Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 252 pages)
osazsky:Holly Gram ![]() Lol ![]() I bin de come back from ASHAWO house and i no de carry my OLD KALA go ASHAWO house WTF MAN! |
Pootle:Holly Gram ![]() Lol ![]() WTF MAN! |
SEUNNIMI:Holly Gram easy na. She no do anything. WTF MAN! |
. |
Holly Gram Kai !!!Which way naija. 85k minimum wage for dis T PAIN regime and everybody de Jubilate. Kai !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram may his soul RIP.Na y my OLD KALA de always de with me. AK MEN (police) una don too do ooo !!! Naso dem arrest me last month wen i de come back from ASHAWO house. No be say the WEED wey i carry plenty ooo. Na just 2k WEED ooo. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Make una use ORAIMO cord take wipe wipe him BLACK YANNSH !LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Damm!!! So sorry baby girl. Get well soon baby girl. I hope say dem get treatment for tumor. Kai !!!. How i wish say na me go be the doctor way go treat u. Kai !!! It’s well. U are healed in Jesus name Na WEED i de roll b4 i see this post. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
papiilo:Holly Gram ![]() Yes my Gee. Smoking yard is a jungle and u have to protect ur self. If not u fit smoke finish begin find ur phone or car key. WTF MAN! |
Holly Gram Thunder fire Bobrisky fake YANNSH!E get one bunk way i go smoke WEED for lagos bariga side. One useless guy begin tell me say Bobrisky de enter him eyes. Na annoyance i use lut out my OLD KALA, as the guy de run, naso i de chase am ![]() I fire 1st round the bullet pass him head. I fire second round the bullet pass him head again. Me self come observe say na 2much WEED way i don smoke make me de miss target bcus na the guy left leg i de target. I gats stop. The news now be say. The guy don carry him bag run go em MAMA side for ikorodu. Kai !!! Him get luck. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram I noticed it too.2yrs ago i traveled to the UK to visit my uncle. I could not find wer to buy WEED cus am new and i don’t know anyone. I saw some naija guys along that ajah exit beside UK base. De wer highing up some WEED. de noticed me coming, so i approach dem for some WEED but de refuse given me WEED! If no be say my OLD KALA bin de naija. Na to BLAST BLAST der left legs drop for ground! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
HedgesTV:Holly Gram Em de owe u money?WTF MAN! |
Holly Gram Haaaaaa. Don Jazzy try ooo!As i hear that amount of money for this T PAIN regime naso my WEED just fall down from my mouth! Kai !!! Don BABA na BABA !!! If no be say rain de fall na to use my OLD KALA take BLAST like 3 bullet for air. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Thunder fire ur mouth!LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
Holly Gram U ur self, u don collect anyone Dem no even add 1k for YOUTH COPPERS LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
Cc |
Cc |
Holly Gram Real Matters on top real matters LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
correctguy101:Holly Gram Lols. I just laff as i see ur post.Waiting come later come out from my mouth na “correctguy. As i check ur username, ur username come be correct guy. I come think say maybe i don high 2much. Anyways u na correctguy WTF MAN! |
Holly Gram HBD man. Sorry Happ anniversary manThis Van Vicker guy really disturb our girls for love movie that year ooo ! Na him come take over Ramsey Nouah. Abeg rain de fall. Make I smoke LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
dkidd:Holly Gram U should ask wen was KALA made.Stop asking about something that has been in existence b4 u wer born. WTF MAN! |
. |
Holly Gram I hope say nobody kpai shar.LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram I will like to see the robot smoke some WEED and get high.After one rap of WEED the robot fit use annoyance hold Elon for NECK ![]() Robot “Why u no give me woman to take cure conji. Elon “ I will give u plenty women bross robot , please leave my NECK, ur hand too strong bross robot ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram real matters ooo! ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|

