Born2boink's Posts
Nairaland Forum › Born2boink's Profile › Born2boink's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 220 pages)
afamjb:I hail oooO |
CoolKizzy:Hardheolar have received is own stated in his above comment, did make sure you exhaust your data before trying to buy from the guy, because your data must be at 0mb if you want to buy from new seller or else data sent won't enter |
Joel3:you will need to exhaust your date to 0 Mb before you can buy or else data sent to you will not enter from another seller except you are buying from same seller;if you need to buy from another seller, your data must be completely exhausted to 0 mb |
CoolKizzy:he don sort you? |
CoolKizzy:the guy never reply me oooo! |
CoolKizzy:I go alert ham now! Just pm the number ooO |
CoolKizzy:abi thunder wan fire ham,I go alert ham for whatsupp now.... |
UmecheMoses:Na U wan tell me say naa flour dem use do bread? Abeg park well make I no misyarn for this thread,because I no bi gentleman at all...even though I dey commot plenty sin, na u bi the baba God wey create me? Abi na u wan put me inside fire? Which bi your own self |
UmecheMoses:Mchew, split 3 times... story for the gods |
tdept:U bi first class mugun |
Keshi have done more good than harm, claiming the title 3 times which most if cares wasn't taken might not have come our way in 2 decade, qualify us for the 2nd round in this time where other country football level of rise have wise compare to olden, Keshi have done the same thing westerholf done in 5 yrs, he did it just in 2 yrs, redeeming back the image of eagles, the only things we are bothering or worried about is kanu class or okocha, but those two fail to lift up nation cup. Nigeria my country, fire on the mountain |
since2005:and you dey advertise sugar mummy scam? God no dey sleep |
I will send the manager to early grave. If spiritualist can do the magic, I will find alternatives way |
Being a christian doesn't mean you should be mumu, even Jesus was never mumu as people of now a days Christianity, I remember dem David, Solomon, Elijah, and Moses, all of dem sharp. If your marriage have issue, divorced and get a new life, there is always room for forgiveness |
Barkah de Sallah for real northerners muslim,slaughtering people instead of Rams |
honsule: i don't think i have vouch for anybody here b4.For me to say she is ok.It means people can transact with her...........wahoo! The girl tin cheap oooo! And I may like to transact biz with her. I kukuma like woman before and he come dey do biz again. For her being a woman, I can still manage 250MG for 300 compare to some others guy who have been eating our data for nothing, to know talks of 200 for 250 MB that one pass bonus,if the babe com fine for face, na additional bonanza as bi say she no get profile no bam for now! Sexuality guys will patronize,my paddy them, Redbenson, mobuch,drdauda,corkz,dem boku wey I no fit mention, once I confirm ur data, I go markety your product for dem, Ayxcel is trying anyway but once my data finish, how can I exhaust without using my credit because sometimes. The MB ended with 0.95 and it's difficult to swap dealer with that |
Why comparing Robbery to fighting. Cheating is like robbery on one face, caught your wife cheating one time, the wound will forever be there in your heart and if she eventually caught on live banging or caught like 3 times, you die that day but nagging could be seen as showcase of her strength, you may either keep quiet and walk away or settle for another, some have genuine reason for nagging which with time you can control.. |
lepasharon: tear my brawahoo! I love that title and even look ur profile, ur breast small inside cloth |
Idowuogbo: Opolo e ti bu walahi! O tin siwinyou no dey useful jooh! Make you carry your tin come tay tay, make I dey fire ham, u dey do like say na only your back baba God dey! Who no whether dat ur yeye boyfriend wey you claim say him dey fire ham, don abandon u now. Make I press Ifa for your head nah. Money dey for account ooo. |
Idowuogbo: Dem forget di!do inside yansh? Abi na Ebola dey romance ya brain cells? Which dey worry u? Hunger or unemployment? Ani ko shi seeeunemployment keh? Me nah business man, nah una dey carry file up and down dey look for job, but if you wan make I employ you for my business,no wahala but ready to cooperate,na till day break tinz oO |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 220 pages)

