Blacksta's Posts
Nairaland Forum › Blacksta's Profile › Blacksta's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 334 pages)
[quote author=Efemena_xy link=topic=512551.msg6866261#msg6866261 date=1286104450]how I take be full time resident na only 4 nite i dey branch d joint besides na weekend sha - so no shaking!![/quote]Lol - You are now a full time cyber space citizen - your other life no matter anymore ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=512551.msg6866251#msg6866251 date=1286104291]nuffin jor!! Jokes section dey boring, so I dey help dem turn up the heat here [/quote]No wonder u be full time resident - I hope say the owner of NL dey pay u salary abi na voluntary |
Poster - Nice joke - no mind the haters |
Lol - I just dey wonder - maybe u need deliverance from NL - ABEG come my ministry - make we beat am out ![]() |
ok - no qulams Anyway wetin dey happen for this joint ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=521367.msg6866222#msg6866222 date=1286103689]shoo!! wetin do you now?? see as u just dey wahala me like say u be ma senior brother ![]() and yes - I don sleep tire! Now stop asking and let's roll jor!! [/quote]Are u sure - cause just going thru the posts - i can clearly see u have been posting through out the nite and now early morning ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=512551.msg6866218#msg6866218 date=1286103590]hey black[b]lips[/b]!! ![]() I don miss u nor be small tin o! [/quote]R u serious - I hope say all is well with u and vicks |
Efemena - have u slept today at all |
Some people no dey sleep - They permanently reside on NL - Na wa - u need deliverance |
nice one |
Element G:Are u saying armed robbers dey NL |
tanimz:aGAIN u have flies on your head - U never have your independence baf yet - abeg go and baf |
business is good - bank account dey bulge at moment |
body is 50 years still sucking pacifier |
konkobility |
nonsense |
[quote author=Efemena_xy link=topic=523280.msg6854101#msg6854101 date=1285914266]^^See as Bush Meat take open im useless thread ![]() @Stud, tell us - what's the purpose of this thread ![]() u been drinking (again) - abi??[/quote]Nl gatewoman -haba u no dey sleep ![]() |
Element G:go abeg - your money don finish for cyber cafe |
bloody a s s lickers |
marcus1234:Why do you paste all these dumb flags |
Beaf - Why do you like deceiving yourself - Jonathan is not the Messiah _ You should know better - Nigeria is one big padi padi business |
Welcome to the slum called Nigeria where anything goes and where the masses are so weak and useless ![]() |
And This is a country where they Claim their leaders know God |
Choose one Ed Milliband that claims he doesnt know God or a GoodLuck who professes God but cant show Christ Like qualities in this life. |
al these dry jokes sef |
na the two of you dey church |
Efe is tired of vicks cause na so so tears u dey cause am for eyes - ![]() |
abeg make i grab my seat, bottle of malta and watch e lovers at work |
ok no problem where are the jokes sef |
[quote author=Efemena_xy link=topic=512551.msg6832840#msg6832840 date=1285621528]^^ @blacksta - thou shalt not want!! [/quote]u no even sabi bible - It is The lord is my shepherd -when last u read your bible |
lol i am serious - no e love for here - that demon we don cast am out |
ID cabasa - how far my hommiee |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 334 pages)

