Bidexolumanish's Posts
Nairaland Forum › Bidexolumanish's Profile › Bidexolumanish's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
Kzea: 2 hundred k.am nt a corper yet but i'l soon be,tel me hw u take save dat money cos i wan learn 4rm u |
livingstoneony: Wow... They r beautiful. Pple are creative sha.na today u know say people are creative?,nigeria guys go do beta than dis but na goverment make 9ja peepz crazytive intead of creative. |
no be new thing,during my 200l my lecturer other all the student to kneel down and he even hit us at times. ![]() |
Lastdon02: Hmm edon hapen! folow me on Twitter @ Lastdon002 And get ff Backu be jesus christ wey dem go follow u?, |
Alex ebo: Thread 4 addictiv meateaters:nonsense of d highest other. |
zig2ryme04: please whats the title of the movie?ask google o,dat must be a nollywood movie |
dah,dem enta dis dude no be small,pele shaa nd nxt time don't forget to salute soldier may it be original or fake...dis is 9ja. |
Siga: ... Nice one... Kelz forever...yea,r.kelly is a legend. |
seedord247: Does Crocodile kills human?4 wat,how crocodile go kill human |
i dey laugh em o,wtf...
|
#439million wey 9ja politicians dey use clean mouth |
Sweetapple007: She is too beautiful, is she the present miss world?e be like say ur own brain no fit read bt only fit write.eran |
Clonus: All humans 'see' objects upside down because images fall on the retina that way. It's only the part of the cerebral cortex responsible for vision that 'turns' the object in normal individuals making it possible for them to perceive such objects as upright.it therefore means that this woman has an altercation in her visual cortex.u try jare. |
youngestfool: all this kind news na for nairaland u go read ambrainless idiot |
i see u jare,13yrs indeed
|
see u dude
|
am in love wit a stripper. |
alomo bitter is cool for y'all |
na badt guy plenty 4 9ja ;Dna badt guy plenty 4 9ja |
lucrative indeed but its form of stupidity arisin. |
come calabar come watch car owner now,u go curse tired. |
delors: Evil Dead 1-3 was produced almost 2 decades ago...Nigeria now doing its remix...Good. We are getting there...after all, the waka of a million years must begin with a single waka...na useless waka nollywood dey waka so if dem no sabi,useless set of peeps |
nollywood no get better thing to do,na so so copy copy,i no go fit waste ma time and money on dis shit |
na so cow dey behave nw. |
SimonSniper: 9000 onlyhow many u wan make dem be?,1million(are u happy nw)? |
the 4th pics explain a lot (ehmmm hope dis gal won't be rude cos im broad get money,ehmm hope d'banj no go treat ma Bleep up if I slap dis gal). |
How can i create a profile table using wordpress,pls inbox me at bidexolumanish1@yahoo.com |
leonard509: hurray. . .first to comment nani. .buyaka buyakamumu,u no even near 4th to comment |
Tolexander: Let PEJ catch you(obahiagbon), your wife will be among my fellow widow, when your manhood continues to live on because what she will do to you will make you to rather die than to commit suicide. She thought that you and Wole soyinka are good people like my husband and sambo is a good people. In fact, who are you to bring me to the issue of the problem those children caused in my state's house of assembly last week? Amechi and his state's assembly are children, the president was once a child and also the senators were once a children.bravo,nice combination bro,can't jst stop laughing |
[quote author=Yours GEJ,]dem hold you? go check am out and give us your report. Where you want make we wait for you? Hospital or mortuary?[/quote]u no wan pity dis dude at all bt i go prefer mortuary 4 am |



