BeeBeeOoh's Posts
Nairaland Forum › BeeBeeOoh's Profile › BeeBeeOoh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 623 624 625 626 627 628 629 630 631 (of 633 pages)
To use shoot who pesin wey kari bomb, propel granade or amoured thank![]() |
tdayof:u ar ryt bro. Only God can save dis our dear country.. |
SUGGESTION: If camerounians go fit agree mak we change country afta soldiers dem go don finish wit dis pepul we go come back home I go lyk am becos Nigerian soldiers I no dey understand dem atyms... *Modified* Ajust dey mak FP 2day lyk sey 2moro no dey.. Mods una weldon oh, nepa pepul I thank una 4 not quenching d light as una use 2do dis monin, MTN pepul una do well oh atleast una no Bleep me up dis tym around; MTN I stil dey thank una 4 screwing sum Nlanders becos if not dat, I 4 dey second page. I dey thank myself 4 not going 2 church dis moning, 4 being so lazy & jobless dis morning nairalanding.. ![]() |
And Nigerian soldiers always make way for dis pepul Adon begin look Nigerian soldiers wit 1 eye.. Suggestion: if camerounian soldiers can kill BH like dis witout looking back, is it not time we borrow their soldiers ..God help u not 2 bash me/quote me because I go swear for ur destiny.. |
Nawa oh. So na so d pepul inside dis plane no take c new year Premature death no go b our portion at all, we must partake in d year 2015 & many more years 2 come...AMEN! |
Harjibode:ok. |
Dis 1 na dat kind letter wey Paul use 2 write 2d corrinthians wey back den in 152AD or oga Op abii ur name b Paul D truth remains I no even read am sef, but if u dey wear bead 4 waist I no do again. Some might c it as fashion but, I c as an act of ogbanjeism or ashawoism. My opinion though ![]() |
Since the watch no fit tell the time wey rapture go take, it's as useless as "P" in Pneumonia.. *modified* First of all I want 2 thank d mods 4 moving d thread 2d front page. Secondly, I want to thank PHCN for giving un-interupted light 2day becos, if not; my phone would have been off by now.. Thirdly, I say thumb up 2 MTN for screwing up wit sum Nlanders, if not I don't think I'll b d man upfront.. Fourthly, I say a big thank u 2 ye all dat liked & shared dis my comment; i appreciate.. Fifthly, I salute all of una wey dey chase me 4 back, keep on nairalanding u will b at dis spot 1 day. And Lastly, I want 2 thank myself for being so jobless 2day since morning nairalanding & for staying so close to my phone. FTC. Ahhh shoki. Shoki aahhhh! Shekinini, shekinono ![]() |
Since e no affect hin salary, e no mean anytin nah but; cum 2 tink of it what make dem think dat oga Wike has not disown them long time ago *Modified* I no believe I go b d man upfront 4d 2nd tym 2day. First of all but no go down low, I wan thnak d mods 4 movin dis thread 2 FP, I dey also thank nepa 4not falling ma hands 2day, I want thank mtn pepul also 4not falling my hands becos if not I 4 no dey 4 dis position I dey now, I wan thank myself 4 being so jobless since monin, not going 2 church 2day & nairlanding since 2day. I wan also tel d pepul wey dey folo me 2 keep on nairalanding sey 1 day e go b ur turn. FTC tins dancing Aahh shoki, shoki aaahhh.. |
justjify:thanks bro, it's nice being here.. |
Dat 1 na ur own cut of tea oh. As 4 me, I & myself; Black gals are the sweetest in all ramification.. #teamblackisbeautiful |
Hello APRILITES. I rep April 21st & proudly Taurus.. ![]() |
Wetin I no be sey pesin no waka b4 hin god, unless hin go run taya.. |
Rip 2 him. Op u gat a gud post here but, on d oda hand u ar speaking in parables. Don't 4gt dat d main problem dis country is having "Born To Rule mentality" which sum certain region(s) in Nigeria exhibits, if I must say u ar been 1 sided forgeting dat d present administration has it's own good side also.. Besides, late president Umaru Musa Yar'adua achieved his amnesty stuff & laying down of arms in niger-delta because d number 2 citizen then which is now the number 1 citizen now, as a peace loving man he is & was accepted 2go inside d creek 2talk 2 militants which yielded a gud fruit. U know it won't a bad idea if dey go in2 d forest/mountains 2talk 2 sum pepul 2 lay down their arms and by so doing Nigeria will be a peaceful country that is void of terrorism but, I know they will not do that because they vowed to frustrate his administration & make his government un-governable. Oga op I must commend u 4a lovely post, but always be at equilibrum weneva u ar posting. Shalom |
Ok. *modified* Nigerians have come 2 realize that fear of BH is the beginning of wisdom. Small small d ministry is moving, soon we'll b at our permanent site. Wat ar my trying 2say 1 day I'll b d up-front man. Firstly, I must say thumb up 2d mods 4 moving dis thread 2 FP. Secondly, I must thank PHCN 4 giving us light dis morning.. Thirdly, I must thank MTN for not screwing me up.. And Lastly, I want 2thank myself 4 been so close 2my phone. STC is not that bad ![]() |
It sounds funny though but, it's true. Their 2 branches down my area no get gate.. May be they are allergic 2 gate, who knows ![]() |
That's true sumhow & lie sumhow also.. Reasons: 1. I've seen a gal dat has no body odour b4 but, becos she works in a frozen food shop her body odour cum change & she dey smell like ice fish.. 2. E get d 1 wey c 1 day, do u know wetin she dey smell Kerosene. Do u know y becos she sells kerosene.. So, mak u no blame wetin we dey eat/drink(Alcohol) because e get sum body odour wey b lyk inheritance or geneology. Shalom |
oga Op, do u know d reason y Because Nigerian Politics sucks.. Period!!! Next please!!!!! |
Ok. Your opinion though |
Cool, cute & lovely families.. But, dis Jennifer Hudson hubby go strong finish oh |
I no no wetin I go comment sef but mak I just wait mak jungle mature.. |
Mak I just collect space for future reference.. Shalom |
Ah dey come mak I 1st find d options. Just hang in dia |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 623 624 625 626 627 628 629 630 631 (of 633 pages)
pesin wey kari bomb, propel granade or amoured thank
