Bibbzy's Posts
Nairaland Forum › Bibbzy's Profile › Bibbzy's Posts
I beg nau! Persn dey talk nah so me 2 folo talk nau! Shey nah only me waka cum?! |
As am seein tinz! Its lik management students didnt perfrm veri wel at all! We sciences hav been postin our scors evn doe nt al of us did wel! Or ar we sciences d only peopl here? |
mak una dey c dis 1 ooo... u scrd 47% u dey shout o ta lenu!... stupid monkey!....@patoskid. |
Bibbzy: hey! hey! hey! I knw wetin i dey talk oooo...afta i don write over 600words d 2pages wey dem talk say d essay must nt exceed... It no contain ova 600words o!.... It contain am b4, bt afta i applied d (1.5 line spacin) wey dem recommend! nah so it no contain am again o! Abeeeg o! Hope u pipu no 4get d (1.5 line spacin) wey dem recommend sha?!... |
hey! hey! hey! I knw wetin i dey talk oooo...afta i don write over 600words d 2pages wey dem talk say d essay must nt exceed... It no contain ova 600words o!.... It contain am b4, bt afta i applied d (1.5 line spacin) wey dem recommend! nah so it no contain am again o! Abeeeg o! Hope u pipu no 4get d (1.5 line spacin) wey dem recommend sha?!... |
abegi oooob. after writin ova 600 words d 2 page 2smal 4 my work oooo....wetin persn fit do oooooo...... abeeeegi |
@oluwayimika...me sef don dey tink of printin 3 lyk u said, nah em go mak senz... bt if we stil no get proper info wen we get 2d sch nah d 1 wey get both reg num nd exam num me go submit ooooo..... which eva dey want mak dem pick am dia..... |
Bibbzy: abegi... wetin go happn if we put both reg num nd exam num?.... |
abegi... wetin go happn if we put both reg num nd exam num?.... |
As me dey c am! Mak we no tink dem no go read d essay o! FUNAAB no b sec sch o! Nah 4 sec sch it sure say dem no go read am, wit 6000+ applicants! dem sha won reduce d numba of d applicants to lik 3000 by force....FUNAAB fit do anythin o! Mak God deliva us nah em remain now o! and abt d jamb exam number stuff... kinda confusin o... cus registration number is dffrnt frm exam number o... FUNAAB no wetin dem dey do ooooooo.... wetin we go do abt dat now? Bibbzy: As me dey c am! Mak we no tink dem no go read d essay o! FUNAAB no b sec sch o! Nah 4 sec sch it sure say dem no go read am, wit 6000+ applicants! dem sha won reduce d numba of d applicants to lik 3000 by force....FUNAAB fit do anythin o! Mak God deliva us nah em remain now o! and abt d jamb exam number stuff... kinda confusin o... cus registration number is dffrnt frm exam number o... FUNAAB no wetin dem dey do ooooooo.... wetin we go do abt dat now?[color=]As me dey c am! Mak we no tink dem no go read d essay o! FUNAAB no b sec sch o! Nah 4 sec sch it sure say dem no go read am, wit 6000+ applicants! dem sha won reduce d numba of d applicants to lik 3000 by force....FUNAAB fit do anythin o! Mak God deliva us nah em remain now o! and abt d jamb exam number stuff... kinda confusin o... cus registration number is dffrnt frm exam number o... FUNAAB no wetin dem dey do ooooooo.... wetin we go do abt dat now?[/color]As me dey c am! Mak we no tink dem no go read d essay o! FUNAAB no b sec sch o! Nah 4 sec sch it sure say dem no go read am, wit 6000+ applicants! dem sha won reduce d numba of d applicants to lik 3000 by force....FUNAAB fit do anythin o! Mak God deliva us nah em remain now o! and abt d jamb exam number stuff... kinda confusin o... cus registration number is dffrnt frm exam number o... FUNAAB no wetin dem dey do ooooooo.... wetin we go do abt dat now?As me dey c am! Mak we no tink dem no go read d essay o! FUNAAB no b sec sch o! Nah 4 sec sch it sure say dem no go read am, wit 6000+ applicants! dem sha won reduce d numba of d applicants to lik 3000 by force....FUNAAB fit do anythin o! Mak God deliva us nah em remain now o! and abt d jamb exam number stuff... kinda confusin o... cus registration number is dffrnt frm exam number o... FUNAAB no wetin dem dey do ooooooo.... wetin we go do abt dat now? |
femoric9: Hello House ? Tanx for ur regular guidance ? I am expecting my I-20 from Eastern Kentucky university on wednesday (30th July) and d graduate sch resumes on Aug 15th for fall which I applied for. Please, can I still get a favourable interview date and will I still be able to finish d other processes involved like paying d SEVIS fee OR will u advice I defer d admission till spring. |
[quote author=femoric9]Hello House ? Tanx for ur regular guidance ? I am expecting my I-20 from Eastern Kentucky university on wednesday (30th July) and d graduate sch resumes on Aug 15th for fall which I applied for. Please, can I still get a favourable interview date and will I still be able to finish d other processes involved like paying d SEVIS fee OR will u advice I defer d admission till spring. Note; I am actually tired of roaming about d street here in naija o.... You can difer ur admission cos i dnt tink der is early date agn |
maysdrays: 203..err.what's preditewhats fb name? i gat 203 too maysdrays: 203..err.what's preditewhats ur fb name? i gat 203 too maysdrays: 203..err.what's preditewhats ur fb name? i gat 203 too |
Am sorry for your denied.i am also going to the sch and i was denied also this year june.the VO also ask me for my high transcript but i dont provide it.the VO do ask alot of question if its california state uni jst dont know..PM bro |