Jokes Etc › Re: Slap Me If I'm Wrong! by blacksta(m): 3:05pm On Aug 16, 2010 |
C honey loff me and u na d latest couple for Nl forget d haters |
Jokes Etc › Re: Slap Me If I'm Wrong! by blacksta(m): 2:35pm On Aug 16, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Slap Me If I'm Wrong! by blacksta(m): 2:17pm On Aug 16, 2010 |
cynthoney: of course he is wrong!!!
gbosa!!! <slaps blacksta and three of his front teeth fall out> <haba black stumbles after a dirty slap> my loff na me u slap - thought u loff me  |
Jokes Etc › Re: Slap Me If I'm Wrong! by blacksta(m): 2:14pm On Aug 16, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Slap Me If I'm Wrong! by blacksta(m): 2:06pm On Aug 16, 2010 |
I don baff finish - oya come quick before bodi dry  |
Jokes Etc › Re: Toungue Twister by blacksta(m): 1:36pm On Aug 16, 2010 |
^^
Lol
maybe u try reading it up side down |
Jokes Etc › Re: Toungue Twister by blacksta(m): 1:22pm On Aug 16, 2010 |
Thread deleted . Yawn |
Jokes Etc › Re: Slap Me If I'm Wrong! by blacksta(m): 11:16am On Aug 16, 2010 |
cynthoney: My dear,d tin dey wonder me no be small!!! skyndyp: This blacksta sef. Dem create u inside-out?  lol My favorite ladies - Oya come for group hug  |
Jokes Etc › Re: Slap Me If I'm Wrong! by blacksta(m): 9:26am On Aug 16, 2010 |
<Yawns> |
Forum Games › Re: Re: Post What's On Your Mind Right Now (Part 2) by blacksta(m): 8:26am On Aug 16, 2010 |
^ Sorry mate - dont live in face me and Face you - My house is isolated, middle of nowhere - The nearest thing to a neighbour is iice.  @ I command today to be blessed and fruitfull .  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 10:58pm On Aug 15, 2010 |
Abeg no pollute thread this one na lovers in the air |
Romance › Re: Firearm Returns to Nl Romance by blacksta(m): 10:19pm On Aug 15, 2010 |
Good Riddance - Looks like Inked has finally dumped your a ss - and because of that u r leaving NL what a loser  |
Jokes Etc › Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 10:13pm On Aug 15, 2010 |
George W. Bush is sitting in the White House kitchen putting together a puzzle and having a very difficult time of it. The first lady comes into the kitchen, and asks what he's doing.
Very frustrated, George says, "I'm trying to do this tiger puzzle, but I can't seem to make the pieces fit right."
Laura Bush sighs and says, "Put the Frosted Flakes back in the box, dear, and come to bed." |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 10:02pm On Aug 15, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 10:01pm On Aug 15, 2010 |
tanimz: Oga sir, no vex.
Hello! Shey that one don do? It is full of sarcasm |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 9:52pm On Aug 15, 2010 |
t_z - no hello or anything - na wa 000 |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 9:38pm On Aug 15, 2010 |
Efe watch yourself - why u dey yab my padi Maka the arab millionaire |
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by blacksta(m): 8:45pm On Aug 15, 2010 |
ok - u r safe |
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by blacksta(m): 8:42pm On Aug 15, 2010 |
T_z is Element G stressing u  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 8:31pm On Aug 15, 2010 |
Vic2k3: @efe mine sweet, mine chewing gum, mine biscuit,mine mine mine u ain't wrong.@others. Sorry u all missed our wedding 2day, i will appreciate if una leave us 2 ourselves(cos dis na our 1st night 2geda) make we do . . . . . . . loverboy - that one na illegal marriage - Efe is already married to some else - u just arrive some days ago - just think say everything dey normal before |
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by blacksta(m): 8:29pm On Aug 15, 2010 |
tanimz: ^^ Wetin enter ya eye? Which eye - stay away from that bottle - lol |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 8:24pm On Aug 15, 2010 |
Make i spice am - no blacksta no fun for jokes section |
Jokes Etc › Re: Warning For All Of Una Wey Like To Dey Lick Una Body Wey Get Pain by blacksta(m): 8:23pm On Aug 15, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Al Qaida Taliban Training Monkeys To Kill American Soldiers by blacksta(m): 8:21pm On Aug 15, 2010 |
huh  |
|
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 3:23pm On Aug 15, 2010 |
sledge406: @Studio. . .Your babe advise you well and I think Blacksta get point only say im nor realise d babe in say na d one wen u don collect for im hand.
@Makajibbz. . .Wen MTN begin do toothpaste? Abi na battery dem don dey sell cos e mean say u go use acid wash teeth be dat 
@Blacksta. . .Stud fast pass u unto d babe matter I never knew stud get voice for yansh - lol - spokes person  |
Jokes Etc › Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 3:20pm On Aug 15, 2010 |
^^^ This one don exchange his sense of humour for cup of garri  |
Jokes Etc › Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 3:16pm On Aug 15, 2010 |
The Kentuckian and his gal were embracing passionately in the front seat of the car. "Want to go in the back seat?" she asked.
"Nope", he replied.
A few minutes later she asked, âNow do you want to get in the back seat?â
"No, I don't", he said again, "I wanna stay here in the front seat with you." |
Jokes Etc › Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 3:06pm On Aug 15, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by blacksta(m): 3:04pm On Aug 15, 2010 |
|