Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 252 pages)
Kedikedi77:Holly Gram my Gee. Der are thousands of people on NL and don’t think everyone is into chucky play.WTF MAN! |
. |
nasbiafra:Holly Gram LOLEasy man. Dem go collect BLASTING for der left legs soon. WTF MAN! |
nasbiafra:Holly Gram My Gee! I see ur findings and i de fine.I was arrested by AK MEN (police) but am back. Na normal tin for me to enter der and come back. Them self don tire for me. Na the new once way dem recruit way never sabi me for jungle. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Kai !!!. No African UNi de der!Abeg make i smoke WEED because even the once way graduate here no see employment! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram The store attendant most be a girl.Those female store attendant way de get BIG YANNSH and der brain de inside dat der BIG YANNSH. She just de follow follow the guy like MUMU, thinking say she her self don catch maga way go buy her iPhone this December period. 75% of does female store attendant na ASHAWO. Na runs dem de do. Them no sabi anything, na only to calculate money and chop money dem sabi. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Cc |
.. |
Holly Gram Like for Chelsea Share for Nottingham LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
hkidola00:Holly Gram Good manMe go start dis month again WTF MAN! |
hkidola00:Holly Gram ![]() Oga i don break my own since with Plier ! Na 8k I see inside ooo. I use the money take NACK ASHAWO and use remaining take buy WEED LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram This is good but will anything positive come out of it.This las protest way we do. Way be say i nearly NEKED for road with my OLD KALA, still nothing change. Things come worst pass b4. Kai !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram May his soul RIP..Kai iii. Which way naija !!!! The only thing way dis hardship take sweet be say, ASHAWO don reduce price from 1.5k short time to 500h short time. As time goes on dem fit reduce am to 200h naira. Which means i fit just collect one room for ASHAWO house. ASHAWO girl way i NACK yesterday night. She use hunger EYES take NACK me. She nearly use annoyance CHOP off my PREEK.. E be like say she come de see my PREEK as bread and beans or meat pie. Kai !!! This hunger LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram make dem call meI de Witt OLD KALA like dis LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Real Matters on top real matters LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
V |
Holly Gram Real Matters on top real matters LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram LITE UP my WEED in peace WTF MAN
|
Holly Gram I just de pass my own jeje b4 i see this post.Abeg make pesin no make me vex oo !! Make pesin no make me use annoyance LOAD BULLET for my OLD KALA. U can say people dat smokes CIGARETTES but don’t add my beloved MARRY JANE ooo!! Even Ciga self. Nothing still go happen! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Damm!Here we go again LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Kai iii. This KUNTRY na movie.LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Hotspurs:Holly Gram ![]() I only put from 5h naira and above. I don't put in every day. but I know sure say pesin way get GF fit do this tin oo bcus ur babe fit come house one day and u fit no get shi shi for pocket. u fit use annoyance break the box oo them no me well for NL here. I don't have GF. na ASHAWO i de do. E get one guy way motivate me to start am. the guy full 3 box and wen he opened it. he got up to 300k. just 3 box oo. my own must reach 12 million oo LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Kai !!!. Indians self de hustle oo !Anyways me i don start to put money for saving box. I know say before the year end, the money fit reach like 12 million. I say make i inform una now oo. Befor una go think say na yahuu i do. No be say police go come carry me later say i do yahuu. See picx below LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram 99thEnemy my Gee dis is good news!I de on the matter like dis. I don de ask google some questions because i no go mind trek go der. Even if it takes 60 days and 60 nights. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
Holly Gram Nice one !Abeg i go like work with NDLEA. I go like make dem put me for department of people way go de kip all the hard drugs. Or make dem put me for the department of people way go test the hard drugs to confirm if na original or fake. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram The day way bank remove the las 2k way i one take NACK ASHAWO !Kai !!!. Na race i use enter bike and JAZZ in bank. As i reach bank. Naso i de sweat. As dem see me. Them self observe say this one na mad pesin ![]() My body de smell WEED WEED, my eyes de red, my fingers black, my lips na confirm black CHARCOAL. Naso one of the staff just corner me go one side and ask me waiting happen. I no even explain much. Dem do der normal check up and transfer back my money sharp sharp. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
my Gee. Der are thousands of people on NL and don’t think everyone is into chucky play.