Blacky1's Posts
Nairaland Forum › Blacky1's Profile › Blacky1's Posts
1 (of 1 pages)
True talk....buhari must go back to his cows...they need him more than we human |
Buhari must go back to daura |
No lele |
Nnamdi KANU said it in 2016 the zoo all shouted that he was preaching hate.....una good morning ohhh |
Hmmmmm .,....them be no get person wey get camera to snap the table and show us...make I pass jarreee, believe Nigerians elite at your peril |
Hmmmmm....come to think of it, did he lie?....the way we behave here in Nigeria, does it not conform to his assertion ? Mtcheeew |
Someone told Nigerians that the man in aso rock is not buhari but jubril from Sudan we called for his head....has he not be proven right? Is it not strange for the commander in chief of armed forces to tell the whole world that he doesn't know that one of his servant didn't obey his command....the zooooooo |
Benue people em bi like say una mumu no go ever do...the olodo gov..was busy welcoming daura blood sucker without telling him to his face that the gods are angry with him....em don visit na.una still dey die. Make una no come out for mega street protest dey there dey bury in mass |
The gods are angry with this slowpoke called oji Uzo kalu |
Good job. Why did he visit the shithole.they thought is Obama. I love this Trump scaraaaaaaa |
Na laziness on the side of the so called wife dey cause this wahala. Why em bi say girls of nowadays no fit take care of there own pikins, every young girl now need a house help so that em go get chance dey watch telemundo and to dey fix nail...mtcheeeew na dem sabi |
The office set no fine. |
Em no consine me |
1 (of 1 pages)
? Mtcheeew