Brownlord's Posts
Nairaland Forum › Brownlord's Profile › Brownlord's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 173 pages)
biolabee: Thuinder fire you 100 timesWho release this one from chain? |
~Bluetooth:Infared r u mad? Wht hv u achieved in the whole of ur miserable life than to sit in front of a computer going from thread to thread like a typical yahoo boy who just acquired laptop, idiot |
RuuDie: For me, I won't the topic is misleading oh because as long as the matter don reach where baba alawo dey involved, anything can happen oh.So you actually believe it was a real babalawo? Jesus maga full this forum o, abeg wey my format i must hammer today, my friend, whoever they meant is not and will never be a babalawo or any spiritualist but just a member of the gang too, na their alawi dem dey find, even when dey ask u to sware to an oath, no level, na just their work be that, if you go there again u no go see that shrine until dem get customer |
how many people write this story, to me i feel a different person titled the story while the OP narrated hes ordeal, but if na one person write am, OP please take a vehicle this morning from Lekki and visit yaba left, be very careful this time around |
deife: Oh really? Even a fool is considered wise when silent. Shaking my head for you.Shake ur head for ur miserable life idiot, still falling for that outdated game at this 21st century, greedy bastard, u where tinkin thts the oppurtunity uve bn waiting for cos na u plant the oppurtunity there abi Am sure u even paid for this thing, but would not admit, sware say e no quick u go pay small offering |
davidylan: na wa for the christianity of today... this is the "break through" you have been "trusting God for"?You dey crase? Where for em text em write say em na christian or even ayelala, in ur fucking brain u dont know God can also be allah, and as such he may be a muslim or some other religion, or do u know if he was refering to his village ancestors, my guy park well before download slap for ur face this early morning |
Abok1:Aboki, ur gbagan pass boko bomb, na man u be, u for kukuma saay non governmental parastatal |
Akpa ife: Why always pic abeg next topic clik like if am correct1000 like for ur stupidity |
Who is Tony Blair? Which market em wife for dey sale? |
Which maintainance nairaland do wen dem no allow me comment since now before i wake up thread don commot for first page,seun abeg no let this nonsense repeat itself again, i use village ancestors take beg u @op, them need give u better slap, which kind stupid question be that, u no sabi this word " Change " for life abi, very soon now u go ask us why people no dey carry Eedris for show again, or why tony tetular no dey market again |
Thank God say them never stamp my US visa, chai where man won run go now, boko haram dey bomb nigeria, my step father land, even my father land wey i be won go dem still go bomb, see yawa |
Why them no just talk say na the once wen never settle be this once, go to NYsc camp,ask some of those ajebor slow posion sickler otondos u see jumping up and down like the only kpomo wey remaain for mama carol pot of soup which school dey finish from, u be surprise at the kind of name u hea, names like Aunty bode University of technology, chukwudi and Son Nig. Ltd University, abeg make NUC park well, some of those schools wey people go dey bring certificte oversea, no reach the once them dey condemn here, person go ukrain and thailand come back them go recognise am pass nigeria uni. Am sure this the hand work of those private glorified secondary school bearing university wey dey look for more customer yeye |
what is Big Brother Africa who is toto dicck ( This one wen NL come dey change wetin person write, i write the girl name the way u want am, them turn am to joystick, who send una, seun una ovasabi don dey too much, ) |
LEvuls: Before you rush to post just make sure to get the information cos in a related news at CHANELS TV..the #6billions has been deposited to the affected customers through the consumer right agency.and i never receive alert? my friend park well, money wen dem don share, the fact that the money money was deposited on the media mean say e reach the customer? |
NO WONDER I NO GET MONEY FOR MY ACCOUNT AGAIN 2009876458 SANUSI ABEG PAY MY OWN ENTER MY ACCOUNT SHARP SHARP |
PurestBoy: I hope tribal warlords won't start commenting now when they see the suspect's name cos some people are just interested in the name and not the message.Please from the name where is he from, i think hes yoruba @topic, na them know, e better pass say em go theif, na luck run against am, since bizness they move, as e purge so make em still bear am, but i knw say e oga at....go soon come bail am, all this na IGG ( Initial Gra Gra ) |
Our security system is so tight now, therefore our airforce need to venture into other forms of business "kabukabu" or town service why the navy no still start their own wit canoe sorry boat, nonsence, make dem wait till when i won commit suicide instead to hang myself na to just come enter the plane, hw much dem say them dey pay, plane crash victims that time, mk my family for collect the alawi |
Welcome to NIGERIA!!! Where sex is Cheap and love is costly Where loosing a phone is more painful than loosing virginity Where if you don't cheat on your partner you are not smart and sharp Where bathrooms have bcome photo studios Where getting the latest blackberry phone is greater than achieving a BSC Degree Where yahoo guys think they have brighter future and 'Runs girls' think they are smarter than working class ladies. Where political office holders think they are wise and those who voted for them are foolish Where lecturers think their female students are part of their employment benefits Where paying ur tithe and 'settling' ur pastor is a requirement for prosperity and heaven Where Imam children and rich kids will school abroad and poor muslim kids will be beggars till they are mature for suicide bombing. Where female students are 'breadwinners' and their poor parents are their dependants Where Gays and Lesbians don't even know why they are 'doing' it and how 'sick' they are Where the police see every citizen as a criminal even without been convicted in a reputable court of law The list continues....... Niger which way? |
mikeyhernadez: I also knew her house while she was studying Law at AAU__she sabi smoke sha ooWhy i nor knw her that time for ekpma,i for cramp her for Madam no shaking, Kuvuki, September 11, or other joint wey dem dey sale weed for ekpoma i for don use Accon burst am, maybe i for don nack am that time by so, i for dey record of people wen don fiolele the babe abuna by now, chai e pain me o, which hostel she stay tht time? |
momodub: DID i hear okpeke raceLol, too much garri, na okpekpe, ur dayz b long |
Akpa ife: 1st 2 commentFrom ur nokia xpress music fone, wey get just gprs abi?, am sure u hv nt heard of smartphones, iphone, ipad, htc and apple computers wit 3G and 4G internet connectivity, my guy u dey behind o |
Una no do present tense nd past tense for skool? 2007 the aboki still had a job to protect, 2013 hes jobless so what do u expect, not to say jonathan self clean sha, em na criminal on e own |
Would they also inject more money into my bank account? If no Bleep all of them |
My Mouth: Please go and read your history about the igala people and you will discover they are not to be taken lightly when it comes to war.All of u talking abt war here r stupid, so u want to use a war fought during the the time of adam and eve, where stick and cutlass where use and spreheaded by some palm wine drinking youth, to judge in this 21st century when u hv all manners of sophisticated weapons, with divers cult group where the state or town wit the highest number of youth rugged and fraustrated youth has the upper hand, my friend make una go sitdown, i sabi say una never play tools before, who sabi shut gun among all of una "animals" wen dey yan dirty here? |
byvan: People who are attributing this crime to single motherhood are really not thinking straight.Couldn't this same crime be committed by a scorned wife,a jealous girlfriend or any other category of women??Abeg make una think am welloooo!!!before shitting on single motherhood.I feel ur pain mama, the tin really strike u hard, take am easy |
[quote author=Biola-em][/quote]U dey ok so? |
heykims: noted!! U can now excuse ursef to d zoo..Aboki u dey crase? |
Which kind market women in the submit be this one, na who send them go there, hw dem take reach there, which market dem dey represent, my mama don dey sale for oshodi market since how many yrs, hw come she no dey there, abeg make una park well, abeg hw i fit take get access to any of this world bank thief woman female pekin or grand pekin make the oyel money still reach my side na |
Cause unto that day January 1, 1914, and also the foolish man called Lord Lugard, for his stupid and unholy matrimony they called "Amalgamation" why would any sane person join humans with animals living up north? Cant we go our seperate ways and stop this madness of one Nigeria that was never suppose to be in the first place |
So na my rechrge card money this boy, adenuga dey waiste like this so,chai thunder fire poverty, by the end of this yr i never hammer, na to they submit cv for all the kidnaping coy for niger delta, or form my millitant group |
danny301: Only fools and brainless animals like you rejoice over the wanton killing of innocent souls in their father land....You dey crase? Wetin dey worry this animal, come no let me get ur tym |
alaoeri: Thought that MEND doesn't kill just fighting for their right but if its Boko Haram they 'll attribute it to Islam now MEND no any attribute to religion laughing at some ppl hypocrisy, for how long 'll ωε be deceiving ourselves that all these unrest is as a result of overlong injustice from the part of our leaders until a meaningful action is taken to bring all these menace to a halt otherwise all what's happening is just a tip of an iceberg.Aboki, did you see mend kill in the name of jesus, mary or any God, but your brothers kill and say allah kubar abi hw dem dey talk am, so how do u expect people not to attribute their activities to islam |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 173 pages)
hope women join