Brownlord's Posts
Nairaland Forum › Brownlord's Profile › Brownlord's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 173 pages)
nijanigga: Nigeria is using adult men some in thier 30s to play under 17. Three of the players have already failed scan test.Almost nothing clean comes out of Nigeria.Chally, nobody needs ur contribution here, go fix ur ghana football nd stfu |
From 507, this thread don reduce to 300, come if u know say u watch match for this view center and u no drop money, u better drop ur money now before i bring my village juju come here |
shegobanky: thank you guys for the broadcasted GOD bless you all.Thief, Seun i don catch am, e no won pay 50 naira before, common drop ur money, or u tink say na amnesty money we ake set up this view center? |
autchman144: wich 1 u drink?Omo na ghana drink o kaspreko |
ifyalways: Not impressed really but we won and that's all that matters.Like seriously, wld that mke ghana be in the finals on saturday? My friend park very well there before i vex for u |
JLINKD: its all over 5-2Everything well well well so oga? |
Nigeria 4 - Ghana 2 |
Them get luck say we dey win, suppose we no dey win, dem for talk say tht goal na off, if i no cripple person |
Eze Promoe: [color=crimson]Goal wasted by Success[/color]Wasted tht kind word dey football? |
omoboy1: HISSS... SEE THIS MUMU SELF DE TALK.... GO FIND YOUR MATE....See u won kill urself, make i conjour for eagles finish i go come back to u |
omoboy1: THIS BOY.. YOU NO DE FEAR OOOO, YOU JUST DE TALK ANY HOWLeave am e go kwalet free slap just now, dem no say make pekin no get long teeth, na make e get big lips take cover am |
Moa642: Update on the match pls?Which other updater u dey find again. Or u want make dem tell u d one wen dem never play for the field, all update dey for thread u still dey ask update Abeg commot ur head for road make i see my tv well jor |
fujirice: Our boys are too wasteful in dis second half! Dang!Guy calm down there, ur size no dey for butt? Or u no know where stadium dey for Aba make u go register |
507 guest, seun if u do kwallet 40 naira from all of them, cos here no be view center |
omoboy1: you no be better personNa so, mke every body dey jolly, see as those tunisia spectators come humble for field Wey those useless black ghanians wen no get respect |
Jide76: who scored d 4th goal?Taye taiwo |
omoboy1: God... i don win $1kU get luck say na guarantee trust bank u put the money, if to say na skye bank ur money for don vanish |
omoboy1: PLS OOOOO HOW WILL YOU FEEL IF WE NO WIN THIS GAMEYou want slap? Which kind dirty contribtion be this, wetin dey worry this ghanian self, chally park well before i run enter u |
Why this analyst for NTA dey talk like say we don loose the match which kind bad mouth analyst be this n |
Smooyis: We need more goals to consolidateOga your size no dey for butt? Wen u sitdown for front of computer dey demand goal like the opposition come run 100 metre race for the field |
Seun, abeg bring 5 allegator pepper, with aromantic shnap for me, kruma jaja, ewudede, tunituni, shrunbebe, incantation |
Valto: guy na for black and white tv u de watch amE tv, dey 15 mins, behind |
tonididdy: lol finally some competitionNo competition, i won go back to my shrine now, n because i commot there before |
tonididdy: who say make dem score lolOmon e be like na we buy market o |
Tunnisia don buy market |
Make this boys no try their self o, make dem no score pass 5 goal for this game Gooooooooooooooool, thank u jesus, sy tunisa don manage score Una go chop una eye tunisia, fear let una score Nigeria abi |
yorke: Guy u wan com dey change am for d guy again, e say e na from Benin, but Benin wide well well sha. i guess na village part of Benin e dey.u grab, well girls don suffer, this guy now go still gam like this see babe for road, still won toast am |
gysl1973: LOL, you must be right, na this kind people they get the dream of say, "When i grow i go go begin leave for benin " for now na orhionmwon em dey nai make am dey think say em na super star for that e 14 yrs old dressing |
yorke: Bros no vex na, abi wetin i talk pass my mouth again. See as d guy dey f00l himself na @ age 45 na. instead for e to disgrace d own Edo people mak e just b Benin alone, abi e no go lik dat.That guy no be benin, i sure say em never step e leg from e village enter benin self, village when blind people dey, na who dey become king |
yorke: Bros, you don fall hand ooo. Edo guys no dey fall hand like dis na. abeg comot dat Edo state tin bt u fit leave Benin dia no prob.R u on drugs? make e remove edo leave benin |
Itulah: Upload your own let see that your elephant-like facei don die, i don die, i don die, and you get mind upload this for here |
nicki sulivan: Please hu knws if nysc has arranged d time tabl 4[b] badge [/b]BLike seriously, you going for National Youth Service Corps? I pitty those children, if you PPA happens to be a school |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 173 pages)

[b][/b]