Biolaem's Posts
Nairaland Forum › Biolaem's Profile › Biolaem's Posts
1 (of 1 pages)
dachisom: Greatess lion and lioness.reppn math dept(abuja buildn) 'o4 set.missed that land so muchu try jooo!!! dy/dx tins dr Obi, dem prof Amazigo, Oyesanya nd all dose maths gurur, bt da Abuja building na die o. Long live UNN. |
marion g: I wanted saying 21 (tht is -10 yrs), but its all the same. I think he remains the only super eagles player that did not falsify his age.chairman nawa 4 u o...Anichebe nko? Danny shittu, Ameobi, where u troway dem...finally i no bliv dat moses own sha o. |
malele: Guy tell urself the truth. Without oil there is no how abuja go develop like that.Bros u too daft gan...where u dey wen Awo used cocoa money to erect d 1st skycraper (a 25 storey) in Africa. |
speedyboi: BTW, that's Transcorp Hilton.....not Nicon LuxuryAiy tu no, na Nicon Noga dem bin dey call am o. |
emmatok: What envy and jealousy is NDIBISI talking about.Ndubuisi is more of a typical igbo man. Get 2 sm1 else's land nd start broadcasting ur success. Even 4 western naija here dem no dey gree us hear word. |
Well i'ld say Styl plus's Olufunmi is close 2 achieving 2 face's African queen feat. As in...everybody could sing d song 4rm a-z. |
[quote author=brownlord]So na my rechrge card money this boy, adenuga dey waiste like this so,chai thunder fire poverty, by the end of this yr i never hammer, na to they submit cv for all the kidnaping coy for niger delta, or form my millitant group[/quot person wey no fit kill cockroach wan 4m militant group...see as u kpai. |
[quote author=alaoeri]Don't mind him, ppl like him keep condemning & criticising not knowing that they are doing favour for her.[/quote guy u r daft, i can name a million nd one foreign celebs dat shuttle acting, music, nd even comedy nd dey perfect dem pretty well. Pls what gud can tonto offer if not sucking cocks? |
Asha, omawumi, ty bello. That's all...others are crap. |
2ruth being told Keshi winning dis tournament is truly a fluke...the only test he got was against Ivory coast, just wait and see what happens in the confederation cup. |
tiwasiaife: Volve is made in sweden and not japan.mr TOO KNOW. It used 2 b sweden now sold 2 Geely an asian company. |
So i dey 4ront page today? Dancing kukere... |
Teejayphillip: wow.... Dis pix r really wonderful....why u jst dey gbagaun lyk dis? |
hottprince: Guys I v d same problem d OP has, only dt I'm in ibadan, im a lag boy bt i schl in ibadan. All d gals i hav in my schl r chop my money gals. I cnt enjoy my money cos of dem ![]() hottprince: Guys I v d same problem d OP has, only dt I'm in ibadan, im a lag boy bt i schl in ibadan. All d gals i hav in my schl r chop my money gals. I cnt enjoy my money cos of dem;-(;-(;-( see as i dey cry 4 u. U dey claim Lag, Ibadan girls dey chop u. I guess u are one of those ovagrown babies attending Lead City. Beta go finish ur exam go bk home suck ur mama breast...MUMU... |
kingron: you re a f.ool u wud always remain a f.ool nd forever a f.ool... no sense in dis...that story is gone idiortol boy...e be lyk say na u dey wash her pants or dey polish kanye's shoes, cos i no sabi as dat one kari pain u. |
ferdi4real: Lolzz....u no well....buh i go lyk watch wer n wen u n ur wife dey ply ball....i fe b referee.u no go go die? Hot fool. |
Thought u were making sense @ 1st...my guy u are far 4rm been romantic. Jst check these out. 1. Styl plus: Home within ur heart 2. Banky w: Till my dying day 3. Darey: With dis woman 4. Asa: Bibanke 5. Beautiful nubia: Ikoko akufo 6. Styl plus: Ima 7. 2face: African queen 8. Psquare: Special man 9. Paul play: forever 10. Ojb: Searching. Listen 2 these tracks nd u'll always feel brandnew. |
1 (of 1 pages)
