Blissieng's Posts
Nairaland Forum › Blissieng's Profile › Blissieng's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 83 pages)
I no judge o --- Me ke! I no fit now. I just pronounce th name and e be me one kin for mouth, hence my comment ![]() |
Roma, sorry o --- I guess the party will be in Lag. I think you should come up with a location and then the date will be deliberated on. Gabby, Of course I'll be there ![]() 31 Hrs and counting --- Journey to naija!!! |
M studio43:Malay ke! That place is bad, so says my mi cousin who ran away from there like the wild fire to london--- Apparently they dont like blacks--- Gabby, Howz it going? |
LOL - Hit a raw nerve, did I? ![]() Musta tasted mighty bitter in ya mouth!!! ![]() |
Gabby, where u dey? as in location, |
Ble na nick name wey Baba Alaba give me o. Ben and studio serious, Gosh its gonna rain! Like it though, it feels good, dont it? I told you it wont kill you, |
body break men! Kai, I need to leave this place - No joke! 31 hrs n counting down--- |
@ Gabby You hurt me feeling with dat kwesion, You havent been paying attention, have ya? |
@ Ben I no dey fight o, as per the card --- I be like those ode wey una dey yahoo? @ Roma, now we're gerring somewhere, |
hear d name sef! LaraRat, say it out loud n you'll see waramean. |
wetin do fone? we can have a conference call, The possibilities are endless |
sylve11:me and you both sly, me and u both! |
My point exactly, We CANT achieve anyfin here |
Dani must be exhausted from that tiresome explanation!!! Oh boi, see essay!!! LOL wonders shall never end, Fanx though , You just showed a 'banner' can be banned! So who fit ban Sege now? ![]() |
LOL --- this is funny!!! Am I hot or wot? --- Let the rain(comeback) fall!!! ![]() |
@ben b4 nko, I no go talk? I fine - Fact not truth; @ studio Money bank? I be bank in my own right. |
abeg suggest correct date o! I no fit shout, Me I must be there o; or it simply wont be complete, |
Ok, I'm fine, that's true --- All due to God. I dont know abt shakara - I like to keep it real. Match? I never see am o --- U wan compare manufacturer to apprentice? see level o [shakes head] |
Roma, you no hear my suggestion? |
then I appologise ----- NOT! ![]() |
I never start u don dey smile --- by the time I finish u go find that emoticon u no go see am o! Its all pun mi dear, noffin personal. ![]() |
@ Roma n anyone else serious abt this. I think we should talk outside of this forum, This was a terrible idea--- Our people no dey change! shio!!! |
romade:so why would you even think to insinuate that I'm english? |
oh studere, that was for you. Maybe 2 generations of ben will do, seeing he's more 'man' than u can ever be ![]() |
enlish no be my papa tongue o! You no hear my name? e be like english name? |
Please I suggest we all heed to Roma's advice (first in this thread). If you've read that, instead of rushing to the end to comment, you'd realise we're still deliberating! Chei! I get feeling say by the time wen this party go shele many people go dey wait my arrival wiv bad belle o. God help me!!! |
Lola, na my trouble u don dey find so o! If you keep asking me not to take it personally, I might do just that!!! noffin personal--- |
things plenty wey fit make person no come o. who tell u say na ticket? Gabby, no worry ya secret is safe wiv me |
wot abt seun is a joke? |
@ Gabby I know fanx. LOL Na God o!!! . . . And I await the comebacks--- |
right chanel? Don't know what you mean--- I signed up following simple instruction. If that aint rite - u know who to blame. |
sad? noffin is sad o! After all, 31 hrs and counting!!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 83 pages)


