Blaze007's Posts
Nairaland Forum › Blaze007's Profile › Blaze007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 38 pages)
echibuzor: Good morning guys... and Good Luck.. to my bosses Mikel, Blaze, Specialist, and to the madam tchidi.. but the National salute goes to the First Lady.... May God be with us this week....i see u boss. amen |
tchidi: Amen!!!!nice 1 tchidi. Am in charge of d offering. Bst of luck guys..... |
Amen |
worry 359: Sorry but it's all bad news for you!hahahahaha! Dis guy don finish me! U mean my case is that bad? Bt bro, wat advice do u ve 4 a broda? Fyi, ur tone is kind of harsh,dammn! As if i waz goin 2 meet ur chick or sis. |
mikelreal:nooo! Na u dey pray 2moro. I go dey busy frm 12am 2day til 12am 2moro, so i no go get tym pray |
Wel done guys! And hapy sunday. My own case its nt here afta readin frm page 0-129. My own case, my chick is uk skulng wants 2 send me invite. To come ova and relate smal.I dnt ve a job in naija bt doin smal smal bussines. I ve got lyk 500k in my acct. So wat do i nid 4 dem 2 giv me visa? Tanx |
Jobexpert: We require the services of a network Engineerdis is gud o. Am in abj. Wen we starting? 2 days a week is skul |
mikelreal: @BLAZE @SPECIALIST UNA DON HEAR? SHE SAY SHE IS OPEN MINDED MAKE UNA NO DAE FEAR, Anytime she offend una, pm her ASAPno prob mike. Hapy sunday guys |
Specialist900: I was scheduled for one this week but couldn't go since I saw it was for lagos. blaze can confirm it .yep dats true!! It waz to take place in lag. Ranbaxxy! |
Anoda camry 2007 is available. Urgent buyers, let me knw!! |
Camry 2007 is curently available. Its in abuja. Let me knw if u interestd. Asap |
tchidi: Blaze, hand over the purse....NOW!!d purse is not with me yet naw!! plsss...madam, we dey hand over the purse to me, i will bring it to ur house goan goan!! pls dnt shoot me. just give me ur house address.... ![]() |
echibuzor: .noooo!!! no worry, we go give u anoda post like PRO!!! |
Ms_Steph: no be d same tin. Sell d suit nau u will get moni to come bck. Next time listen to madam@steph, try pity mike naw. send am small money...... dats y we suppose get treasury, make we dey use am assist people...e.g mike!! and i volunteer to b d treasurer. ![]() |
mikelreal: you didnt tell me not to go o, you only adviced me not to jare. @specialist na just 1 cloth i bring o. and na suit!! u wan make i dae wear suit til d purse grow? u guys shud better do sometn b4 wat hapnd in 1976 repeat itself. @Blaze knows better. @bukky you re welcome. dont forgt us oo wen u recieve dat 1st salary. invest in us n u will be richly blessed.hehehe. @mike, my bst advice na make u jst begin dey treak come!! @specialist, u self knw hw e b naw...@steph no comment ooo. u don turn seer abi? @bukky, mike have said it all, send ur % to dis threads account. |
Specialist900: @mike case 1 go trek come back from lagos @Blaze case2 dem lock home car for cham city if not for God na 5k him for pay unlock him car.hahahah. so i don turn reference point abi? |
Ms_Steph: igbo man.and am the treasurer. ![]() |
Don Demu: Nice job y'all doing here @Ms Steph @Specialist @Blaze @Mikereal @All. Here walks in the controversial Don Demu of distinguished fame into your thread. Got directed here by a friend who already has goten an interview invite, cut-c u guys. May God bless y'all with your ultimate heart desires as you cont the good work.u welkom boss! Very soon we al go testify |
Specialist900: we go need open thread purse /account be that. then appoint principal leaders to manage the account.aye!! and am in charge of d account else, nay!! |
Ms_Steph: I nevr said anytin abt gifts o. Na u talk abt gift so give him.make d tow of una maintan na...y una jst dey push push am? |
meself need gift ooo |
peaceheartt: Well done @blaze007, btw whr is ur madam at d top? @chief henrimoto, I no b councilor o, una jst de give me diff titles on here, 'doctor', 'councilor', 'kind-hearted'...... Anyways I appreciate u all! Chief henrimoto pl let leboss6 b o, let him gist us d way it is, .........@leboss6 we re waiting, bt as u enjoy ur stay in dubai dnt forget to focus on God as Him alone can 'Make it Happen' for u! God bless u. Gud nite my beloved peoplemy madam at d top dey o. She's been busy handlin tins. She wil get 2 d palace soon sha! |
Igwe 1, i greet o. Lolo1, henrimoto, fbi/cia, peace, justi, membas of d palace, i say gud eveng and hapy ramadan 2 our muslim folks. I ve been busy dis days wit work and search. I promisd 2 get info of my guy dat got job at dubai as customer care. D website is www.sharafdg.com u guys can check it out and probably locate d address 4 hardcopy submision. One luv. |
echibuzor: .oboy~!!!! no worry. jst try gatther enuf control for there. begin dey tell dem of oda places if dem fit assist u. dat kind tin |
echibuzor: .OBOY JUST pray and hope for d best. u fit folow d perm sec talk for dat ministry or any oga if dem fit retain u. dats if u neva gbege for there |
mikelreal: i just got dz message: NEW AGE:You have been shortlisted for a written Test & Interview on Fri July 24,2013 by 9am @ 6 Akintan Str, Dideolu Estate by First Bank Ijaiye Rd Ogba. Lagos state Nigeria. ...dunno if any of u guys by chance got d same message, i cnt even remember wen or how I applied, who be New Age sef? any ideamike, u dey here tooo? hehehe. baba, dat name sounds lyk scam to me oo. na all dis marketing drugs u go do |
Specialist900: him b ministry contract staff. him dey find greener pastures.tanx. abeg help me tell am |
mikelreal: oh so u dae work for MINISTRY, and u stil dae find work? abeeg unfollow dz thread make we dae see road clearly jor, we never even see Mini 4here.hahahaha!! mike no b so....though na galaxy backbone i dey. but na fed mini of educ my office dey, na contract na!! i dey find greener pasture bro |
echibuzor: Guys thats funny... Na marketing guys dey always find people pass now but still, shey no other firm wey get correct brain come??ermmm...total come sha!!! everybody jst pack demselves there. d queue long so tey e get round about |
Ms_Steph: Som1 shld give us the full gist nau. Mods u nid to teach me more abt dis spambox stuff.no any full gist ooo.na only summary dey....and d summary is dat, d yeye job fair was a waste of tym. na some funny companies show up wey we neva see before. and most of d post were for marketing |
mikelreal: okay emm blaze na which office?? how d job fair go? Oya u pple shud show us the appointment letters, we dae wait.ministry of education my broda. mike, no just talk abt dat job fair ooo. dat na stupid waste of time fair. appointment letter dey come.....its in d process |
oboy!!!!!! naija dey vex ooo. all d seats for the promo have been sold....... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 38 pages)
lol why ur blood dae hot for prayer, na 2moro be monday na. btw I get cough my voice don go, make @blaze pray for us.