BigYash's Posts
Nairaland Forum › BigYash's Profile › BigYash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 395 pages)
FuckYourFather:Fake account details.. |
Connected1:I know there is money ritual bros,but juju for sport bet I have not seen before. E get some code when I for like burst for you ,but no need. Me na traditional man ,nothing wen man never see bros.. So I for like visit this ur location so,make I see how the baba wan cage the spirit that controls sports ,collect winning tickets give us. But d distance much.. |
Pimplewankeeme:Na for ur mumsy bed you still dey sleep ni? Nairaland en. Get handkerchief too,also wipe your face with it,when you're sweating or you notice your face is oily |
Connected1:I wish na when I dey asaba. I for fall in your area,make we locate the location. Cux I love practicals .. But I dey far from SS now.. |
Connected1:Has it worked for you before? Have you gone to any location before, and the baba ,prophet or alpha give you game and it won? I don't believe on " dem say" I believe in practicals and when I say e no dey work,I know what I am talking about.. |
Na another 8years of suffer get una.. Stupid people |
Pickmycall:Nice one.. Congratulations.. I wish you more winnings ahead.. |
[quote author=Pickmycall post=121676071][/quote]Imagine say you stake 1k or even 5h,how the potential winning for be?. That was the message I tried passing earlier,but you take am to be fight. But I understand sha. Everybody get target.. Wetin you dey target ,fit no be wetin me dey target.. Congratulations on your winning.. |
Kisico:Give the offering to any little kid you see around you.. The very first one,you set your eyes on.. You're blessed |
If you like drink 100years whiskey, una no get masses for mind. Looters! |
Aemmyjah: . No be small Kanu o.. Winning sport bet is basically luck,and little stats.. I have heard of cases where people pick games as their instinct directed them,and boom they became millionaires. Sport bet makes some rich and makes some broke beyond redemption But adding juju,na waste of time.. Juju man go just use the person cashout |
Dey play,just dey play .. Running no dey your list op.. Na running round church o. When pastor says.. Put your two hands on your head.. Say my father ,my father... Every power.. In your father's house, in your mother's house ,stopping your blessings, shout fayayayayayaya. Depending on the prayer point ,anyways. While at home,any way na way o. God hears me in any position as long as one is praying the right way and for the right thing.. Mayaya! Offering time ,Blessings time.. Oya op come drop ur offering.. Transfer is allowed.. |
Aemmyjah:Juju dey o,but when d repercussions start coming, e no dey sweet.The spirits that control these things don't joke o. These Yahoo boys dey use juju draw money nau,but the sacrifices involved, no be child's play.Some end of paying later with their lives. But for this sport bet,its just different. |
Aemmyjah:Yes,people claim some juju men makes them rich,but not with sportbet. I don't know of that lotto sha,and I have also heard of mad men giving people games.. Me never see korokoro sha. But you see this bet9ja or sportybet game,Juju no fit run am my brother.. |
Aemmyjah:No,a Jamaican. Jazz for bet. Go ask any juju man make he give you sure game, and see what he will tell you.. Result of matches are also very hard for those that see visions to see,even the mami sef. No just dey camprison wetin you no know my gee. If you want to preach you preach. If you want to lie ,you still let us know.. No dey wyne people.. Go find the highest juju man or apha in ur area for game,and see if it will not cut.. Even tellisman no fit give you sure game,when it comes to sport bet .. You know how many people around the world stake on that same match,expecting different result? Make we leave matter abeg .. I know say jazz dey o,cux I don test and see. But no be for sportbet my gee |
Aemmyjah:Use jazz to win sport bet? You're a comedian my gee |
Dgreatestt:They all go there for their pockets.. If he manage do borehole and share bags of rice,them go say him work .They will be dancing and shouting “talk and do honorable “ Nigerians are the problem of themselves,not the leaders |
My nigga that money invest it .. Marriage no dey run.. Start investing in real estate ,and wait till you are like 28 or even 30. Buy lands, build hostel in school environment... Just keep investing.. Being a boss,is not enough.. Time still dey.. Avoid clubs and unnecessary spending.. Just keep on investing.. I keep stressing on investing. My guy e get why o.. |
Mark the bad guy The way yahoo boys dey vex for this guy en.. Like say he steal their money run . |
sreamsense:If you are wise you will understand that the anger or whatever you called it,is coming from the condition APC placed them,for the past 7+years now... Was this how Nigeria was when Buhari took over from GEJ in 2015? Credible election again,the idiot could not conduct.. 8years of total failure and you want that nigga to be smiling at their representative? Only a fool will do such. |
And person go say them no dey see fixed matches.. Just dey play... Game go don end finish 1-0 at 90+ ,ref won’t blow till them score 1-1.. Oyinbo and wayo |
guobe:Beautiful |
guobe:Wow! I go come entrol for ur sch ,so that you teach me o.. ![]() |
guobe:You’re very correct.. Leave op make he dey play gamble with alabi... But sir don’t you think combination on bet9ja is cheating,when compared to sportybet? I have tried the two,but I find sporty more reasonable .. Abeg no forget tag me for tomorrow’s game.. Op you sef tag me when you drop.. |
wahala wahala |
I have learnt a lot in this forum. God bless the founder and all members (nairalanders) |
guobe:Yes boss.. Combination is same thing as flex on sportyb.. It helps a lot.. I do see your winnings.. You self good in the business.. More grace/wins |
Fools. 5k wen no go buy half bag of rice, na em una collect to survive for 8years. Meanwhile the politicians will loots in trillions of dollars for the next 8years. Fools! |
He resemble that governor they call Hopelessness in Nigeria.. Person comment say na looter sef.. Dancing his way to loot more African leaders and greed = 5&6 |
ruggedtimi:Aje.. If hummer troway light then en.Person go dey admire the truck. Person go dey say if I don hammer, I go buy hummer. Olu metain that year sef use am sing.. Na range turn 1. So.. Camery pencil light worst.. I see one when them convert to wetin them dey use carry cement for Benin. |
Strong87:If this op drop games or you see odd else where.. Go select them on sportybet or msport. Flex two,if the odds makes sense after flexing, you play .. Na so e reach.. Your rate of winning will increase.. |
Most of them saying they will stay,will be peeing on their pants, if they hear a whistle sound at the back of their window at night . Me no go stay sha,not that I'm afraid, but I no want problems.. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 194 195 196 197 198 199 200 201 202 (of 395 pages)
But d distance much..
But adding juju,na waste of time.. Juju man go just use the person cashout