Bibbzy's Posts
Nairaland Forum › Bibbzy's Profile › Bibbzy's Posts
Adeboye4421: Many among those unilag aspirants in the unilag thread are rejoicing on their admission, i wish and pray same for myself withing next month AMENAmen o! nd me too o! |
Wat rubish! Wia u hear dat wear glov cum intrvw? We dey go operate persn dia?.. Nah wah o! |
Hmmm... Pple ar nt smilin!.. Wia our story tellerz dey sef?.. Uhmm!.. We cnt kill ourselvs!.. |
Evrybdy just dey luk! Walahi! Sum pipu don 4get say God dey sef! We dey here hopin! Prayin! Lukin up 2God 4 good news! Uhmmm! Diariz God o! |
Starprince2: Admission list on my mind.....make first batch list cum out jare....make i see my name ,my course,my uTME number...ALL I HAVE IS GOD ALMIGHTY ...HE WILL HELP ME SUCCED ...i knw say am already a funaabite ...so shall it be...2014 my year of successAmen!.. Me sef claim it o! In the mighty name Of Jesus!... |
phemmyjohnson: Tell Mr Dele I have just add him to the List of people Sango will strike nextweekhahaha!.. lmfao!... |
Abeg! Wey dis guys wey dey tel stori o!... U neva finish ur tori nau!... |
RichardOdia: Thanks to Mr Dele for helping me to upgrade and release my waec withheld result, when I thought there is no hope that is when he came along. If you know that you sat for the exam and you know that your performances were very poor pls all you have to do is to call him on 08154128442Abeg! U 4gt 2 put, even if u didnt write WAEC at all! Dnt wori! Just cal Mr Dele! We go do am 4 u! Lol! |
Abegi o! It get 1 person here wey won change him pickin's o'level result nd don print invoice! Abeg! I won knw hw una dey go abt it ni o! |
Bibbzy: Haaaa!.... dis thread sef!.. i don tire finaly.... u guys just dey mak tinz more cmplictd!.. Totally confusd!... Wetin persn won bliv now?!.. 5mrks has bin added to al studnt's p.ume score, confrmd by 2 pipu? I saw d admssn list? 37% post ume score givn admission?.. I don tire!... It b lyk say nah Ogun god of iron! Sharp killer anybdy wey go pas info go dey tak swear now b4 anybdy post anythn! U pas fake info u face wateva cums afta! Cus, we don tire o! Hahaaa! It no gud nau! Mak sure u confrm tinz b4 u post! Nt sayn anybdy's lyin! Just sayin! We shud nt be decivn ourselvs! Ko daa nau!.... |
Haaaa!.... dis thread sef!.. i don tire finaly.... u guys just dey mak tinz more cmplictd!.. Totally confusd!... Wetin persn won bliv now?!.. 5mrks has bin added to al studnt's p.ume score, confrmd by 2 pipu? I saw d admssn list? 37% post ume score givn admission?.. I don tire!... It b lyk say nah Ogun god of iron! Sharp killer anybdy wey go pas info go dey tak swear now b4 anybdy post anythn! U pas fake info u face wateva cums afta! Cus, we don tire o! Hahaaa! It no gud nau! Mak sure u confrm tinz b4 u post! Nt sayn anybdy's lyin! Just sayin! We shud nt be decivn ourselvs! Ko daa nau!.... |
fikfat: Guys pls dont relent in ur prayer nd dont be discourage no matter how low ur post utme score is cus i saw d list nd a science student who scored 37 in d postutme was admitted but not his/her course but if u dont believe me den u dont hav 2Heee!. 37?... nd was givn admissn?!.. dis 1 is strong!.. |
Bimfo: Wait Wait oo.. Jubril, na you?? U don madt walahi.. No lemme catch U for the Street of Eruwa oo..abeg! wat departmnt d guy dey? |
Lets hope 4 d best! Im sure dis waec result wey dem release go also reduce d numba of we aspirnts sef!.. Cus i hia say dia perfrmanc no gud!.. Tnkin It myt affct sum usin awaitin... result!.. |
Bibbzy: Hey! Hey! Hey! Tel dis guy 2cum continue dis story b4 we tear dis place apart o!... |
Hey! Hey! Hey! Tel dis guy 2cum continue dis story b4 we tear dis place apart o!... |
Deycalmefocus: Can't stop laughn ooooo.. Fausat d fish seller indeed... Abeg oo dnt let it end there idle handis satan. Instrument oo,if this pipu no see wetin to read again dey might fight ooo..abeg EPISODE 4.hahaha! U'r right o! This tori dey keep persn busy! Its nyc! |
Heeeeeeeeey!.... it b lyk say WAEC don release result o!.... go check! |
peluscoten: ANY TIN U LIKE SAY ....HATERS RE EVERY WHERE |
amhackdee: #copied#oga... abeg whr u c dis 1? |
bobbyspeed: I am perturbed with the way you young folks have turn this thread to abusive and roforofo fight at variance to the main objective of sharing information about the admission process.Hahahahaha.... i gbadun ur packagin sir! If nt 4 thos 4 last sentences of urz! Heeee! Pipu in here ar nt nice o! Dem fit abuse anybdy! Even if FUNAAB V.C show up here nd commnt anyhw, dem go abuse him!... I rili lik ur composur! It shows u are truely elderly!... Nt evrybdy here abuses anyhw! Bt nobdy taks shiit!.. Most Of us here ar seekin admssion, if nt all! so, we ar stil growin! Stil learnin! Just sayin.... welcum to dis thread sir!... |
Samcenation: anyone that wants to study engineering must hv a composite of at least 50. and u folks saying 35min is too small. Exams is 30mins for 50 questions in Funaab for your exam. so better get used to it.Oga! Wat abt managemnt aspirants? |
peluscoten: well if u don't believe den type Williams Olajugba on d Google search box nd c am just trying 2 b humbleoga... 4get dem jor.... don add u on 2go bt u neva accept... wetin happn nau?.... |
peluscoten: hey stop spreading false rumour last yr d reason y less Dan 55 was not admitted WS because candidate WS much unlike dis year which x just 6000 more so most mgt student perform blow expectation during p.ume wat I had x dah dey we use 45 as p.ume cutoff nd 50 as composite tho u myt not get yo course my dad work in d senate infAct n d vc office ask 4 Mr williams Olajugba xo i receive 1st class informationpelu, abeg u dey whatsapp? 2go? Fb? Or drop ur numba lets talk! |
News from abov ni o... i just hear say d course wey dey available 4 management aspirants sef nah just 4!... |
dharay99: Lolz, and are Yhu d new V.c of dis great school ni...Oga! I swr! I no dey joke o! Anythn les dan 55% composite Management studnts! Dnt even tink abt funaab admissn again! |
To all management aspirants! If your composite is below 55% dont expect any admission! |
Bibbzy: Heee! uhmm! wit aw dis 1 dey talk...it b lyk say dis guy'z papa b d Senate President o!.... |
amhackdee: Bro they can never ever go ahead and release admission list until waec is outHeee! uhmm! wit aw dis 1 dey talk...it b lyk say dis guy'z dad b d Senate President o!.... |
phemmyjohnson: This guy got me laffin seriously..lol.... i tire! dis sch sef nah sumtin.... we stil no go knw wen d cuttoff mark is out o... dey should atlst dey cari us along.... o su wa... |
phemmyjohnson: well said my bossesMr phmmyjohnnsn! y u dey do us lyk dis nau? U get sumtin importnt wey u surpos yan us! bt u no won talk! Y u no won talk? It no gud o! Diariz Godu o! |
Bimfo: Lol.. Wetin u dey talk?it b lyk say dis post utme sef nah sumtin els o! Pipu no dey talk again in here o! Sooo scard! |
