Bigkoko's Posts
Nairaland Forum › Bigkoko's Profile › Bigkoko's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 209 pages)
This Asiwaju too wicked sha. carry work wey bros Seyi no go gree do, give agalagba dem. But wait fess...na who tell them to be vseless to the point where asiwaju go carry this kind heavy work give you on empty stomach? Even fine boy no pimple with all the perks of aso Rock resigned because the wahala defending a drug mule too much, yet these mumu dem wey never eat one good, well cooked meal since asiwaju stole the people's mandate, dey talk. Well, like one stud said, the 30k still dey shack the newer recruits! .Send me tombo, i will send you bits from this my homemade sauce biko. |
The moment you find out some one has a jealousy spirit..envy and seking that which G-d has given you the priviledge to own or have.... fast fast remove your self from that person! There are lots of people like that in our mist! Watch them closely. analyze what comes out from their mouth. ask suprised question regarding similar stuffs, it will clear your doubts. Humans by nature are brutal and wicked that is why, humans invesnted laws for themselves, otherwise only conscience suppose reach you! |
Where this clown dey? make sure you eat belleful before you troll me ohhhh...... e get why? ![]() Meagainstthem: |
Who go buy my response ? I don drop my rate to just 8K USD + half gallon of ronu tears and maybe a heart in deep frustartion..... Going ? ![]() |
Wey those miscreants wey shout jagaban on empty stomach.... . Oya food don done. That dry corn and rotten cassava una dey eat no good for una health. Renouunce your sins against Nigeria and start enjoying!Before you say i dey show off, yes i dey show off. If easy make you too show off..... . Who no work hard, no go chop. Na so ebi.
|
10k USD for response. I accept cryptos, tears from online miscreants and broken heart of Ronus (Note, you must vent your frustrations here, and curse Asiwaju before we accept broken heart as proof of payment of the 10k). Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣 |
Such a handsome fella. Damnit. Eh no easy to be man with some level of finest Biko! If you think say you strong, oya go embassy go collect visa ni! Omoooo na this bull from Tesla I dey hope to buy this Christmas ni. Online miscreants go meet Asiwaju for your own Biko. Lazy bone agberos!
|
Hahaha 🤣🤣🤣🤣..... Ogbonge.....lol. For where I dey sell my reply and response. If you get 10k USD or a gallon full of tears, and a heart teared away with frustrations, then i fit managed, reply you lol..... Otherwise, you go post tired. You no go get mentioned, replied or even looked at! Hahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣 |
Hahahaha 🤣🤣🤣🤣🤣 one mad man think say I go answer am..lol. Not when I don hear say he escape from psychiatric hospital..... I dey stingy with my mentions, reply and response. ntoorrr I no go reply you!! Omoooo na PO response to pasta Reno naim dey reign Biko! |
See this mumu. You wan troll who pass you? Dem really swear for una. Bring it on odey! You see your life? If the Op begin do you wetin Amaka talk say she go do, shey this vseless ediat go begin dey shout ahhhh like cow wey carry gonnohria... Una go first insult but when them give una back, all of una both uneducated agbero like you or educated agbero like that old ugly Wich abike go begin dey shout like mumu! No be my mouth you first hear say that thing wey dey Aso Rock naim go pass away! Meagainstthem: |
From what i heard, pasta Reno is even having problems with his new ethiopia hooker..... her Nigerian prince connected to former VP AA and current presi Asiwaju ne get shishi just only one small old table..... Nnnnaaaa this werey sef |
Because of the promises make to pasta Reno that is why Asiwaju is delaying to name a new Media aide that will take over from where our fine boy-no-pimple Ajuri stopped. As for chop chop FFk and pasta Reno... no way for una! ![]() |
Omooooo all those lies he tell that Ethiopian bitch go cast if Asiwaju no make Media aide. awon werey wey no get hand work. Lazy ass wey no even fit run shurch hustle he mate dey take build schiools and other investments.... See the kind pretty wife wey the ediat dey beat? he get luck say no be Igbo girl, i for run am street. i hate nonsense ![]() trutharena: |
Baba na Bros seyi dey run pasta Reno street. I comot cap for our first son. na man he be! ![]() vanbonattel: |
Wait fess ohhhh.... na this small post dey make you cry? Where those people wey dey buy Ronu tears, make una come see one supplier. bring gallon, una go fetch enough tear wey go full Bourdillion! ![]() Awon weerey! CilicMarin: |
Omoooo... is this the voice of pasta Reno? ![]() Na update naim just drop naaa.... I be like Asiwaju wey dey shop for new media aide, or abi I promise pasta Reno media aide job? A beg free me biko..... Table shaker indeed..... Them don shake poverty enter him lifeSoftmirror: |
El Rufai smart pass Reno naaa...if na wetin you dey vibe ohh. If even he dey clear say na turn turn Asiwaju dey turn pasta reno, the mumu go still dey expect Media aide job from Asiwaju so he go dey carry Ethiopian bitch enter presidential jet.... walahi...this Reno mumu no be here! Softmirror: |
That is where I have my doubts as to how sensible he "Reno" actually is! Even a loyal hog like Bayo isn't considered for the job na one snitching werey wey fail as a husband and on the easiet hustle in Nigeria; church business!, naim dem want give the job? Common.... jokes apart, I know pasta Reno is too dumb to even realize and figure out why the ex-wife suddenly woke up from their divorce matter! before anyone fit be mumu, make he try come from a rich & powerful family biko! otherwise the person go be like pasta Reno! psucc: |
Bros a beg no vex ehh. I just dey draw a comparison based on the format wey Asiwaju dey use..... ![]() Softmirror: |
I heard na Bros seyi vow say no soap go reach he hand for disgracing his popsy..... Pasta Reno behaves like a traumatized child, he doesn't know where to draw the line. If na you be Bros seyi, tell me if you will feell comfort with someone who made a caricature of your dad I'll health? common?? . let's be fair bikoSalewa97: |
as a good man wey I be, I don't stand on the way of another person. I no be like una. If Asiwaju change mind give am, how does that affect anyone? But I trust Asiwaju.....Reno no even follow for people wey he dey consider..... Na El Rufai format dem dey use for am....... They were turning El Rufai up & down until Bichi gave him heads up, Bros say he no want Minster work again..... .For these kind things, Asiwaju sabi am well. Softmirror: |
Omoooo..... shame go kee pasta Reno once Asiwaju announce a hard core Ronu as media aide, and its not pasta Reno.... omoooo he no go funny ohhhh. Pasta Reno fit turn rogue on Asiwaju......and the fight go sweet well ![]() |
Hahahahahahaha...nothing dey sweet me like when whites dey call me "sir" or have that racist look, or a comforting look of surprise at what their system brings out about me when a search is run on my Social security number... Just had one a few hours ago! . The thing sweet me wella... Even if I no get money like Elon Must, I am happy with this biko. Nuff said!Oya miscreants off you go to where rotten corn & cassava is distributed. etrouble: |
Bruhnnnn.... I no send pasta Reno ohhhh. I just hate it when guys dey Jones up & down..... how the mumu think say Asiwaju go give am job sef. After all the things he posted about Asiwaju, even if pasta Reno no get shame, he suppose get sense biko I dey on Reno side. Asiwaju suppose cut soap for am! ![]() Shadomaan7: |
Hahahahahhaa..... . They even asked the werey to send his Cv, mumu he go send am. Instead of am to ask them to make him an aide to a powerful Minister...he dey salivate on Aso rock! The excuse has been created. Pasta Reno na wife beater, so he can not speak for the President. The mumu will be blaming the poor lady for blocking his path back to Aso Rock, but the odey no know say na planned work! I seriously loathes guys wey no get sense to see danger on time and aviod it. Once a new media aide is announced and its not pasta Reno, tell me how that Ethiopian bitch go dey look am? ![]() The same trick they used on El Rufai is what they are using on him......Bros midget submit he name as Minister designated, only to get insider Info from his DSS boss brother that a memo came to disqualify him. Poor Reno no get who go give Intel's...... Words of Advice. If you no come from a powerful & rich family, make sure you go school well, learn & study well, get street OT and most importantly get hand work, otherwise you go be like Reno! |
Ashawo wey no get sense, na indomie, fanta, and comfortable room dem go take dey kanck am! And even collect the small change wey dey her hand! ![]() Pasta Reno, no doubt has been such a fervent servant of Asiwaju for quite some time now, after also, after doing damaging revealments on Asiwaju prior to the 2023 elections. Asiwaju handlers came up with an ingenious plan to tame the goat for good, at least for the 4 years Asiwaju would be on seat. The plan was to deprive the opposition the usefulness or uselessness of pasta reno. They simply bought him over with cash, though small money for my standards or for his assumed standard prior to 20215 elections. Not done, they also promised him a media aide job I'f he goes full throttle with madness, like someone they use do sacrifice for Semorika in Akoko Edo.....infact they asked him to dance naked in broad daylight before anything can be done for him. They make sure they starve him off cash....That is the reason why pasta Reno no fit buy better shoe or use polish for the one he manage to get. They promised him heaven and earth, which he also told his Ethiopian prostitue. the bitch don dey feel like her Nigerian prince go soon enter Aso Rock as media aide, and she go begin dey fly presidential jets up & down. Two mumu wey dey build castle with asiwaju poo! ![]() Barely last minute change of mind, a new media aide to Asiwaju would be named, and its not going to be pasta Reno. Now, Team asiwaju is in a fix because openingly denying pasta Reno this job means what yours truly has once wrote about is true, and that they were just ok making sure the clown is not an attacker. But doing it openingly may have some unintended consequences of the shameless clown dragging them wotowoto...and dropping receipts too. But pasta Reno na mumu, forget those words he post, na internet he dey pick them from. Like ashawo wey no get levels, Asiwaju go knack akpako again...this time, naim he ex-wife they go recruit. As a good man myself, I will never stay on the way of anyone good thing is coming to, that is why I am not happy the way Asiwaju and co is treating Reno. Make una cut small soap for am. Na mama born am too! Here is the real gist! To avoid Reno's possible wrath as the werey sabi drag well well, with lies and facts too, they have coerced the ex-wife to bring up the beating thing. this was done to technically make him ineligible, just like they did to el rufai.....but the mumu no understand. By technically asking the ex-wife to accuse him of domestic violence, asiwaju and team has put him on the spotlight.....giving them an excuse not to consider him. I am sure they asked the werey to send Cv. mumu begin dey happy. This Igbo man, sense no go kee me biko. Bros seyi na man you be! You no be asiwaju son for nothing...if you know, you know! |
See am na who dey advise una be this.... ![]() The two easiest thing in this world to do; 1. Keeping a home, as a married man. Na so so beat beat he dey beat the woman. fine babe like this wey go sweet pass that Ethiopian prostitute wey Arab boys dey fvck anyhow. well, as na the Ethiopian bitch dey feed am....the werey no worry! 2. Pasta work in a country like Nigeria and a continent like Africa. even pasta Eddy, the Instagram fine boy pasta is gathering more convert every day, yet this werey wey don work for Aso Rock before no dey employable, as well as no even fit keep a church. Activism he no fit. Leah Sharibu cash out don run out....... ![]() Be careful who you dey follow or listen to. AnonPoet: |
No body make pim!!! Someone, off course a Nigerian, comment in another forum that these lazy ass Mzanzis behave like a certain you found in Nigeria, and wont on to make useful comparison even stoking on the cry of alliance from people of that side to team up with South Africans and deal with the Igbos.... omo come see gba gboss.... I don laugh tire. ![]() But why they be like this sef? sagitariusbaby: |
A fiery South African politicians has taken a swipe on his fellow blac, South African born Mzanzis of been the stupidiest folks in the whole African continent. He chastised them of self hate, conquered and traumatized into hating on fellow blacks instead of seeing the real threats as they come. However, his message didnt go down well with his compatriots as they feel he supports anything Nigerian, loves Nigerians and "might" be a Nigerians.... HAhahahahahahaha ![]() Now, gbegay don bust. Colored; Asian or Causaian mixed race South Africans (immigrants) have shot two black, real South Africans, becuase the poor ladies were searching for expired foods ~ so much for the South Africans, not done, these crazy colored immigrants fed their bodies to their hogs (pigs)...... yuckkkkkkk. Poor hogs....given a treat of their lives with human caderver! No rage from these stewpid South Africans. Now, let this resonant on you for once. Imagine it was a black immigrant that committed these heinous crimes? Imagine it was a Nigerian? These South Africans reminds me of a certain kind of people in Nigerian who behaves execatly like these oblong headed South Africans. Commenon, don't be a coward in misery, learn to man up and direct ragein the proper direction! Three men in South Africa are accused of killing two women and feeding their bodies to pigs, sparking public outrage. The accused, farm owner Zachariah Johannes Olivier, supervisor Andrian Rudolph de Wet, and employee William Musora appeared in court in Limpopo, facing charges of premeditated murder, attempted murder, and illegal firearm possession. Musora, a Zimbabwean national, also faces immigration charges. The incident occurred in August when the women, Locadia Ndlovu and Maria Makgatho, allegedly trespassed on Olivier's farm to collect potentially expired goods. They were shot and killed, and their bodies were found decomposed in a pigsty. A man with them survived and alerted police
|
This your 30k hustle still dey shack you... . go ask idiots wey try the hustle before for update.EvilMerodack: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 209 pages)
? I don drop my rate to just 8K USD + half gallon of ronu tears and maybe a heart in deep frustartion..... Going
