Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 252 pages)
Holly Gram Damm ! I have got nothing to say. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Funny KUNTRY ![]() Abeg make dem no crash on top person roof oo! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram RIP.Ogun ogun ogun ogun. Damm! Ogun st nawa ooo ! Anyways today’s WEED is fresh and pure. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Pootle:Holly Gram bro i was high yes but i see clear wen the WEED is pure and fresh.She never reach 11 with my observation. Bro things de happen ooo. Make dis one no surprise u. Go to rural areas like face me i face u villages and see things for ur self. WTF MAN! |
Holly Gram 17yrs Y una blur her face. Because say na girl. Wen it comes to girls or women of this generation, nothing is strange again. This was 3 weeks ago. I was inside a lagos buss and i saw a primary school girl of 9 to 10yrs hiding iPhone Xs to chat on WhatsApp. U no say if u sit down for back, u fit see waiting the front sit person de do. I was shocked bro. Who knows the kind PREEK way that small girl don collect for dem bois to buy her dat phone. Damm ! If u see her tear tear school bag. Lol ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram ![]() Ghanians buying from us have good stable electricity Petrol way we get, we no see buy. Make una de rejoice on rich men getting richer. MUMU ! A man fainted yesterday bcus em never chop for 2days. Me and some guys rush am go restaurant. Naija is FVCKED UP. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
Holly Gram E be like say i go soon begin dig any place way look like underground.Anyways i go like work with NDLEA. Make them put me for the department of people way go de test or kip the drugs. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Damm!LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Pootle:
|
Marc3500:Holly Gram Thanks man. I de ASHAWO house like dis. WTF MAN!
|
Holly Gram 15 to 25k daily!!!No wonder the idiot de smile ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram T pain EBIN PAWA ooo !!!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram May the child soul RIP.162 frog jump. Ha !!!! E no too much !!! This T PAIN regime don make people anger increase from 50% to 101%. If too say na my pikin. I SWEAR DOWN That teacher for don collect better BLASTING for him left leg since. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Na real KALA be that abi na toy gun ![]() The idiot one resemble DJ Chicken ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Cc |
Holly Gram That one concern una derBetter rain fall this early morning. Make I roll WEED abeg. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Dd |
Holly Gram If una like make una use French or Swahili, that one concern una der.As for me. I de ASHAWO house like this. Enough WEED de my pocket. LIFE IS GOOD ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram them don start again.Naira scarcity for this T PAIN hardship. We go begin queue for ATM MATCHING to collect our own money again! E no go easy ooo. Anyways i go open my SAVING BOX b4 January. I fit don save like 5million inside. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram What do u expect wen u TALK 2much, Inslult people, beat up almost all ur junior artist, drag people for every little thing, yab who no gree give u give away.Na just grace of God de carry u or the real MEN for industry never mean U. Stop making UNNECESSARY ENEMIES this boi !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
Holly Gram Come to think of it. He did nothing wrong if he his buying it for his own protection.As e be now for this KUNTRY. Everybody suppose get one KALA for ther house or the one way dem go carry de walker around. KUNTRY is not safe and we all know that. NASO them bin arrest me last year and collect my new KALA. although it was licensed. I later got another one but u see this my OLD KALA, them no fit collect am ooo because “He that drinks water from an empty calabash, knows that the calabash will soon be empty … only the wise will understand. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Thunder fire U and ur friend!In fact way my OLD KALA. Abeg na who get this useless MANCHI location,make him drop am for me. Person left leg go soon reach ground! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
. |
Holly Gram Obi is a real one. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram May her soul RIP.The KUNTRY is not safe at all. Na by the grace of God say person go work and come back alive. This time around e be like say na to de carry my OLD KALA anywhere way i de go As the KUNTRY be now. E don reach time way everybody go begin carry KALA de walker ooo ! Anybody way ZUZU, na for u to BLAST BLAST the person left leg drop for ground b4 people go begin ask waiting happen! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram HBD our CELEBRITY TWINS.Chioma is one lady that is very STRONG, HUMBLE, CALM and always minding her business. As a man. Anything way u de do for this life. Try make this MONEY O !. E get y LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Damm ! 