Blackface123's Posts
Nairaland Forum › Blackface123's Profile › Blackface123's Posts
Kemi mama u no go stop all this ur childish rants.I said it before u will never learn ur lesson.Continue, na u sabi. Leopard no fit change its spots, lie lie |
men,men,men,how many times I call una so,
hmmmm. |
How many people has monkey tail killed.U smoke d weed na wahala for police hand,make u drink am for ogogoro,police say no,abeg make them face important issues wey dey cripple this country and free d lady jor.Abi them see am wt gun? |
Are u kidding,when d eldest was busy sending d junior ones on errands and asking for their meat during meals,they did not know they will one day pay in kind abi?op leave that matter.Noboby should look at it that way.An elder brother or elder sister wt a kind and reasonable mind will do all for d junior and aged parent.We should not be selfish.Don't see Christmas and forget Sunday,period. |
these deaths of these children is becoming alarming. Please the FG should scrap this shit abeg.Abi na some sort of sacrifice?RIP child |
Hey boy just give ur life to Christ sharp sharp oo.Or else those people go follow u enter moon self o,ha.Hold ur God strong gi digba. |
which of them be woman wrapper now.Abeg make them face the task wet them get for hand make Naija go forward.wife kor wife in,rubbishhh |
Hmmm na wah for Naija police. 10yrs hmmm |
see able young men with muscles wey dem for use take do better jobs,and better d lives of them families and be of help to d nation as a whole.Them think say to rob and harass people na im pay pass,ok prison for d second time to help shape up their lives well well.Wicked souls.... |
E be like say na Evans na I'm we go chop from now on.We don't forget recession ....good |