Breaka's Posts
Nairaland Forum › Breaka's Profile › Breaka's Posts
e fit be say this whiz no con fine, all this boiz con dey die for her, she dey use internet JASS. |
AGE o or AJE, that 1 na u sabi, my God see Whiz 1 marry, when all ur m8 done drop 2-3 pikin u just 1 enter Abeg aje go marry her sharp sharp b4 1 dhtml go collect her from u, person wey done offer her domain name under his web, anywey, i dey advise u to go cele church so that them no go snatch her from u oo, bcuz girls na desame thing them be. |
@ dhtml Whiz done marry oo, remove ur hand for her body b4, some people wey dem call AJE go cele church bcuz of u oo |
Age! u dey do everything 4 Wiz, but she no talk say she get anything for mind 4 u, dammmn! 2 bad. Well ladies r desame, them 2 dey pretend, but when e start na them go cry pass. My advise 2 u Age no go make mistake die for person like Wiz, becuz she go dey chu gum instead of 2 cry. |
dis Whiz girl which 1 be ur own? @ dhmtl no mind her and don't give her subdomain oo. i will mail ur enough quote that can last u 4 40years ![]() |
@ Hollysmile, My broda i think u r right, poor girl, rich girl they r dsame, na same thing wey dey chop inside! but 2 by LOVE u most get money oooo |
Love, like a river, will cut a new path whenever it meets an obstacle. Love is like a mustard seed; planted by God and watered by men There is only one happiness in life, to love and be loved. - - - By brEAkA - - - |
Hollysmile. U be sure person, play ur games men!. |
@ patwhizkid BREAK, without no offense? Men u r !!!!! |
What do you do for loVe? Love reminds you that nothing else matters. A Friend's Love says: " If you ever need anything, I'll be there." True Love says: " You'll never need anything; I'll be there." |
Hollysmile, Holly Pattie say u get BIG EYE's U self no try but anyway na only that one dey make me keep some and love some, Well SHA @ poster, Less face the truth, she went to see someone else, when she's back she now send u wishes, all thesame, i was once a mugu like u uno, LOVE that almost took all i have including me, but i overcame it. See to face the fact, their are other girls, don't get urself involve i 1 relationship, keep like 2-3 and u will see what am talking about. get use to what u see, because u will leave long. |
@skolars Ur dream girl? u still dey dream AM very sure dat u got that picture from somewhre, maybe dating site of something, why not urs? |
Omo! this na 1kind thing way funny. Any way, let the police put the goat in a room at let 4 1 week, by the time hungry finish with the goat, him go turn back to human and confess lol !! OR the goat is a camouflage, the man in it is long gone, JASS DEY OOO lol, 9ga with stories every day!!! But that goat is now Federal Gov. Property lol . |
@ Spadmin1. I dey feel U bro! |
More details contact me @: johnbbks@yahoo.com |
@ deal4real i think you should open a BOA account (Bank of America) here in Nigeria, when you have it you can open paypal account and accept payment very securely. Anyway, Paypal Sucks: Why visit www.paypalsucks.com Why not try www.charge.com outside Nigeria, with your BOA account every thing is easy. |
email me if you want to change you IP johnbbks@yahoo.com |
Got Brand new Nokia E90's. Call 08036968253 |
Got Brand new Nokia E90's. Call 08036968253 |
Have Got lots of Samsung LCD's TV's for sale. |
All brand new. Apple IPHONE 3G 16GB NGN90k HTC Shift NGN200K HTC Advantage NGN150K HTC TyTn II NGN90K HTC Touch NGN105K |
@sisqology Y What? |
@ 190 MAY GOD FORGIVE YOU AND UR GIRLFRIEND.lol, |
How will you celebrate your 24th Night? this season? With God or Your LOVE? ![]() |
@Recognise Exactly, !.lol I dey Feel u, |
Thks Alot |
We can't fully blame yaradua for this mess, we should also look at the World Financial Reccession, crude oil prices has dropped almost 50% which is a major source of income for the country, you ever wondered why fashola wants a day baby to pay tax?. ![]() |
I have the following laptops below for sale. Dell D600 Pm 1.5ghz, 40GB HDD 512mb Ram NGN55K HP DV6000 PM 1.8ghz 120GB HDD 1GB Ram,webcam NGN90k HP NX6110 PM 1.7ghz 60GB HDD 512mb Ram NGN65K Contact me @ 08036968253 or email: johnbbks@yahoo.com |
Any one still interested in the Iphone? Call 08036968253 |
contact me for flash/html templetes. |

.