NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:42pm On Feb 28, 2016 |
spixytinxy: lol, no qualms, madam Beckytee abeg tk am easy ooo take it easy u said. I hear u,tanx |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:40pm On Feb 28, 2016 |
Fraiser: dey dia deh deceive ursef, na who tell u say hin get plan to come home, person wey don already book hotel wia hin go crash wit hin concubine ehn ehn! gud of him sobs: I knw what to do. but seriously u tot him all dis, my sweet hrt was not like dis wen we just got married. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:26pm On Feb 28, 2016 |
Abbeyunique2: chai, fraiser ti kobami, why didn't u give me a headsup when my wife highlighted at ur garage. ** darling, those green bottles are 7up jare. drjoshual2020 prescribe it for me. ** spixytinxy bring ur POS make i pay for the supposedly 7up 7up ko 8up ni. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:01pm On Feb 28, 2016 |
Abbeyunique2: *Listening to drake's energy* madam spixytinxy gimme that goat pepper soup with 12 green bottles cos i don't feel drinking heavily tonight. gimme that isi ewu too. hmmmm! nice one, so this is where u are and I was looking for you at home. dnt tell me dis is cos ur club was defeated. anyways u will meet me at home..... walked away hising |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 1:39am On Feb 26, 2016 |
whispering: I knw everyone would be in d dream land now. hope we are all gud? Indeed we are one big family...... doing something that is taking my time in a big way. wen am tru will come back here fully, just pray I finish it quickly cos I don miss everybody here. My love Abbeyunique2 u are great and I love u like mofedaku Kbs468: weldon boss my pressy: LogoDWhiz, Weldon sir Mr flirt: Fraiser: hope u don stop now my guy: jubrealguy, maternity leave,hmmm prophet shammak: welcome back sir, more palm oil to ur elbow. abi no b so dem dey talk am Stepped out gently in order not to wake anyone. sweet dreams and gudnite.......#kisskiss# |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 10:23pm On Feb 20, 2016 |
Fraiser: bros shey u won turn dat innocent gal to road safety or VIO ni, which one b road walk again, na road test u suppose go for, u want take by force by fire dey romantic lols! but seriously I knw like how u dey follow my sweet love yarn oooo..... which one na. if e like make him turn me to safety road na him own me. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 8:11am On Feb 20, 2016 |
Abbeyunique2: beckytee where are thou? let's go for roadwalk am here |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:11pm On Feb 18, 2016 |
Fraiser: I dont want to do wit anytin dat involve u in dis city I leave blizzydoDo nd missprudence for u, I need my peace. know i need a woman dat will not giv me at attack, infact i dont need any woman again for now I leave all of dem for u, my peace is much more important at last! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 5:56pm On Feb 18, 2016 |
eaglevision: #1315 Dedicated to all my concubines all around the GC, from Fraih my number1 (B.PE),even though I dae always vex for u I got u honeycomb,to my Sexysapphire u'll always be a darling,angel bolagabriella I miss u baby,Oluwafirefunmi ur name dae always make me mental innit,Somebodysmrs I don dae fall in love with u small small,Candicejay u wanna be a forgotten swithrt why,beckytee I still dnt know where to put u self,my sugarlicious and honeydrop Missoyin I miss u like mo ti fe ku,magymagz I see u as u dae eye me o,bt I still dae consider ya offer. I LOVE Y'ALL my BAES,u are so imporrant to my eshitence,make una share dis kisssess *muaaaaaaaaaaaaaaaaaaah* u ehn! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 5:55pm On Feb 18, 2016 |
Armynu: Hmmmmm!!! E be like say Plateau state go make sense for you sha ..... BKT is so readily available for you and dey may want to treat you with their very best 404..... Anyways watching you from the Villa.. Beckytee you may want to help you hubby with the driving today cos that burukutu ehn!!!! SMH thanks joor,if not for ur intervention and d love wey dey shark me,I for leave him make burukutu teach him some lesson.. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 8:50am On Feb 18, 2016 |
Sunnepa17: Mrnin dear....splendid nd urz? great! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 8:24am On Feb 18, 2016 |
jubrealguy: twas fine ooo, hope u av pounded iyan for your husband this morning sha sure! |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 7:56am On Feb 18, 2016 |
Sunnepa17: ЎO̶̲̥̅̊ΰ do well Beckytee..GƠ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡D nyt nd swit dreams tanx dear, gud morning and how was ur night |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 7:42am On Feb 18, 2016 |
Abbeyunique2: Good morning golden city, hope u all slept well, nah justified10 no allow me ans una mention, the non alcoholic orijin that he gave me when i visited Graceland city made me slept like a baby. *** jubrealguy no mind wittyemi, nah that kunu dey cause all those oyinbo. *** fraiser u beta go find ways to answer ur havard questions by the senate. *** kbs468, iyawo marun tan? but i no go burst ur bubbles again. *** darling beckytee, i dey h o, i want eat pounded yam and efo riro so as to boost my system for our next integrity marathon race. *** i don't know my best friend oluwafirefunmi has beautiful sister like that, oluwadurotimi1 isn't only beautiful but she is also smart like her sis, i guess it runs in the family. *** oya to every single ladies out there, by the power of prophet shammak and his jinns, i decree that u all find ur better-halves today. if u see a man u like, approach me or pressy. we will surely help u out but don't allow that fraiser to use him reggae spoil ur blues o. thanks sweety,your pounded yam with efo riro will soon be ready. but come to think of it, hope u are not losting after oluwadurotimi1 sha Hmmm.... I cdown dey look ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 7:40am On Feb 18, 2016 |
Fraiser: hmmm u too don hear, i don cast finish bur wait o person tin no fit turn two make person vex nw... I no know say na wahala to dey get plenty gals for plan bfor o, i just dey learn my leason now, I wonder how solomon go dey cope dat tym o. oluwa gbami o you better go stick to one so that what happened to the Solomon I knw will not happen to you... my farthing though |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 7:38am On Feb 18, 2016 |
jubrealguy: hian!!!
All these people just have this small small polite way of insulting you.
Imagine, she say she never see my moniker before. I really need to go back to sleep
Good morning Beckytee..... Abbeyunique2's would-soon-be baby mama baby mama for where? anyways gud mornin and how was ur nite |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 10:52pm On Feb 17, 2016 |
ooooh God. what is d noise all about na fraiser? u no go allow make person sleep abi na me talk say make u dey do 20babes at once.... JAEYWEST welcome to golden city sir, a city full of love and peace.... pls manage dis zobo as requested by you. placed 2 bottles of chilled zobo in a tray and dropped it on a table before him. gudnite everybody..... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 10:50pm On Feb 17, 2016 |
ooooh God. what is d noise all about na fraiser? u no go allow make person sleep abi na me talk say make u dey do 20babes at once.... JAEYWEST welcome to golden city sir, a city full of love and peace.... pls manage dis zobo as requested by you. placed 2 bottles of chilled zobo in a tray and dropped it on a table before him. gudnite everybody |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Beckytee(f): 8:30pm On Feb 17, 2016 |
Abbeyunique2: Good evening ladies and gentlemen, hope u guys are doing. i just wanna pay una curtsey visit. hope the wine remain sha make we wash the birth of this new city. May God bless u all. justified10, fraih, shammak, where una dey hmmm courtesy visit abi na bae u find come here.... God dey ooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Beckytee(f): 8:28pm On Feb 17, 2016 |
Fraih: #knock knock, I am Fraih, I'm here with my people all the way from A16; Shammak, Fraiser, SC31, LogoDWhiz, Beckytee. We bring you Goodness. And we're to witness the naming ceremony of this city. yes oooo, here we are.... sat at one corner viewing how d preparation dey go |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 12:36pm On Feb 17, 2016 |
jubrealguy: lol.........the fact that you are baba omo doesn't make u oko iyawo.
I trust your "akanke"sha......the girl brain dey work gidigba.
Anyway, Beckytee.......How's your night, hope u slept well?
*** e b lyk say my own omo wobe no wan waste tym ooo*** dnt mind him, e no won make I see better hubby for camp as e won go do babes for there... my nite was cool and yes I did slept well. hope urs too was splendid? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 9:41am On Feb 17, 2016 |
Abbeyunique2: Good morning GC, hope u guys all slept well? *i see fraih aroud uptown, u no follow prophet shammak do morning service ni? *chai, fraiser don enter am today, see ministerial screening questions. nah die. that oga wey ask those questions suppose dey work for waec. *kbs468, i no broadcast ur honeymoon nah, i just whisper am to abt 25 people ni *finally my darling beckytee, e better make i give u belle b4 we go to camp cos i no trust all this wobe boys(jubrealguy, eaglevision and fraiser). so let's rush our shots (u know what i mean). once again good morning GC bel what? no oooo. u no want make I participate in camp activities? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 1:52pm On Feb 16, 2016 |
eaglevision: Something wey I dn tell her b4 she even stepped in,u dn use ur hand push beckytee to me,I go put her for reserve sha u no see me so |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 1:51pm On Feb 16, 2016 |
Abbeyunique2: chai no mind him, nah pimples i want use those condoms clean lols |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 1:50pm On Feb 16, 2016 |
teemama20: som pple r saying Easter is 3rd of April while som r sayin 25th of march.....pple of Golden City, when is Easter? 25th of march..... rem ash Wednesday took place lastweek |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 10:31am On Feb 16, 2016 |
jubrealguy: beckytee has to see this
Afigba to teh hmmm! tanx jare. i don see am but i no won talk before ni..... na to breakup with him wen its time to go to camp niyen cc Abbeyunique2 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 7:59am On Feb 15, 2016 |
jtchukwu: Golden city, today is my birthday. Wishing all my birthday mates the best in life. To Golden City better days ahead of us. LLNP in gud health and with greater achievement |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 10:17am On Feb 14, 2016 |
Abbeyunique2: Na so i was banned for one day for whatever. good morning my golden and happy valentine to you all esp my sweetie pie, ololufe, orekelewa, oluwabukolami, ashake known here as beckytee. same to you dear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 10:17am On Feb 14, 2016 |
eaglevision: Fraih na my number one concubine,followed by u gangan,then miss oyin,mzprudence,oluwafirefunmi nd who again o,maybe beckytee,den candicejay,.. Watch out for Gay partners eh! concubine ke? not me...... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 12:58pm On Feb 12, 2016 |
mzdeee: have check it is the correct password hope its not the passprwd to ur email u dey use cos its suppose to b password to nysc account |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 10:16am On Feb 12, 2016 |
jubrealguy: lolz.......na d same court wey join two people together dey divorce d same people. Lobatan
cc boboLIL Abbeyunique2 haba! divorce ke |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Beckytee(f): 10:09am On Feb 12, 2016 |
Abbeyunique2: Una good morning golden city. una no try at all. over 10pages, i had skim. @oga jubrealguy, if no be say you be my namesake, i for tell jumbojumbo and his boys to arrest you, don't u know my bae beckytee is engaged to me and our wedding date is set already. no dey crush on my bae. dey your lane o. thanks in other news, i don get CUN sms from nysc at last. Tell dem oooo or haven't we make it official yet cc boboLIL jubrealguy |