Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 11:02pm On Sep 14, 2010 |
lol
id cabasa - i am warning u |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 10:58pm On Sep 14, 2010 |
stop callin my name - this section is called jokes section and not romance or meet up section
this na classic bar section |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 10:53pm On Sep 14, 2010 |
impossible - ke? i get papers |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 10:49pm On Sep 14, 2010 |
where are the asylum seekers - lol |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 10:47pm On Sep 14, 2010 |
gutter shower lol |
Jokes Etc › Re: Random Kicks From Egypt by blacksta(m): 10:44pm On Sep 14, 2010 |
oya take back your introduction |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 10:42pm On Sep 14, 2010 |
bush pesin - u dey breathe male scent - the pesin wey never baf - i pity lol |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 10:41pm On Sep 14, 2010 |
dem don start kissing disease  |
Jokes Etc › Re: Random Kicks From Egypt by blacksta(m): 10:40pm On Sep 14, 2010 |
Studio CFR: Enemy of joy No ooffeince no mind am - where as i have seen all of her jokes before  |
Jokes Etc › Re: Random Kicks From Egypt by blacksta(m): 6:07pm On Sep 14, 2010 |
Pharoh - wetin happened u opened a thread at least - or it has been a while
u too want attention - lol |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 6:05pm On Sep 14, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 5:40pm On Sep 14, 2010 |
Element - Why u like to harass me - I mention your name or your conscience dey worry u - which one abeg  |
|
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 5:36pm On Sep 14, 2010 |
Studio CFR: who be dem? count me out oh lol no be u be chief cyber love -  |
Jokes Etc › Re: Friendship Btw Men Vs Friendship Btw Women by blacksta(m): 5:34pm On Sep 14, 2010 |
googles- sharrrrrrrrrrrrrrrrrapppppppp dia
anyway u miss me |
Jokes Etc › Re: Poomba! by blacksta(m): 5:33pm On Sep 14, 2010 |
freezy: Good Old days. . .
Jokes section really rocked back then. sharrrrrrrrrrrrappppp dia - what do u know about jokes  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 5:29pm On Sep 14, 2010 |
Them dont start again - love wan tin tin  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 4:27pm On Sep 14, 2010 |
who dash moneky banana - u and all your cyber girlfriends - lol |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 4:24pm On Sep 14, 2010 |
it is my problem cause you people now live on NL - |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 3:41pm On Sep 14, 2010 |
jobless people - 7 pages in one day  |
Jokes Etc › Re: Defending Her Honour by blacksta(m): 8:37pm On Sep 13, 2010 |
mumu poster  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 8:34pm On Sep 13, 2010 |
Makky is my new houseboy - and i have banned him from the internet |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 8:33pm On Sep 13, 2010 |
lol - who is mr cause trouble - me i gentle like angel |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 8:25pm On Sep 13, 2010 |
my ears popping |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 8:23pm On Sep 13, 2010 |
how bodi |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 8:19pm On Sep 13, 2010 |
omo nja |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 4:59pm On Sep 13, 2010 |
Me I no wAnt limelight anymore d wahala too much |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 4:54pm On Sep 13, 2010 |
From time . Na u dey limelight. At d moment so enjoy am |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 4:51pm On Sep 13, 2010 |
I just tease abeg no mind me |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 4:44pm On Sep 13, 2010 |
God forbid na only u go carry am for your head |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 4:40pm On Sep 13, 2010 |
which one is sickening - u never see anything yet  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by blacksta(m): 4:37pm On Sep 13, 2010 |
dont worry the guy go soon learn very fast - Enjoy abeg |