Bibbzy's Posts
Nairaland Forum › Bibbzy's Profile › Bibbzy's Posts
bobbyspeed: Peluscotenconfusd o! Sir, Ar u tryin 2say dey don giv pikin admssion? Ecnomicz? Or wat? |
Harbosede02: eps wif a compo of 53.43%ar u a predite? |
Harbosede02: eps wif a compo of 53.43%was eps actuali wat u applied 4? |
ennyhola: tank's woleeee and d so called incomparable physics we did along chemistry d brain cracker and mathematics d brain stretcher in line with biology and English......... so note dishahahaha! Wetin diz 1 dey talk? Lol! |
Harbosede02: nope,i aven't,wah course r u going 4?accountin... what cours dem offer u? |
Harbosede02: pple wif low composite i.e 40-49.55 were given banking and finance,while dose wif 52-55.99 composite where offered eps and buiz admin.rili?! plz o! Av u seen any managemnt studnt wey him composite is below 50 nd was offerd admssn? *Jambite |
succeed2: thanks Fikfat 4 being concerned. I believe bimfo needs 2 now weigh wot he has b4 him. Actually, i don't tink he shud do somethin he has no passion for(spking 4rm experience o). I was given PHYSICS last yr after gettin 66% in p.ume & an o-level of 5 straight B3s combo of math, eng, phy, chm & bio. My compo was 57.8 Apology 2 physics stds here but i just didnt lyk d course, hence i turned it down, as i was already told dat i cant cross(wit jamb of 198) & i couldnt afford p.d fees. I put myself 2geda & decided 2 make another run dis yr & YES I MADE IT. His passion 4 his dream course wil in no small measure affect how he pours himself into it. So bimfo if u're readin dis, goin 4 dat p.d isn't a bad idea if u av d money, but d decision is urs 2 take, we can only advise. Pls know dis, God neva gives up on anybody, He is interested in everybody everyday, dats y he created us. I guess dats about it 4 now.hey... Abeg, wher did u sleep a day 2d post ume xam? |
Harbosede02: So eps is nw a better course than banking and finance??nawa ooabeg! Wetin u c? |
holamidey3: am veri sure d person is a predite nd nt a jambite like me i have 182 in jamb nd nd 30 in putme and am admitted wit my course 4 sureu pipu nw c wetin i dey talk? Wen i tel u say i c persn wey scor jamb 193 nd post ume 35 nd dey don giv him admissn! Sum talk say i dey lie! |
phemmyjohnson: Bro!! Run 4 ur life..hahaha! Silly guy! U don knw d kinda pipu wey dey here! Lol! |
barackohandso: Obviously you've never been disappointed on screening day before. It was clearly written on their admission page that 200 is the required cut off, that's all the proof they need, they gave the admission, they can equally take it back without breaking a sweat, that's why it's called 'provisional admission'.mayb d guy b p.d studnt! |
barackohandso: Except the person is a PD student, he/she may be disqualified during screeningdey dciv ursef! Wat were dey lukin b4 his nah folo admssn list cum out? No b doz pipu wey put him name 4 admssn list go do d screenin? Sitdown dia! |
amhackdee: Are you seriously serious?guy! U b my guy nau! Doe we neva met! Bt! Im nt dat kinda persn! I no fit kari trash 4 u! Nah true i dey talk o! Bt dat persn's deprtmnt b science sha! |
dharay99: 193 for jamb..?guy! Nah so me sef c am o! I was lik, what?! |
We tire o! No managmnt studnt don talk say dem giv him/her admssn o! Hope nthn is wrng? |
amhackdee: The funniest and craziest thing have ever seen about this admission stuff was tonight.......... Imagine!!!!!!! A science guy that scored 200 in jamb, 37 in post jamb have been given admission..... I checked and confirm niii ooooooooo.guy! Me don c! Jamb 193 nd postume 35%! |
Olalexy1: Pls how do I no the course oo.. I only saw congratulations you've been given admission... I didn't want to believe my eyes cos I had a poor utme score... But I thank God for his faithfulnessu c ppl o! Dey ar too secrtiv! Abeg, wetin b diz 1? who go arrest u if u add ur post ume scor, jamb nd composit to ur post? no b prsn put him congrtultry msg nd eve reg numba here? trash! |
I greet al pple out here,when wil admission list will be release.i scored 180 in post jamb and am going for SVG..i did last yr remedia for der score,any hope of getting admission? |
Abeg! If u b managemnt asprnt nd dey don giv u admssn! Talk 2 us nau! |
fikfat: those dat hope in GOD shall never be put to shame cum am a living witness who used combine o level result which is 7.25 nd 209 in jamb nd 48 in post utme nd to GOD be d glory i was admitted o.abeg help me praise GODwhat departmnt ar u? |
anulove2boys: Am nt a pedite nd. I hv be given admission....I score 35 in d post ume nd 209 in jamb.....u guys jus hv faith God is a good Godu be managemnt aspirnt? |
fikfat: i told u guys dat wonders shall happen where a person wit 37 in d post utme was admitted nd someone who scored above wasnt admittedabeg... we fit talk privateli? |
@Mr Bobbyspeed! Abegi sir! Aw ur pikin admssn status? Has he been congratulatd? |
Bibbzy: See all of dey wey dey onlyn dey watch o! It b lyk say al of una dey maaad abi? We dey here dey talk u dey dia dey luk! Chinchin dey ur head? Abeg! Talk nw o b4 we start 2dey snd thunda 2 strik una 1 by 1! |
See all of dey wey dey onlyn dey watch o! It b lyk say al of una dey maaad abi? We dey here dey talk u dey dia dey luk! Chinchin dey ur head? Abeg! Talk nw o b4 we start 2dey snd thunda 2 strik una 1 by 1! |
Donkunxex: seriously,na only eps and bankinq i don see.... Even my friend wit 63 comp for econs never see anytinwia u c dat 1? Wetin b dia cmposite? ! |
Donkunxex: account and econs...if u don gain admission here tell us oooh... Pleaseoga! If dey don gain! Dey 4 don talk! It b lyk say unaab don chop all NL managmnt asprnt's eyes ni o! Or ar u a learna? |
orlamilekan37: na predite d person go b.mayb bt nt sure! |
Jelailah: bros y u dey lie lyk dis nw?no b lie o!... |
I swear! No b lie! |
Hey! Hey! Hey! Wats happnin in here? Wetin dey happn na? Wats wrng wit unaab sef? Doe nah science o! Imagin persn wit 193 as jamb score nd 38% as post utme nd dey don giv am admissn! Hahaaa! Wetin dey happn nau? |
Nizzy129: List to be out 2mao,hw true iz diz?Hahahaha!... I wonda wia u dis guy always hear all this ur iroyin eleje!... lol |

