Bibbzy's Posts
Nairaland Forum › Bibbzy's Profile › Bibbzy's Posts
Bukkiminat: 2sittings is allowed bt nt allowed in College of Medicine n Pharmacywhat of social science? |
Olubodef: Y are u displaying ur ignoratium on dis thread simply because u were declined admission.... Instead of u lamenting and gnashing ur teeth,y nt try 2 let go of dis and find out d reason u were nt offered admission in orda 4 u nt 2 stumble on d xame stone again.....oga! Free us jor! Who knws if d guy runz d 5.0 ni? Cus 4 dat sch i doubt if dia is sumtin unrunzabl! Lol... Grama of awa tym! (unrunzable) |
Bimfo: Viewing this topic: Bibbzy, Bimfo( m )oga bimfo! Nah so we c am o! lol... |
Bibbzy: Please, can i use 2sittings o'level result for U.I admission?...i see nobody is redy 2 ansa me.. i heard U.I now accepts 2sittings for dia admission.. just won cnfrm aw true dat is.. anybdy wey use 2sittings here shud plz, signify.. thanks...... |
Please, can i use 2sittings o'level result for U.I admission?... |
Bibbzy: But somethin is nt clear here o! @mr bobby, abeg, y u no let ur kid do dia pre-degree! Nd 4gt d whol tin once nd 4 all! Nd ur mind go dey 1 place! My 2kids dey Abeokuta! Dnt tel me d money no dey o! Cus i knw say money no b prblm! Hahaha! |
Bimfo: Lool.. I just heard that 2nd list is Out and I am trying to read through previous pages, and how them no give my padis admission..woo, dey don chop my face o! Again! Nah so dem do last yr! Nah god go punish dem 1 by 1!... Veri corrupt peopl!.. |
Oga bimfo! Wetin dey happn nah? |
But somethin is nt clear here o! @mr bobby, abeg, y u no let ur kid do dia pre-degree! Nd 4gt d whol tin once nd 4 all! Nd ur mind go dey 1 place! My 2kids dey Abeokuta! Dnt tel me d money no dey o! Cus i knw say money no b prblm! Hahaha! |
baye2023: Yes..buh sir m bad in keeping friends...u can always send me an email ere i will read nd reply evry bit...guy! I undastnd! Im nt talkn abt frndshp here nau! U fit giv me ur whatsapp numba just won mak we discus sumtinz! Nd afta, u fit clear d msg. Delete d chat. u can even block me if u wish!..... |
baye2023: ThankGod fr me! Yes.. ND[Bus-admin] Yabatech!!abeg, u dey whatsapp? |
baye2023: Bruv...If u have ur ND wif a good result..Collect mny DE forms nd choose diff skuls nt a must all in d West [U can choose one in d east nd north] nd if it doesnt click go fr Hnd..u can still use ur Hnd to 3L dats nt crowded lyk 2L [Just saying]guy.. Cnt tnk u enuf! It b lyk say u attnded poly abi? |
baye2023: As far as am concern beloved bro Poly life nd education is d best in research,practicals nd learning rigourously buh d Discrimination is Too much in Nigeria especially in d Civil service or Work industry [Whichever]hmmm! Nah talk u talk o! Bt aw abt doz wey do ND nd won croz 2 uni? Aw advisabl is dat? |
Hw peopl dey talk abt poly over here is not encouragin at all! Dem dey use style tel us nt to apply 2 poly dat poly nah rubissh o! O ga o! |
Curface: Pls can any1 upload a picture of the hostelsyou mean off campus on sch hostel because i have sch hostel pic |
sladimeji: Yepa! Shey i wan start family for minna niiyou dont know anything,you think minna hostel na smal tin,u go c room like store 50k...it depends on you,d amount u hav in hand but i tink sch hostel is okay for someone like u |
dadajosiah11: Pls did school authority allow people to cook in d hostel nd also to bring electric stove to d hostelsure,you can bring anythn u like,since it's not secondary sc hostel....u can bring anytn,even Gas cooker |
U pipu just dey mention, LASU! LASU! LASU! We dnt even knw anythn abt diz sch! Persn jus dey tel me sumtin abt LASU! I askd, plz, can u advic me 2go LASU, he b lyk! My broda i cnt o! Nah so he start! Dia sch fees b lyk ova 100k total per yr! Veri high level of cultism! D sch 2 get prblm! Kinda confusd! Abeg, wetin u peopl knw abt diz sch b4 persn go terisi o! Abeg! Mak una dey drop sumtin here o! |
Ogunleke48: Haaaaaaaa, funaab wuruwuru; oga ooo! I saw a student on facebook who had 30% in post utme and was admitted for Entrepreneurial Studies (Management Science Course), even a 48.3% composite was given AccountingJAMBYT 48.3% composite nd was offered accountin? Hahaa! Hahaaa! Dats nt posibl! Go ask! Nah p.d it go b! |
bobbyspeed: Go and ask insider a chartered accountant colleagues of mine works in funaab bursary jez relocated to canada ds year.sir, u don offnd me o! To b honst! U sabi prsn 4 d busry, bt culdnt help ur kid! U could av helpd any oda persn tryn 2 gain admssn too! It doesnt work 4 ur kid doesnt mean u shud nt use dat same slot 4 ordas! God might b sndin u to sum1 els unknwnly! Just sayn! Bt al is well sir! Hope i'v nt said anythn rude sir? Im just sayn... Nd i knw u myt av ur own reasns too... |
samuelsule2: hey guys, is it true that the 2nd batch are for those that did remidial, i saw it on google yesterdaythat's a big fat lie..... second list is not out...why going to Google? Sometimes google give fake news |
Congrat to BEN...we're in d same department.......SVG.. weazzy: congratulations bro u just got admission to study surveying and geoinformatics olamide olaleye benjamin |
Microbiology plenty ooooo bhaliz44: anyone here who has been offered microbiology? abi na only me |
amhackdee: Am Scared!!!!!!!!!!!!!!!!No be only u my guy!... |
When i post diz! Bibbzy: Been quiet in here 4 almst a month now!.... Sumtyms i just luk down! Askin mysef, Why does diz country make we managemnt studnts feel lyk we ar unfortunate? We'v seen sooo many scienc studnts dat didnt even score up 2 wat we scord nd hav bin given admssn! Offrd gud courses! Tho our scor myt nt b dat high! Dnt get me wrng! Just sayn, u get more opportunitiz! cmpard to we managemnts! We desrv sumtin too! We too ar readin! Studyin hard! Burnin night candles! 1 stwpid yidiot askd a veri stwpid qustn, aw many candles did u burn!.. C qustn o! c stwpid qustn frm a stwpid mouth o! Why do dey mak us feel lyk we ar less fortunate? WHY?! HAAAA! #sad!u nw c 4 ursef?! nd non of our leadrs dey ready 2do anythn! if una won study as a managemnt studnt, d best nd fastst root nah p.d! most xpciali unaab! am sure dem go admit more dan 200 p.d managmnt studnt! c nw! pipu wit 59 composit neva get admssn! imagine! |
Soap010: Kk check dis 45506063JGhahaha! Tnx 4 d mockry! u sha won mak we knw say nah Mech Eng dem giv u! Isha ni! Sili boi! Our own admssn 2 is on d way by d special grace of God! |
Citysetuponhill: help me check dis pls 49039862CDsorry, not yet admittd. |
Nunushokoto: i don already talk sey his fone is negatively programmedhahaha! U ryt! It b lyk say nah Tecno F9 d guy dey use! Lol! |
Soap010: Guy sori it rote u ve nt bin offered admission I swear by my creatorguy no dey swr lyk dat again jor... dey don giv d guy plant physiology nd sumtin sumtin!.. Wetin u dey check sef? |
Been quiet in here 4 almst a month now!.... Sumtyms i just luk down! Tears abt 2 rol down frm my eyes! Askin mysef, Why does diz country make we managemnt studnts feel lyk we ar unfortunate? We'v seen sooo many scienc studnts dat didnt even score up 2 wat we scord nd hav bin given admssn! Tho our scor myt nt b dat high! Dnt get me wrng! Just sayn, u get more opportunitiz! cmpard to we managemnts! We desrv sumtin too! We too ar readin! Studyin hard! Burnin night candles! Why do dey mak us feel lyk we ar less fortunate? WHY?!!! WHY?!! WHY?! HAAAA! #sorrowful! |
tshabalala: My Oga At The Top....Pls Will Fut Mx Accept This Result 4 Remedial Program?? Eng C5, Math D7, Phy D7, Bio C6, Chm C6, Geo C5 And Agric C5.The result is pretty Good,they will surely accept it since you have credit and pass in your result..you're free to go bro |
