Bleszin's Posts
Nairaland Forum › Bleszin's Profile › Bleszin's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
It jst occured 2 me dat wen we talk abt celebitries in 9ja we rarely mention comedians unlike artistes nd nollywood stars... Let's list our top 5 9ja comedians.... leggo..*.., 1. Basketmouth 2. Gordons 3. Melody 4. Elenu 5. Princess Add urz |
[quote author=sкчscrαρεr™]Waje - ominiknowest Timaya - Ukwu Davido - skelewu Emeka - Beautiful day Omote (i've forgetten the dude's name that sang it) etc...[/quote]solid star |
[img][/img]VACANCY |
jydemyke: Barrack Obamabros abeg bluetooth ur brain frm ur anus 2 ur head......9ja nt USA or kenya |
... |
Dats y i wil alwayz gv 2FACE dat respect.....alwayz on point... |
I don laff sotey i slap my papa bald head...... |
Bleszin*Me*Myself*i*........* |
Abeg make una sumarize d story.....e 2 long dats y i no read am.... |
moscobabs: I will be happy to have it sef...cos my Fone number ends with 419,my matric number ends with 419 and my office number is numba 419 nothing bad in that.HABA!!!!!take style confess 2 me....Na true say u b ***...lolz ![]() moscobabs: I will be happy to have it sef...cos my Fone number ends with 419,my matric number ends with 419 and my office number is numba 419 nothing bad in that.HABA!!!!!take style confess 2 me....Na true say u b ***...lolz |
Godmother: OP speak for yourself alone. What are you even doing chattin in the toilet in the first place. Does e you to chat better? LolHahahaha..... |
angel TI: Mine is novel or newspaper. Omo, na to balance well on top toilet bowl dey enjoy dey go. You would think am shitting my whole intestines with ow long i'd stay in the toilet ![]() angel TI: Mine is novel or newspaper. Omo, na to balance well on top toilet bowl dey enjoy dey go. You would think am shitting my whole intestines with ow long i'd stay in the toilet |
Y is it dat U spend more time in d toilet when u ar wit ur phone.....?? |
I COMMENT MY RESERVE... I RADA KILL MYSELF DAN COMMITE SUICIDE.... |
If u have d ability 2 change ur sex/gender 2 d opposite sex, wil u change ?nd why ![]() As 4 me i wont COS d world belongs 2 WOMEN...#we run d world#....i dnt expect evry1 2 accept dis FACT.....U?? |
yuzedo: 1. God didint used to answer d prayer of who have chop bellefull. Only who have not chop 1 packet of indomie since 7weaks ago dat he can answer.C hw u murda english nd pidgin.... ![]() yuzedo: 1. God didint used to answer d prayer of who have chop bellefull. Only who have not chop 1 packet of indomie since 7weaks ago dat he can answer.C hw u murda english nd pidgin.... |
My popsy wear am o....wit high heel sandals.....***na d pix i c*** |
Y sum pple dey use ANUS tink ![]() ![]() |
It baffles me when parents/people call a CHILD a KID....Cos when i was in primary skul i was tot animals nd der youngs ones....if i am nt wrong, i was tot dat a YOUNG GoAT is called KID ***jst asking*** |
HEIGHT,SIZE,COMPLEXION,CHARACTER,HABIT(BAD),etc...Leggo |
Time table or wat did i c ....vry funny....infact i COMMENT my RESERVE :PTime table or wat did i c ....vry funny....infact i COMMENT my RESERVE |
Gentle Naaz: Not much, just 8:yet u hv nt bin made MTN's AMBASSADOR |
jonexty: 'first love being true love' issue is a big falacy... lack of exposure causes it... if u mistakenly marry ur 1st love, only in marriage will she know dat she needed to taste varieties of love... u'll end up saying ''lets divorce''. beta start flirting nw or neva.WAT AN ADVICE |
![]() alutacontinua: ^ ^ ^ ^ Why do guys hate being called baby? ![]() alutacontinua: ^ ^ ^ ^ Why do guys hate being called baby? |
I HATE D PET NAME "CHICK" WIT PASSION....Wats urz? |
ibkaye: I went to an all girls, do teachers count? If so there was this one hmm, no embarrassing moments thoughShare it |
[quote author=buklan4real@yah]dem plenty, cos i no fit speak correct english den.i com b like dummy wen ever dem dey talk. buh i get plenty craze for head.. dat one alone dey help me conqure dem[/quote] [quote author=buklan4real@yah]dem plenty, cos i no fit speak correct english den.i com b like dummy wen ever dem dey talk. buh i get plenty craze for head.. dat one alone dey help me conqure dem[/quote] |
What was d most embarrassing moment u had in d presence of ur crush... |
ibkaye: what's the difference between love and true love?U mean FIRST love nd TRUE love ![]() |
:PC weytin HUNGER nd COCAINE dey cus.... |
[quote author=Texas.Cowgirl]Isn't he married? [/quote]Dat he is married dos nt mean he is blind [quote author=Texas.Cowgirl]Isn't he married? [/quote]Dat he is married dos nt mean he is blind |

?nd 

