LIKE DS BY DEFAULT". no need to worry about ur comments.
PoliticsRe: KPMG Report That FG And NNPC Hid From Nigerians by beafroast: 11:21am On Jan 12, 2012
Posted by: Demdem> Abegii, free him. he is like that
by default.<

I laff in chicken language,
chi, chi, chi, chi, cken,
PoliticsRe: We Wont Revert To N65 - Fg Insists by beafroast: 5:30pm On Jan 11, 2012
***coffs to clear my throat***
no nid to dey
curse OGA JONA like dis nah.
I blve sey all or most of una wey dey yarn now vote for OGA JONA. Ehn no cos for alarm,shebi d man promise 'TRANSFORMATION' . na d tin be dis nah. Make una giam chance to transform una lives nah.
Anyways,FRESH AIR!
PoliticsRe: Femi Falana & Funmi Iyanda On Fuel Subsidy Removal - Channels TV by beafroast: 2:02pm On Jan 11, 2012
meeehn Falana dey smoke o! I love ds man, cos him dey yarn with facts and figures.
Anyways,i dey wait for BEAF to come DISPLAY as usual.
PoliticsRe: Why SE People Are Not Really Interested In Oil Protest (imo) by beafroast: 8:46pm On Jan 10, 2012
maybe the bulk of the people like shuffering and shmiling.
Though no be by force to protest but sometimes on certain issues we must let our government know sey na we dey work d money wey dem dey take oppress us.
PoliticsRe: Why SE People Are Not Really Interested In Oil Protest (imo) by beafroast: 8:42pm On Jan 10, 2012
maybe the bulk of the people like shuffering and shmiling.
Though no be by force to protest but sometimes on certain issues we must let our government know sey na we dey work d money wey dem dey take oppress us.
PoliticsRe: Rivers Governor Introduces Fuel Subsidy, Cuts Price From N141 To N137 by beafroast: 5:50pm On Jan 10, 2012
i hope sey 'CABALS' no go hijack dis subsidy tomorow.
PoliticsRe: #occupy Nigeria Sets 10 Point Nigeria by beafroast: 5:43pm On Jan 10, 2012
i tink sey na the kind 'TRANSFORMATION' wey oga jona promise be dat.
I DOUBT if dey fit gree.
Seriously,if dis kind measure fit happen,na him be sey we don dey dia. Enuf money go dey 'gidigba' to solve our national issues.
PoliticsRe: Subsidy Clarifications And Queries - An Open Letter To The Economic Team by beafroast: 3:49pm On Jan 10, 2012
@op,
ur head dey dia!
Dem tink sey na only dem go school and sabi speak big big gramma wey no solve our various problems. Dem wan tell us sey 9ja no fit survive if we no get oil. Deal with d corruption and wastages in running d government dat one hard for dem.
PoliticsRe: Describe Goodluck Jonathan In One Word by beafroast: 3:35pm On Jan 10, 2012
beaf
PoliticsRe: Why Is The Protest So Intense In The West And North? Why Are They Bitter? by beafroast: 12:22pm On Jan 10, 2012
'TRIBALLAND' where everything must start and end in tribal war.
I laff in monkey language!
PoliticsRe: Revelation Of The 'untouchable Cabals' . by beafroast: 10:59pm On Jan 09, 2012
^^^ my bros abegi choke knuckle jore! ur head correct die. no mind some people wey wan die with tribal sentiments,everything for them most start and end with tribal talk rather than the real FACTS.
PoliticsRe: Enugu Gov. Chime Bans All Forms Of Public Gathering Till Further Notice? by beafroast: 11:00am On Jan 09, 2012
i think sey na DEMOCRACY we dey practise so,wey people fit yarn their mind. oh! I just remember sey na MILITARY REGIME we dey so.
My south-east peeps no dey fail to impress me.
PoliticsRe: Boko Haram Members Have Infiltrated Government -jonathan by beafroast: 10:47am On Jan 09, 2012
boko haram dey bomb places and kill people ,  oga jona deal with boko haram=ITIBORIBOH!
cabals dey chop subsidy money ,  oga jona deal with d cabals = ITIBORIBOH!
corruption dey for government  ,  oga jona deal with corruption in government = ITIBORIBOH!
me i dey ask,wetin don change for good since jona bcome presido? na still dsame tory we dey inside.how funny some people no wan look at issues from a logical and critical point. na follow follow jona because him come from SS. if u try to make ds same peopln to see things logically dem go say you be hausa or yoruba and you no like the person of jona. na ds kind tribal and religious sentiment keep 9ja like ds,everybody wan protect him own without looking at the larger community.
me i shake my head,
PoliticsRe: Boko Haram Members Have Infiltrated Government -jonathan by beafroast: 9:21am On Jan 09, 2012
mcheeew,
this presido sef.wetin him wan make we do nah,help am catch dem?!

1 2 3 4 5 (of 5 pages)