Blissieng's Posts
Nairaland Forum › Blissieng's Profile › Blissieng's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 83 pages)
I posted a riddle and no one has given an answer till date, here goes, gift for correct answer I am Very Special and at times Old and Pale, From the earth I come, If you you have the nose you will know me for what I am, Rappers delight in hailing my name, and flaunting my many forms. Only 4 out of 4 please. |
Hey! |
u wan wreck? |
@post errmm---- not funny @ all @all |
so which one b romade n which one be benji? my quess from the name wil be thus----- first pix = Roma 2nd ====Pa Benjy |
ur backyard? |
u wey stand 4 him back dey look am nko? who mumu pass? |
If I don do am b4, you think say u go still fit dey do that yahoo as you dey do am? Me I dont stand for anything wrong o, as im sure u musta noticed. |
Bbeee:he he he he, see me c palava o wetin concin agbero wiv ovrload? |
I no tell una say na for house this guy get access, work don close, him don come online. |
LOCK THIS THREAD ALREADY!!!! |
Did you hear - did you know, same difference. As per footprint, me talking 2 u! |
@ Roma You say? |
did you know you have a footprint in virtually all the thread? |
did you know its all in ya mind? |
Bbee, u no sabi read? |
@ Roma You sure u posted in the right location? or are my fears now founded? |
@ studio stop blowing hot air my friend, this kin smoke wey no get fire ra ra @ all. Ikeja airport hotel is @ allen junction. Get wid the times man! |
did u hear u r not supposed to abbreviate? DYH ko, DIY ni |
LOL ![]() That was funny men! Studio, If na me b u eh, I no go chop again o! |
in ya dreams, only in ya dreams. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 83 pages)