Bentonmaye's Posts
Nairaland Forum › Bentonmaye's Profile › Bentonmaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
ENIMONEY: loool!!!! I no want again! I go order my iron undies online.funny enof girls no good o,person wan help u do smetin nw u no want again!!u no dey hear say him wan spend him una |
kennykg: better late dan neva. Make i win flexin moni for camp. I don see cutepie and emimoney way i go spend moni on top. I know say God favourite go forgive me after this postuna dey go dsame camp wen u wan go spend ur money ontop dem? |
kennykg: bro abeg who dey win. Make i go chip for nairabetall square!!!fulltime self,na xtra time dem wan play nw. |
Whyt-Jane:lol!!wait small ya |
surestsam: . Make una no fight yet nw...nobody dey fight |
Smeeky: U guys should stop embarrassing this girls.wats ur biz!!!wats embarrassing in wat I said,u wan form correct boi ba! |
surestsam: hehehe bros, dat place na no-go area oooI no undastnd |
@surestsam she make sense wella!!!! |
surestsam: lols.. make i go checkme too |
Whr's my girl@zerray!!!! |
Whyt-Jane:yup!!! |
kennykg: markedtnk u sir |
Whyt-Jane:u wouldn't learn properly by e-teaching, |
Samguine: I guess Zerray is out of the equation then...I neva said so!!whr'as am only teaching her how 2 fold clothes ![]() |
Whyt-Jane:if u cme my house I go teach u properly!!! |
myworld01: u shouldn't have quoted me if u have something not reasonable to say.... I'm asking a question from those with experience in terms of security, gerrit?sorry o!!most questions re nt meant to b answered!!u shld use ur iq, |
myworld01: which kinda bag is secured to be taking to camp that will accommodate everything we are taking alongu knw dose 10naira noise maker will b enof for u to accommodate ur belongings |
Gbajabiamila1: Owo mi loke, Mo present.u dey fear 2 pay skul fees@gbajabiamila1!!! |
kennykg: 19:47 pmpresent sir!! |
osemu8: 20k na small thing,it might not b enough for me20k won't b enof especially if ur d beer drinking type!!! |
Smeeky: bros abeg keep that ur shop open in case I run out of white due to lipstick stainsd ppl wen stain ur white no go gve u bleach make u take soak ur shirt na my shop u wan cme collect I go keep am open for u ya!!! ![]() |
zerray: hw did i cope? uhmmm understanding the various dpt and lecturers and knowing what they want during test nd exams nd sticking more to the course you are strong with in my case it was politicswow!dats nice,would like to knw u more.guess I luv ur philosophy 2 life!!! |
debbygirly:cutiepie!!!!cus u b classteacher no mean say snr prefect no fit worry u!!! |
Whyt-Jane:so na 20shirts n short go make me carry boxes??abi u no sabi fold clothes abi!!! |
zerray: lol.no big deal jarere u sure!!hw did u cope? |
All d girls Don run comot for d houz!!u guys shld cme bck n make d houz lively!plsssssss |
zerray: politics,philosophy n economicshey! |
surestsam: lol, there is love in sharing nwabeg help me tell am o!!u don chop enimoney finish wen ur obojo eyes dey shook for anoda 1!!!! |
surestsam: know about her..I don't knw her!jst dey meet her 2day!! |
surestsam: lets set d P together... Lolshow u mean@surestsam! |
zerray: politics,philosophy n economicshmmmm!only u.u wan kill urself. |
zerray: ifed prestigous ile-ife!wat course did u study. |


