Romance › Re: Girls Only! by blacksta(m): 1:04am On Aug 15, 2010 |
|
Romance › Re: Girls Only! by blacksta(m): 1:01am On Aug 15, 2010 |
6 pages of love - This is amazing sha - vicks my nose run ooo - lol |
Romance › Re: Girls Only! by blacksta(m): 12:56am On Aug 15, 2010 |
hmmmm - from yokes section to Nairaland - serious love boat - lol  |
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by blacksta(m): 12:55am On Aug 15, 2010 |
T_z abeg let me entertain u |
Romance › Re: Girls Only! by blacksta(m): 12:53am On Aug 15, 2010 |
tanimz: ^^ You know you can't keep anything hidden from me.  Abeg gist me - what did u discover - The whole yoke section don turn to love section |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 12:48am On Aug 15, 2010 |
Pharoh: Pours dry gin on the floor  what wrong with u wan sacrifice Efe  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 12:38am On Aug 15, 2010 |
Efemena_xy: **dishes out some uploaded knocks on Blacksta's head!**
**OOPS!! Sounds like an empty Coconut!!**
<growls>
Now Blacksta stay on topic!! You're derailing this thread!!
It's a British Slang meaning: 'Isn't it?'
Innit right Blacksta??  Sorry ma - ok Toasting in progress |
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by blacksta(m): 12:35am On Aug 15, 2010 |
Vic2k3: **looks at blacksta**stop steping on my toes. vicks is shortenened 4rm real name.dats d name my pips call me Sorry boss - thought they were my footmat |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 12:29am On Aug 15, 2010 |
No way - free me jor - next u compile your list - please leave my name out - or i will send u downloaded slaps |
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by blacksta(m): 12:18am On Aug 15, 2010 |
Vicks or chinese balm - i Hail ooo |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 12:14am On Aug 15, 2010 |
|
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 12:02am On Aug 15, 2010 |
No wonder my ear is paining me - people have been calling my name in vain  |
|
Forum Games › Re: The Last Person To Post Here Wins! by blacksta(m): 11:39pm On Aug 14, 2010 |
tanimz:
 who dash - na me be winner |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 5:23pm On Aug 14, 2010 |
Studio CFR: My babe na no go area for dat person. @tanimz - lol see yo mouth- but no vex sha hmmm - me or u na go area |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 5:09pm On Aug 14, 2010 |
tanimz: I no fight you before.  My sweet potato abi how dbanj sing am self Studio CFR: Blacksta lol - no download am slap oh, cuz i no sabi write statement for police station lol No mind Element G - that one dey chemistry textbook sha. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 4:59pm On Aug 14, 2010 |
Element G: actually efe wanted to read it then u send her the link - ol boy no make i send u downloaded slaps  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 4:52pm On Aug 14, 2010 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by blacksta(m): 4:25pm On Aug 14, 2010 |
Omolola1: @blacksta, there'z a big diff., odiaero is not d 1st guy jenibayo is associated wit but 190 is my only & evry1 knows dat I am only teasing u dear. dont take me to serious |
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by blacksta(m): 3:59pm On Aug 14, 2010 |
odiaero: honey, if u do not put on your cam on skype, i will cut u off, i hate voice chatting without cam three way chat dey. Omolola1: *frowns* what do u mean by that? Omolola1 and 190 / Odiaero and Jenibayo Any difference dear  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by blacksta(m): 3:43pm On Aug 14, 2010 |
Omolola1: jenibayo, now its Odiaero, maybe d next one would be "me and dobodobo" lol pot calling kettle black  |
Business › Re: Nigeria Cocoa In Old Ghana Sacks by blacksta(m): 3:28pm On Aug 14, 2010 |
If you can have fake nysc corpers - then this is not news -  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by blacksta(m): 3:25pm On Aug 14, 2010 |
ok |
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by blacksta(m): 3:15pm On Aug 14, 2010 |
odiaero: it has been me 4 so long, others are just my errand boys I know say u be Head nigga - i believe u - but if u wan make dig out other thread i fit - abeg make i no derail your thread. Permission to dimiss sir |
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by blacksta(m): 3:13pm On Aug 14, 2010 |
odiaero: dude, are u confuse, why copying urself? heheehhe  Lol - na multitasking cause am - anyway make i no disturb you - make i take back seat and enjoy the film show. and look forward to the next thread " me and Mr Cork |
|
Romance › Re: How Do I Say Yes To This Guy by blacksta(m): 3:08pm On Aug 14, 2010 |
shakes head Wonders shall never end. ori shi ri shi  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by blacksta(m): 3:06pm On Aug 14, 2010 |
jenibayo: Blacksta sebi i say make no bodi enta dis place? My dear sista - na so we see am - them make am public forum - if you want private you have to chat to yourself over yahoo or something else Anyway what happening anyway - how come odiaero this time - Oya talk to me -  |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by blacksta(m): 2:57pm On Aug 14, 2010 |
blacksta: Ok then lets make a bet - This time next week it will be " Me and Mr Cork"
anyway how is the therapy going  Ol boy number rule of the game - You dont have access to the timer so forget that one.  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Me And Odiaero by blacksta(m): 2:56pm On Aug 14, 2010 |
|