Blaze007's Posts
Nairaland Forum › Blaze007's Profile › Blaze007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 38 pages)
a brand new cisco 2960, 24 port switch for sale!!! asking price 100k. |
mikelreal: lol oga blaze hwfa,hope ur car is free now?yes ooo. tanx mike. and dey knw even allow me write d test + dem com clamp my car ontop. choi!!!! |
qualified: sorry guys. Its well.tanx dear dey ve. we just left now. @specialist was opportune to knw one of their oga at d top ![]() |
Specialist900: ^guy i dey outside. Dem don lock my car. E don red |
mikelreal: mehn nawa, as person no come get d 2:1 nkona to maintain outside b dat. I dey wait 4 @specialist |
roteamee: Pls send ur number to 08169894908.vry intrestedtanx 4 d interest, bt d car has been sold |
Tanx every1 dat shwd interest. D car has been sold jst nw!!! Tank u al 4 d interest. |
Choi! Dey did nt alow 2.2 only 2.1. Dey dnt mind abt d age. @specialist is already inside writtin. If u ve 2.1, jst come |
Specialist900: ^saved |
Ms_Steph: Very important: download wat u see after my signature. D interview stuffmorng steph, u comin abi? |
Specialist900: ^^morng guy, i don folo u, oya folo bak so dat i fit pm u my control |
mmakwe: Where in abj are u? Wud like to see it today. Cheers.ok sire. Am at fed sec. Wil pm u my numba. Try ff me bak, wil b easy 2 send it. Tanx |
iwakunbaba: u no talk say na registered na.........1.5mboss, bt dats y d pictures re there? D plate numba is showin. Sory, its nt goin 4 dat price. Tank u 4 d interest. |
Dis car is still hot!!! Only 58000 mileage!! D A/c is as if u in alaska. Interior so cool. Hola at me. Only serious buyers pls. |
Specialist900: I'm so with you. we are so storming there.i ve 1 witness. Hw far we storm there arnd 9. Any1 else goin? |
ella00: @ms steph u r very welcome and u deserve all d tanx in d world I avnt done half of wat uve done, so tanxxx plentyyyy.haba naw!!! i didnt say u were lying joor. there will b anoda one 2moro for those that re 26 yrs old. so was tinking it might nt b as strict as 2days own |
Ms_Steph: thank God I dint waste my tp. Tank u dear u have bin very helpful 2daywe can give it a try 2moro...wat u guys think? |
ella00: So a gal was asked to leave she had a 2:2, despite her impressive CV dey said dey jst want 2:1 but dey finally said dose up to 26 with 2:1 can write.omo...dis na super story oo |
ella00: Wheww!!! So I'm back sorry guys low ba3b4 d ba3 die finally, did dey allow pple dat ddint meet d requirement? |
Ms_Steph: no reply from her abt dis yet. Mayb her batt is low or she is busyso u didnt go again? |
@ella00, hw far wit dat place? hw did it go? |
mikelreal: Steph said she is goin 2moro, ask ella.oh ok |
mikelreal: go there too nabroda, i jst dey busy ne!!! hw far, i neva hear any news |
troy20: hope 2 gatecrash at d u connect test 2day.though i hav a financial unrelated degree.n i dont hav a 2.1 either plus am past d age limit.i no i hav evrytn nt goin on 4 me already.yet i want 2 take chances.wat is d interview goin 2 b like.steph swithrt cud encourage a sad broda here pulesssss?GUY ABEG, IF ANYTIN DEY THERE. JST TALK AM WHILE U DEY THERE. NO COME DEY TELL ME AFTER UNA DON FINISH OOOO. AM COUNTING ON U |
mikelreal: IMO i dont think posting all d jaggons they called requiremnt is necessary.. all we need is the job title,location,email addy n d job description.#justSaying.ANY HOW E GO B, MAKE UNA JUST TALK UNA EXPERIENCE RYT FRM THERE, SO DAT WE FIT LEAVE OFFICE SHARPLY COME THERE. |
more picx
|
This Toyota Camry muscle 2010, was bought from US. mileage is jst 58000!!! leather seat, everthing is inside. at a give away price of 2.1M. serious buyers shld contact me. the car is currently in abuja. so hurry, if u want good deal for your money....its this car.
|
henrimoto: @blazoo7, welldone bro! nice one coming 4rm u. God bless you.chief henrimoto. I remain loyal sir. Hw d hustle? U re mst welcm |
mikelreal: bros u don try eh, I never marry yet, wen i ready to die, i go let u kno eh, tnk uhahahahaha!!! no naw, haba!! u na koret guy naw. i and Ms_steph suppose fit raise d money for u. oya folo her talk |
mikelreal: na arik air sure pass o, aero dia plane they always breakdown for heaven.. And if i enter train na next yr i go come na habahehehehe. aero no dey brk down oo. jst say their plane no try. arik na big boys naw...since train go take nxt yre. canoe unko? |
tchidi: THIEF O!!!! 27K for flight?? NA CHARTER?yes naw, na arik him wan take. guy u fit take aero naw. 15k pere |
mikelreal: mehn I dae Lagos ryt nw, I no get money for plane ticket o, but if U and Ms_Steph fit join hand buy me ticket, e no go bad na, hw u see am?na very gud idea b dat ooo. but plane no dey safe dis days, try enta train.... we fit raise money for dat one |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 38 pages)
