Bowaley17's Posts
Nairaland Forum › Bowaley17's Profile › Bowaley17's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 79 pages)
dollydolly:picture or i dont believe it...#winks IamBOWALEY |
Chai...It is over for CASILLAS IamBOWALEY |
Abeg make una no kill Hazard for us o IamBOWALEY |
Oscar is a nice dude...kudos Hazard IamBOWALEY |
Pastors bleeping olosho since 17 BC IamBOWALEY |
Ok we don hear...Next? IamBOWALEY |
*Igbo women are d most promiscuous,dey plenty for my area...infidelity dey common among them... *Hausas are the most fetish,u see them when they pull off their clothes,charms tied on their arms,around their waist... *Some Igbo men are so lazy,u see their wives going to work in the morning,the men will tie towel around their waist,chewing sticks in their mouth and start discussing politics early in d morning...very common in face me i slap u houses.... IamBOWALEY |
I was here.... IamBOWALEY |
TeamSimple:lol Egbon ur mind dirty no be small o.... IamBOWALEY |
Thunder fire NTA and PDP....they are getting clueless day by day... IamBOWALEY |
Me self want twin...a boy and a girl... #God I want Twin... IamBOWALEY |
One of my brother for street: Thank God say i no get Voter's Card...even if i get,make thunder fire me if i reach the Polling Center on Election Day...i don laugh tire... IamBOWALEY |
Happy Birthday Crush...many happy returns...Asokale Anfanii.... IamBOWALEY |
More like what once happened to me... There's this girl that lives about 3 streets to mine,have been asking her out for about a year and half...abeg shey i no try She no give me face o,i decided to try my luck elsewhere,i met a girl 2wks after making up my mind not to bother her again...i asked her out,after a month,she accepted with the help of some of her friends yew i dey relate with.... 2013 Ileya festival,she asked me to come to her house,cos her father go kill ram,and enjoyment go shele for there. I went with a friend. She was already waiting for me at gate,i paid the bike-man...i hugged her,na so somebody open gate from inside...ask me who the person be--na d girl wey i dey toast b4 wey dey use me do shakara,i no give am face...we later met 3days later for street,she started abusing,saying all sorts of rubbish...the thing wey make me laugh pass be say,if i have given her about 5months more,she would have agreed....who does that IamBOWALEY |
tunaguy:lol...hope say u neva vex...just saying my mind... IamBOWALEY |
Dont cast ur vote for a clueless man...vote wisely...vote for change... #buhari2015 #APC for Change... IamBOWALEY |
Wonders shall never end...wetin we no go see...Women exploring different d¡cks since 12 BC IamBOWALEY |
Wetin we no go see...Na one of my friend shared me this pix of a loaf of bread... Is this another way of PDP dey take campaign? Written on this bread is Vote Jonathan Vote PDP... IamBOWLAEY
|
Wetin concern me...u better start packing ur loads > Otuoke loading... #GMB 4 CHANGE... #APC 2015... Iam BOWALEY |
Come Rain! Come Sun! The broom is always useful... #FeBuhari2015... IamBOWALEY |
#cfc...thank God for the result... IamBOWALEY |
K.Zouma - the new EPL Minister of Defence... IamBOWALEY |
#up Blues #cfc all the way...Mk us proud boYs... IamBOWALEY |
GOOOAAAALLLL REMY!!! IamBOWALEY |
The kind thunder wey go fire this ref eh IamBOWALEY |
#cfc should just try and stay calm... IamBOWALEY |
We can't wait...Bring on City...we gonna bleep the hell outta dem... #cfc all the way... IamBOWALEY |
It hurts me that Costa isn't available for this match... My prediction CHE 3 vs 1 MANCITY.. #cfc all the way.. IamBOWALEY |
Nobody need 2 tell us say dem don follow this man come frm village...RIP... IamBOWALEY |
All Hail Asiwaju Bola Ahmed Tinubu...Jagaban... #theChangeIsHere... #2015 IamBOWALEY |
#doroBuhari... #doroFashY... #doroBanjo... #doroAmbode... #doroBucci... #doroAPC... #doro2015... #doro APC all the Way... Likes 4 APC... IamBOWALEY |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 79 pages)
She no give me face o,i decided to try my luck elsewhere,i met a girl 2wks after making up my mind not to bother her again...i asked her out,after a month,she accepted with the help of some of her friends yew i dey relate with.... 2013 Ileya festival,she asked me to come to her house,cos her father go kill ram,and enjoyment go shele for there. I went with a friend. She was already waiting for me at gate,i paid the bike-man...i hugged her,na so somebody open gate from inside...ask me who the person be--na d girl wey i dey toast b4 wey dey use me do shakara,i no give am face...we later met 3days later for street,she started abusing,saying all sorts of rubbish...the thing wey make me laugh pass be say,if i have given her about 5months more,she would have agreed....who does that