Bonifieldstun's Posts
Nairaland Forum › Bonifieldstun's Profile › Bonifieldstun's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
Chaiii e remain my own ooo Jesus help ya son, the name of the lord is strong tower the he who runs into it will be safe Lord am running into your name save me in know I am a sinner fornication(in the heart o)is my second name lying is my third name o lord I disown does name I claim Daniel and Peter as my new name O lord I Jess pray for 301 o lord in Jesus wonderful precious Golden name I pray AMEN AMEN AMEN IN JESUS NAME |
lol na dem OLUCHI, KENECHI NA DEM OOOOOO NA DEM DEY TOO SPOIL FOR MONEY #EEEEEBBBOOOOOOSSSS#LOL |
youngest85:tuale Baba respect ,I salute u tiri gbosa for my oga Gbosa Gbosa Gbosa!!! |
this guy na fool instead make he use that opportunity do am anyhow for free and tell her to go he wanted to cause a scene shey bi he Don win international recognition award useless illiterate of a Boy |
lol this one na retaliation for saying men are the cause of domestic violence lol I hope the juju abi charm Don clear from her eyes ni lol so the guy was given an award for striping her naked abi fiddle brainless guy lol oshooookayyy |
HBD, OMO SEE TINUBU BEFORE FOTO AS HE BE LIKE JUJU WEY ESCAPE FROM shrine LOL HE BE LIKE OLDEN DAYS EVIL SPIRIT LOL SO HANDSOME BABA BE LIKE SHIT WEY NO GREE DECOMPOSE |
see that grinning on BABA Dino's face Dino -so u er Tslave o sowi Tboss of bbnaija abi TSlave- yes sir, it's an honor meeting you sir Dino- haha ha ha ha I have a private jet o do u mind taking a ride with me in cowboy style Tslave - thank you sir I will be glad to ride with u in cowboy style sir it's what I do sir , |
hey Mr sanusi Jess Face your emirate and stay out of politics plss, but remember oo in 1958 when Anthony Enaho and chief Aowolowo clamored for independence at that time the Northerners kick against it and even threaten to leave NIGERIA, the north were the first people to introduce the idea of splitting the country and AZIKIWE DECIDED TO JOIN THE NORTHERNERS BY COMBINING HIS POLITICAL PARTY NCNC WITH NPC (NORTHERN PEOPLES CONGRESS) OF AHMADU BELLO AND THAT WAS HOW THE CLAMORING OF INDEPENDENCE OF 1958 STOPPED, SHEY BE NA NORTHERNERS UNA WAN FOLLOW EYIN IBO OYA FOLLOW THEM NA LITTLE BRAINS OF A PEOPLE, WISH AZIKIWE SUPPORTED AWO AND ANTONY WE FOR NO BE LIKE THIS BUT SINCE UNA FOOLISH NA NIGERIA una go dIE put biara kor Big akara ni oyaa follow the northerners dance to the melody |
Arsenalholic1:amen may they have sense Coz,i see no reason of having a head and its only filled with mamuwalisticaldeadcerebrumandultravilscerebellum |
NwamaziNwaAro:lol u er bless jawe #based on poolistics |
lol blomb blomb thing |
frenzyduchess:lol chop off ya head ke lemme guess dey will call it HOLY KILLING, |
lol my brother she might think ya a evil spirit lol jess kidding kuku pick on religion as ya spirit direct u ni I advise (shango worship) she go love and fear u die lol |
u see Man United is a club for winners ni |
tarr abeg stay where u er oo Africa is a no go area a doomed 3rd world country, the home of deadly disease, the brother of the Middle East when it comes to terrorising it's pple, the founder and original of money laundering to offshore account, No even come Africa coz its a bowl of Big black poo #BASED OF POOLISTICS |
Ajewealth123:sick president -A1 animals in uniform -A1 Education system-f9 exportation-F9 importation -A1 bombing -A1 kidnapping -A1 senatoria scandals -A1 pension -f9 rituals-A1 yahoo -A1 how I take land for naija self! |
well happy married life oo I wish u every disgusting bloody things ur daddy did to Nigeria during his time happy married life kizz kizz |
[font=Lucida Sans Unicode][/font] ![]() see as Dem dey shake like shaki shaki Earring calm down the BIBLE SAYS FEAR NOT FOR I AM WITH YOU, Ebola or lassar or HIV or whatever, money must be made ni Quote me make Ebola catch u |
ok |
livinbygrace:I troway salute give u ,Ur 3much in fact U will born cute twins , |
maxiuc:bros what if she slap u two hot resounding 3,000bc slap first what will u do lemme guess jess laf and walk away like a boss abi?? |
lol This happened when u slap or grip the cloth of a driver that is high on jedi, alomo,agbara bitters,chelsea gin,best,igbo,cigar,dorobucci,weed,sk,Jess name it, useless pple with der useless habit anyway shout out to all my Man United niggaz in d building |
DLondonboiy:bro ur 100% correct, simple truth |
Acidosis:lol gbam!!! |
ooooooo this one weak me, Rip thief rest in heaven |
professorfal:lol iPhone 7 ke abi Nokia 3310 |
lolzzzz 'DOMESTIC VIOLENCE ' indeed |
[font=Lucida Sans Unicode][/font][i][/i]well constitutionally Nigeria is an Islamic state the constitution has Sharia court of law in it, Islam is mentioned 32 times in it, no Christian or Jesus Christ or church in it so what do you expect, sometime I wonder how I take land for Naija self, sick country full of healthy pple |
brightballer:well who the efe kuku epp lemme kuku mind my own bizz and leave the mad man to his madness ni, has efe given u 1000naira since he won? or even shout out to u lol quote me make dog chop ya pooish mouth |
in ma country if u kill pple by gun u will die by fire o not gun o so don't be expecting a death by gun shot if ya a Badoo or Goodoo gang , am a huge fan of jungle justice or forest justice kill and be killed |
![]() donaldinho111:na one guy wey dem dey call Donaldinho111 chaiiii Der Is Jesus ooo |
brightballer: |

[font=Lucida Sans Unicode][/font][i][/i]well constitutionally Nigeria is an Islamic state the constitution has Sharia court of law in it, Islam is mentioned 32 times in it, no Christian or Jesus Christ or church in it so what do you expect, sometime I wonder how I take land for Naija self, sick country full of healthy pple