Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 12:24pm On Jan 14, 2021 |
100trillion: You stingy die!! 1h   confam stingy.... me wey guy id card for sman already Na money de yab man sha.. |
|
Romance › Re: I'm Back Share Your Ban Experience Here!!! by BopZaddy: 11:38am On Jan 14, 2021 |
Brainiac12:
I don comot from give away you and your scam giveaways before.. Useless mtcheww |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 11:10am On Jan 14, 2021 |
|
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 10:58am On Jan 14, 2021 |
Melaye: how many odds u use mesmer 100 carry today
I hope no be 1.54 odds Either ways alabi accepts your burnt offering  money wey i wan don withdraw? I no be addict like you.. I no de dash alabi monneey...even tho Sportybet no de allow me withdraw the full #100
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 9:44am On Jan 14, 2021 |
Kilishihunter... Small hailing wey una give Melaye yesterday don enter him head... Him no know him mate again..
Goat chop weed/mj comot from Bush look lion de talk say na dog
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 9:10am On Jan 14, 2021*. Modified: 7:21pm On Jan 14, 2021 |
✌️ |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 9:02am On Jan 14, 2021*. Modified: 8:06pm On Jan 17, 2021 |
Melaye: the bonus on my potential winning na ya papa net worth so shut the fvck up bitch  I'd advise you stop involving my parents if you no want make i wound your private life here Leave your lack of home training at home... No be everybody no get regards for their parents like you Imagine your life.. Na potential winnings you de hope on. Always sounding stupid in the bid to look funny |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 8:53am On Jan 14, 2021 |
OgwuEgo how far..
You get enough airtel data make i drop number?
Those mfs no wan allow me buy |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 8:46am On Jan 14, 2021 |
MIRACOOD1: Crumb miner  MIRACOOD1: 07089295320
Palmpay
Mes.mer my g na gold you de mine here too ba? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 8:36am On Jan 14, 2021*. Modified: 2:14am On Jan 25, 2021 |
mesmer: Funding Time is here
First 10 monikers that quote this post gets #100 naira funding
Drop your Bookie i.d or number for Airtime
Mesmer is the name 09010.923466 sportybet thank you Sir |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 8:30am On Jan 14, 2021 |
israelp: ok na roller e use...3odd rollover nr gobad you go get mind put 100k on 3 odds?.. Calm down.. Don't be like the good for nothing Melaye wey no fit win 1.54 odds but wan win 10000 odds |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 8:29am On Jan 14, 2021 |
Melaye: I am useless and brainless... I spent over 12 hours on Google trying to decipher a sarcastic joke by alexistaiwo.. I no sabi anything.. Na slowpoke I be.. Make una no de take me serious for here  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 8:21am On Jan 14, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 8:15am On Jan 14, 2021 |
israelp: oya explain hw em take blow? Oga mooojy bin get grace..there was a time He was always here asking people not to waste their 1xbet bonus.. Him go roll your 10k bonus to double for you then una go share the spoils.. Which odds you feel say him de use do am  There was a time he turned 100k bonus to 600k here.. With rollover i think.. Na Inplay odds.. So I ask.. If you can't turn 100 naira to 154 naira.. How you wan take handle the big one Make Melaye no de castigate person for him own money.. We all get our different patterns for this biz He can keep looking for 15 mill with 1h..fine  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 8:10am On Jan 14, 2021 |
100trillion: You sha wan win trouble maker of d year.....bst! i swear 
Nigga has been trying so hard
But him de look like fool instead  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 8:09am On Jan 14, 2021*. Modified: 8:04pm On Jan 17, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 7:59am On Jan 14, 2021*. Modified: 8:02pm On Jan 17, 2021 |
Melaye: 100 to win 154 naira 
Wetin alabi #54 wan do for you Absolutely Nothing
Na desperate gamblers just full here  .don't look at the amount but look at the odds If you can't turn #100 to 154 successfully... How are you gonna turn 100k to 154k? 1.54 successfully 4 times can do a lot for you.. Ahbi how you think say moojy and techm blow? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 7:55am On Jan 14, 2021 |
100trillion: this thread dey always give me joy. joy self de irrelevant.. Giveaway ✔️  for like 2 months now i never sub by myself |
|
Celebrities › Re: Seun Kuti Counters ‘Stingy Men’ With ‘Cheerful Givers Association” (Photos) by BopZaddy: 12:22am On Jan 14, 2021 |
ALCOHOLKILLS: Confusion already in the mist of men... I see women wining this war
 do give away sir |
Phones › Re: 16yr Old Becomes First To Hit 100m Followers On Tiktok by BopZaddy: 12:21am On Jan 14, 2021*. Modified: 8:20pm On Jan 25, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 12:14am On Jan 14, 2021 |
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 7:12pm On Jan 13, 2021 |
faithfull18: Airtime to cash conversion available @ mouthwatering rates, contact me on 08066832610 to enjoy this service. Instant payment guaranteed. your rates...how many %? It'll save you stress if you include it |
Crime › Re: 18-year-old Girl Sets Lover Ablaze After Quarrel In Benue by BopZaddy: 5:46pm On Jan 13, 2021*. Modified: 6:57pm On Jan 13, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 3:40pm On Jan 13, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 3:22pm On Jan 13, 2021 |
symbuul: I don tell una make una no dey give me sportybbet I'd na. Na only VillageBus I funded. Sorry 106.22876 bet9ja King174 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 2:48pm On Jan 13, 2021 |
symbuul: Funded. Make una use am win millions o
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by BopZaddy: 2:01pm On Jan 13, 2021 |
Cri6: stake with confidence lol..that your 1 million never finish |