Beafroast's Posts
Nairaland Forum › Beafroast's Profile › Beafroast's Posts
make dem get PATIENCE, GEJ go send them diesel buses to carry dem, GOODLUCK to dem! |
@ Beaf must everybody agree with your views or opinions??!! Let ur oga jona to do the defending himself. Haba!!! I don ask u b4 if insult na your talent,birth-right abi inheretance. U always come in an AGBERO-STYLED manner fireing insults at whoever does not agree or see issues ur own way,especially if it involves ur oga jona. Sometimes i wonder dey way u wan take convince people with ds ur arrogance. Jore o!!! |
walahi! Beaf if u be woman ur 'thing' go sell wella. All the traits of ashy u get am for body. U just dey everywhere just to make sure sey people believe u and ur oga. Insult na ur birth-right abi na inheretance. |
abegi make una forgive Beaf and him artificial clone LeoMax, dem escape from asylum and we don dey look for dem tey tey. The native doctor (Okpokiri) for my village dey look for dem too. |
Beaf over to you o. Oya come defend your oga and him biznes partners as usual. |
i dey sip my wine(zobo)dey look. Mumuscious Foolish Goons(FG). |
@beaf, i agree that fuel subsidy has to go now or later. The big question is WHY IS UR BOSS AND HIS BOYS NOT LIVING BY EXAMPLE, A LEADER LEADS BY EXAMPLE. WHY CANT THEY SHOW US THEIR OWN SACRIFICE FOR THE NATION BY SLASHING THEIR LOOTS OH! SALARY AND OTHER ALLAWEE. I BET U IF THEY DO THIS YOU DONT NEED TO PREACH TO PEOPLE TO BELIEVE THE GOVERNMENT COS PEOPLE WILL SEE AND BELIEVE. WHY DO GOVERNMENT START WITH POLICIES THAT WILL HAVE DIRECT NEGATIVE IMPACT ON THE MASSES FIRST RATHER THAN ITSELF. |
slex:hehehehehehehehe, I laff in konto style. him papa no knack him mama wellah to born him wellah. He fitnt tryet it. Na tv supasta all of dem dey form. Make him come see our street talent on parade den no be person go yarn am to park wellah. No mind dem o jare! Na FG DOG him be. |
the man na Chimp-Monkey-Baboon-Man wey dey for Aso-Zoo. Na boko haram go bomb dem all thru their anus. |
'okonjo in wonderland' make dem dey fool demselves and dos wey want to be fooled. |
maybe GEJ boy,Beaf could give us a sweet-nice-beautiful-good answer. Mind you,beaf might come fireing like RAMBO so put on your bullet proof vests. |
you are on point bro. Unfortunately,GEJ and him cabals no see that side of the tory. Na dey subsidy easy for for them. |
Another 'CHOP-BOARD'. |
@Gbawe, thumbs up bro. I like the way you put and analyse issues. Ppl wey go see white and prefer to call am black cos of ethnicity and religion nay them make 9ja be like ds. If jona really want to change 9ja for good why him no fit start from ppl in government by reducing the cost of governance.that alone will save us enuf money. But its easier to come up with policies that will affect the ordinary citizens negatively anytime they need more money to steal. All them dey do na to dey speak big big grammer to take deceive us. But some of us don wise up.anybody wey no wise up,no be my fault. |
all these yarn about jona taking a tuff descision and 9ja go benefit afta dey make me wan smoke choko come jogodo. Make jona and him ppl for government first live by example then we go gree with them. Why fg dey always do policies wey go affect ordinary ppl negatively first and not policies wey go affect them negatively first. |
@frosbel, like i said earlier i no get qwalms with you as a human being but that personality of yours (HOLIER THAN THOU) . If you want peeps to always take you serious and see you as a progressive show us how accomodating you are when it comes to other peeps belief. You won whatever you won does not change the truth. Peace ! |
@frosbel, i no get any qwalms with ya. Make you know that one. My issue with you na sey you always claim holier than thou. Even in dat religous zone you no dey agree with anybody,wether na christian or muslem. Infact, you despise muslems like sey no be dsame God wey you dey worship create them. And now dsame you wan yarn me wetin i go hear wey you neva show me the meaning of 'LOVE ONE ANOTHER'. FROSBEL,you no pure atall,so waka. |
make we privatize FG,infact sell am to some chinese peeps. |
@frosbel, i don tell you to shift go that ya religious zone.ya calling na there e dey no be for dis zone wey real men dey yarn. Holier than thou frosbel. Peeps for religious zone don know you wella sey you be religious clown,now na for politics zone you wan try show ya untalented talent of clownry. Abegi!!! His Majesty Holier Than Thou FROSBEL waka!!! |
@ frosbel, i don yarn you to shift go religious zone where your likes dey wait for you. |
frosbel:naija peeps sef!!! The poster no mention Buhari but you don halla the man name. After now you go start dey form holier than thou. Abegi shift go that your religious zone,them dey wait for you there. Shior!!! |
GEJ dey form RAMBO for them wey him no fit form for boko badt boys. Meanwhile,BEAF dey form BEEFY. |
@ beaf d houseboy, abegi come defend your oga wife o. |
They can fool some people some time but they cannot fool all the people all the time . Beaf and him masters make una well done o! [i]Abi na today we don dey see mallam with bow and arrow?![/i] |
6:59 am ![]() |
na by force to sang, sung or song a sing?? Those 2 moosisians suppose 2 dey sell gala 4 on top falomo bridge [i][/i] ![]() |
ok!. We don hear! If e paini u sey people dey misyarn 4 where prido dey, oya! Carry biro write names of misyarners and foward am to him. ![]() |
me i dey ask sey why foolish goons (fg) no dey remove those 419 allowances wey dem dey collect and cut down their big big salary. Ds go also helep dem save plenty big money. Why oil-fuel all d time from one government to d other. And why must it always be d masses dat must bear d pains and suffering of any transformation agenda by the government. All their transformation agenda no dey affect dem and their people. |
^GEJ the giant killer! |
fg=foolish goons! which target them set for the complete modernization of our roads ![]() lubbish sets of foolish goons! |


