Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 252 pages)
Holly Gram Obi my Nigga.Obi my nigganastic Nigga. Obi my niggalucious Nigga. Obi my niggalaptop Nigga. Kai. Morning WEED de sweet ooo LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
helinues:Holly Gram Oga na this small matters u begin de scatter English.Abeg na WEED i smoke, I no kill person. WTF MAN! |
helinues:Holly Gram Abeg no vex. Waiting sober reflection mean?WTF MAN! |
Holly Gram my OLD KALA go soon reach person left leg.Abeg make una just allow me enjoy this Saturday morning WEED in peace. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Cc |
Holly Gram Chop food ooo!No let anybody whine u. Anytime way i visit p.h. If my uncle don hear say i de come him house. Em go enter kitchen and hide all the noodles ![]() Bcus the last time way i visit. As i smoke WEED finish, my belle begin dance MAKOSA. Naso i jazz in kitchen to eat fufu. I no see fufu. Naso I NACK NACK the full indomie carton. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Obi my Nigga.LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Obi my Nigga.LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram HBD ma. Sorry congratulations Ma.Naso i de smile anytime way my WEED don de enter cloud 9. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Cc |
Holly Gram Good one.See him face like rejected WEED. Abeg inside that prison make una also use ORAIMO cord take wipe wipe him yeye YANNSH !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Na her ex send the tin ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Way my OLD KALA !!!LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
stainzvill:Holly Gram I know no waiting be chapet but i just check online now. U sure say e go work 4 my lips so. Bcus even the man way de sell WEED for me, em save my phone number with hell fire. WTF MAN! |
Holly Gram Congratulations ooo!!What a fine young Nigga. See as the Pikin lips red. Kai. No be my own lips way de color black like charcoal bcus of 2much WEED. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Lols…. ![]() Na MUMU de worry dis one ! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram If na u dem give dis kind SLAP, ur revenge suppose be LEGENDARY ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Obi my Nigga!Make i roll dis morning WEED for ur head. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram 70 yrs old MUMU men!Them get luck say i no de close to dat place. Na my OLD KALA i for use BLAST BLAST der useless left legs drop for ground. Idiots ! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Abeg make i smoke my morning WEED.LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Congrats young Nigga.LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram E get one de way i smoke WEED finish inside bush.Naso i say make i shiit close to one tree. As i turn back. Naso one big bat begin chase me. Dammm !. As i de run inside bush, Naso i de LOAD BULLET for my OLD KALA. Naso i begin BLAST BLAST bullet every where. I begin BLAST BLAST on-site B4 i know waiting de xup the bat don vanish. I gats continue de SMOKE my WEED I later discover say na that bat carry my last rap of WEED way papa KELECHI give me. Chai !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
Adewale1603:Holly Gram for outside school.U tink say na US we day. Na naija be dis. WTF MAN! |
Jogideen:
|
Holly Gram This is wer my OLD KALA comes in.No need to panic. Once the old man don misbehave finish. Na to go hide one corner for closing time. Make sure say i balance well wit my OLD KALA and WEED for mouth. As em de pass wit him big belle. Na to use my OLD KALA take BLAST BLAST em left leg drop for ground. I no de miss that kind target. No be wen WEED de my mouth. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Guys abeg i no understand the English.Arraigns Syndicate Impersonating . Waiting e mean ? Make i know weda na to carry my OLD KALA locate the guy. But i de reason say na fraud matters. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
DollarLanda:Holly Gram My Gee !Na this evening WEED cus am. Make i play small. WTF MAN! |
Obi my Nigga.