Bolasho's Posts
Nairaland Forum › Bolasho's Profile › Bolasho's Posts
Laide, make u try finish wetin u don start oooo. this thread was kind of interested when it started, but lately.... its been an avenue for exchange of words(hard words) btw people here. so pls help me tell dem make dem no do that oooo. We should enjoy this forum, we are here to make friends not enemies oooo. Once again you are real my sister.. keep it up(real) jare. Tayotina pls now soft pedal, Pkrix you are a man right? so make u expect stuff like this from ladies. Lets enjoy ourselves ooooo. Oga Seun make u do sontin ooooo |
nike4luv,which one be my bruver again. all you these people with coded words self. abeg make u dey try give us more simple word ooooo |
hopy2005, na who you too dey feel? |
yomidipset4eva, na who u dey love? I hope say no bi tayo oooo, cos she don dey engage with somebody (GP) already ooo |
Eyitayo |
Tayotina, Well am not denying things that I feel/felt. so if u say i dey confess so be it..... Na u dey deny and confuse us ..... Make u come out clean and tell people (me) what we want. |
I only fell for the voice and not Tayo ooooo. ![]() |
I can sense some confessions here. Tayo pls save all from this stress. Please tell us that your partner is the GP. talking about Voices on phone.... you know I fell for your (Tayo) voice the first time i called. |
I know of Olaiya for Shitta, that buka na correct place ooo |
Aungirl, I dey feel you jare.... keep it real, we go dey if u guys dey go alter ooooo. Anybody we dey jealous nefa see anything oooooo, and people way dey deny themselves ........ well make i no talk anything now |
Omobolanle in my name Shoneye is the Surname |
Tayo thank you for ur advise to hot angel, you see what i mean when I say u can be hard? Hot angel shine your eye well well oooo, make dem no gba o lo ju oooo |
You be correct person jare. the fact that you have to hold ur plate and que makes it even more interesting. Well lagos Island gets enough buka wey one go fit enjoy correct abula and amala (dudu) food |
Tayo we dey watch u ooo. and why must u be jealous? when you have ur own GP to yourself |
Hnmmmm. talking about buka food, the fact that i work on the island (broad street) in lagos makes it very easy for me to enjoy the buka stuff - there is this place called under bridge in Marina - am telling you just the site of the amala, ogunfe, eja dudu will make u go gaga. come and see how Bank Executives que for amala and abula soup. Hot-Angel, gbegiri is made from beans.... so delicious |
CalabarMan, your post hard ooo. But I must concur with you, especially SEX in relationship. but the couples can still talk and work things out about it(if they want it or not) |
I know Tayo will be very happy at the news that Anu and Jegego, even if its true its no big deal to me. But na Peter I won make e talk now, I be e still dey vex say dem expose them (him & Tayo) secret affair? ![]() |
Nike, who is that cute guy? u said he is he! |
Nike can you please help us out here? Back to Peter I go dey look out for your surprise oooo huh?..what you on about Nike were u talking about how i met my partner? |
Nike can u please help us out here? Back to Peter I go dey look out for your surprise oooo |
Hey Where have I been all these while, Anugirl, Thank you very much for this revelation ooo. So Tayo and Peter it will be a great party that day oooooo. Detective Anu pls dem still remain one ooo |
Medube, my brother pls oo take very good care of that demsel there. May be she should be voted Baby of the House. Or people what do you think? |
Adeoye, I really dont/cant remember u ooo, I know then that after the Primary school, we (student) were asked to go to Fagba grammar school, Iju. maybe you are one of those that left for LAFRO instead of FAGBA. |
Alagba Peter, you no go fit no everry oooo. na wa for u self |
yes ma pinky. |
mikedeoye, I was in the African Church Primary School, Ifako too. But i finished year 1990, u go bi one of those seniors then ![]() |
Pinky, was it ur Pinky bear that broke your heart? I know u once talked about ur pinky togue guy |
Yes ooo Legry, I enjoy life now, and I still have to risk love but obviously it will not be as the other. like u said love control by my rules. Cant allow any lady(anybody) to make me feel bad and cry anymore. Once beaten, twice shy! |
Anu o se ooo. make we no her abi na him self? |

