Bory09's Posts
Nairaland Forum › Bory09's Profile › Bory09's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
DANILSA: BEFORE I COMMENT ON THIS, I NEED TO BE SURE IT'S TRUE.if u want to be sure then go market dey interview people wey u see 4 road or go google ur kitchen rubbish |
shout out to my sleeping brother and sister. My people na sleep sure pass and some nice music from the phone noni |
[/b]shout out to my sleeping brother and sister. My people na sleep sure pass and some nice music from the phone noni[b] |
i hope no be second hand hair dem go sell. there because africa runs too much |
This car na toy compare to my latest footwagon sharp leg model |
make coca cola dey beg nokia so that the phone no reach 9ja because as soon it reach 9ja hum u go dey see made in aba coke |
Wetin be azonto gon self sey na food abi na type of drink but i hear say etighi na form of dance sey na true |
Thank God she don finish shopping for germany. Pls mrs remember me and give small out of the load. Please abeg welcome mama |
[b][/b] no worry my people. My company go give una 24hour everyday light for just 500 hundred naira. |
Hum... Niger people we don start again. Glory be to God they don finish thier mago mago see who wan buy ham. We all know that they deliberatly sell ham 4 themselves. I dey pray sha make God help us 4rm dis corrupt prob. Hum..Na wao |
What make you a christian is it ur mode of praying or ur believe. Some matters in this life demand hard prayer even long fasting b4 they can be solved. Enemy dont want us to succeed so why ar dey still alive let them die and perish jare.... |
[/b][/color] dont let us waste time this invention is senseless we need invention that make sense. At least we are trying in nigeria we also invent too. Aba antenna is made in nigeria now [b][color=#990000] dont let us waste time this invention is senseless we need invention that make sense. At least we are trying in nigeria we also invent too. Aba antenna is made in nigeria now |
[b][/b][color=#990000][/color] dont let us waste time this invention is senseless we need invention that make sense. At least we are trying in nigeria we also invent too. Aba antenna is made in nigeria now |

[b]