Bigkoko's Posts
Nairaland Forum › Bigkoko's Profile › Bigkoko's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 210 pages)
Hahaha 🤣🤣🤣........ reminds me so much when people get served what they dish out to people who have never harm them in any way! Imagine Hellinus abi na onions dey complain of trolling when he dey troll HE Peter Obi, his future president....no be follow come curse be that so? Infact there should be special Gifts for those who trolls trollers! Lizzysamuel: |
Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣....bruhn to find work hard these days ohh. Especially for old men wey no get skill or hand work! I for direct am to one Cele prophet, but he say he no believe in G-d. 72virginGATEWAY: |
See this man ohhh! Why should I put myself in anyone's shoes? Kini wrong with you? Na Pepper eye dey do you. And I don't give a hoot when two trolls have issues with each other! Ain't you a troll too? Abeg go find work do. Social Media, activism, political jobber man no be work my dear! helinues: |
Na who no Sabi am! The picture best describe he kind of person! Malroux:
|
Fubarachukwu Simieyinwa needed full assurance from someone close to GEJ that no wahala if he go against Patient political son! southsouthking: |
Hahaha 🤣🤣🤣🤣 na wetin old men wey no work hard, learn skill or dey useful during their youthful days dey see my brother!!! No surprise say he go serve MC Oluomo US trained son once they draft the nigga to contest for LSHA! Even to modernize ogi, he no Sabi. Tell me how Asiwaju wan take grow the economy, since na cornification economy the baba dey run? Oilwell: |
Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣... Wahala for egbon Asiwaju! Make we see who go invite am. After all, no soap for those forging certificate! |
Agree 💯 with you. But some people whose tribe is known for fraudulent activities especially BEC, oluwole certificates etc will make it look like Dem no dey do crime. Especially as they turn a blind eye to the fact that one of their sons, the one and only Chicago suppler of white powder was one of the druggies of early 70s....Sha wetin I Sabi sef? I Localgrandpa: |
Certainly one of the traits of Bacterians is to comment without reasoning! Wetin concern Oti who have shown workings compared to four past governors, and Asiwaju who have destroyed the gains of past four presidents? If anyone fit supply am Bitter Obi Bitters, make una give am I go pay! BossGerald: |
Certainly one of the traits of Bacterians is to comment without reasoning! BossGerald: |
Paraga....so you mean we should tell Mami Dem in the villages shouting Ebi pa won, to keep quiet and wait till 2027m Paraman: |
One year keee? When Bwala have already told everyone that even if you give Asiwaju 30 years, nothing go come out! |
No be lie naaa! Very soon awon keyboard warriors own go trend.... I quickly talk am before that fraud tribe begin make am look like na only drug tribe dey run Nigeria name down! If I talk of terrorism tribe, every where go scatter be that! Sleyk: |
Hahaha 🤣🤣🤣🤣 Mr. Dennis & Harrison no get last name? I wan check something. One tribe na Fraud be their foreign hustle trademark. Another one na drugs. Another one na terrorism ... Today, na drug one dey trend. Fraud own go soon trend! |
He is right..... No one can question him. Na only keyboard warriors and the white lion body tya pastor heading Efcc can focus on! Check out the Audacity..... No one can question him regarding community money! These guys get luck say corruption personified Asiwaju dey there! Try am for HE Peter Obi tenure, make body tell you! Ikpeazu is one of the Nwa-ike led G-5, and they're all in bed with Asiwaju. This is the audacity that corruption assumes when you know egbon ola Olukayode Efcc chairman can't do More than a dead rat because Asiwaju is protecting his fellow heisters! Metrix147: |
With simple easy steps, we can help you! |
We can help you! |
So far we have helped hundreds of clients set up their businesses in Rwanda, Uganda Kenya and Tanzania. |
Let's do it for you! Business Support Service & relocation movement! |
Let's help you gain foothold in East Africa |
helinues:We dey wait for una Fess |
That's why everyone must join hands to mount pressure on anyone in power! helinues: |
Wetin fit shock me pass your senseless encouragement to kill civilians and burn their houses because few criminals kill soldiers? Wetin fit shock me pass Asiwaju be president? Wetin fit shock me pass a so called Col dey do nairaland? Abi you no be Col again? ![]() When the right leader enter, I dey sure people like you will be weeded out from NA....mark this word. AuwalYusuf812: |
For your mind now, you be officer baa? Hahaha hahahaha 🤣🤣🤣🤣🤣🤣. Na people like you dey drag NA back.... too much social media and no time for self study.... tueh. You need a lot of training, not just that of carrying AK, a lot of training of how to behave..... No worry, if you fear no dey catch you drop your name and picture here, I go call you live so that you go know who you dey talk with AuwalYusuf812: |
Get out from here. See your low mentality. So I go just do you favor as per you be who? I don't do favors to people who kill or encourage killing of civilians! I will rather do Satan favor than people like you! AuwalYusuf812: |
Hahaha 😂😂🤣 soldier wey dey fear to name he barrack! Na civilians dey fear, no be soldier my dear .I no say your location, your barrack. AuwalYusuf812: |
Hahaha 😂😂🤣🤣🤣 sey you be soldier man na? Drop your barrack whether you no go chop guard room...... Your mate dey Sambisa dey fight Boko Haram, you dey here for nairaland dey behave like a typical donkey...... Check well now, you find out say na AWOL naim he dey so he no go go war fronts. Oye Ara! AuwalYusuf812: |
See this mumu dey form soldiers man.... hahahahaha. Small boys I train dey different Brigade dey fight Boko Haram, boys wey still dey call me Sir anywhere them see me... You get luck say na faceless forum be this, I for locate which barrack you dey make one of my boys put you for guard room! In the meantime, try leave Nigeria visit any country, make I personally humble you and teach you how military personnel dey behave amongst civilians! Rusty AK them Carry give this one dey make he head big...... Go creek go meet boys wey carry better tools make we know whether them go see your bone sef for burial AuwalYusuf812: |
Don't mind the jobless old clown 🤡🤡🤡🤡. Job e no get, hand work he no learn, yahoo wey he people dey take hold side he no Sabi and skull mining fear no let run am.... The old clown 🤡 with an IQ lower than a domestic donkey is banking on the cocaine peddler throwing crumbs every now and then! Wahabfuture: |
Internet never forgets. We go dey here when another president go enter and e go be yulloba people turn to have their villages raised down and their people killed like rats.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 210 pages)
