Beafroast's Posts
Nairaland Forum › Beafroast's Profile › Beafroast's Posts
pcicero: To all Oteh lovers, I am sorry to disappoint you. She is not innocent at all. Her answers are not convincing. She reeks of arrogance, nepotism and cuts the image of a despot. Even if she is being hounded for trying to change the ways of working at the Stock Exchange Commission, how is she carrying it out? By bringing change agents who were not properly recruited? |
^^^ my guy take am easy make dem finish d probe nah. |
abeg,wake me when dem bring lite. |
I don roast d beaf! But him fit reincarnate sha. |
BEAF!!! WHERE ARE YOU NAH?! E DON TEY TEY WEY WE DON HEAR FROM U O. |
davidylan: thank you. stick to the romance pages. ThanksThanks also. But i dont do romance either. |
davidylan: You should read how Christ dealt with the pharisees. It was worse my dear. At least i havent called you all serpents and whitened sepulchres filled with dead men's bones just yet.Typical you! No need 4 further argument with you cos am UNLIKE YOU. I dont do religion but, i wish we ALL could live together in PEACE,no matter what you believe in or dont believe in. PEACE OUT! |
davy, i take time dey go thru some of your posts and one thing i noticed is that you are always INSULTIVE! A CHRISTAIN for dat matter! Na so CHRIST do?! Haba! Na so your own be... abi na frustration?! |
DAVY, Typical Christain in Action.... Unable 2 tolerate other people views or way of life. U are either with them or you are of the devil. *SMH* |
if 2 sey na another political party dem finger, trust me,BEAF 4 don full ds thread dey trowey. Anyways sha,make una dey await d return of d BEAF! |
make una watch out 4 BEAF, coming with 'akara bomb' . |
"some" bottles of big stout and a full roasted chicken 2 go with. meehn u wan try am?! life no easy but e sweet die. |
mad men on d loose!!! Dem dey fight d government.... How many people wey dey government dey chop our money dem don kill?! |
i trust my 9ja pipl,dem nor dey fall my hand atall-atall! Dem don begin 2 attack and counter-attack 1 anoda as usual. Mi i wear helment inside my bedroom o! |
maxuella: he dat kills with sword must surely die by sword.....and enuf-abundant-plenty pipl go don kpai b4 den. |
make una nor panik! Bombin dey hapin everyWEAR around d world. We dey ON TOP of d ...ehm ehm ehm. how dem dey komplit d heenglish sef?!. |
wetin u xpekt b4?! |
na todayyy!!! e don teyyy! i dey laaafff!!! kwikwikwikwi..... |
@BEAF,I dey roast BEAF!! You go buy?! |
... any man dat is involved should be hanged by his "blokos" . any woman involved also should be hanged by her,ehm ehm ... ok,by her "bwest". i dey wait. |
na todaaayyyy!!! e don teeeyyy! |
~Bluetooth: ![]() Ansah pweess.... |
water.. e nor dey! light.. e nor dey! road... e nor dey! And u wan ban ppl from drilling bore hole?! madam,get a ram to fukc ur brains out!!! |
i dey laff with subsidy! ![]() |
SOPHIEAMORE001(f): @TWINSTAIYE, THIS IS THE SECOND TIME YOU BANNED ME, NO PROBLEM, GEORGE_D YOU WON FOR NOW. I WILL STOP POSTING ON NAIRALAND. YOU CAN ALL GO TO HELL. YOU ARE ALL FREAKS. E be lıke sey dıs guy get OCD for 'bad-belleness'. |
byrron:SECONDED & THIRDED! |
it has teyd. |
oiseworld:CORRECT GUY!!! true shon of ya phapha. tell ush how many monthsh shance we go giam. ok,make i helep u guessh. from now --- no,from d day him bcom preshident till early 2015. oya fire on! |
Beaf:Egbon razist, i dey wait 4 una "SURE-P DOCUBROCH" rmix. for my area for Ajegunle,i neva c un a bus o. how far? :-) |
no bi S(h)URE document again now na S(h)URE brochure. walahi beaf,u truely dey mouthed. |
mai yown kweshion shimple , witout dis s(h)ure-ph dokument,brokure,register,diary,note book abi na pamphlet,GEJ no fit do anytin ![]() wetin happen to all d promises wey him make b4 elekshion? |
mai yown kweshion shimple , witout dis s(h)ure-ph dokument,brokure,register,diary,note book abi na pamphlet,GEJ no fit do anytin ![]() wetin happen to all d promises wey him make b4 elekshion? |
make una watch out 4 BEAF, coming with 'akara bomb' .
@BEAF,