Brainbox2020's Posts
Nairaland Forum › Brainbox2020's Profile › Brainbox2020's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
all of them dey fight like say Na butter dey their bone |
LMAO.....see eye like lizard own |
Naughtytboy:person wey dey read...oga reading book..what's the essence of animals eating their foods jeje and they'll assume it's prediction.... oga cry your cry alone |
CEOYOMZZYBLOG:that Jersey fit be fake like that oooooo. *ran out of thread* |
chibwike:please all these animals should not predict again,that was how that pig predicted the Croatia game and we lost to Croatia |
johnmartus:you go know say he concern them when them begin dey sick and die for that area....you mean say he no get bathroom abi |