Bubemi's Posts
Nairaland Forum › Bubemi's Profile › Bubemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 19 pages)
benkings: he was jst joking jor.......sm peeps 2 dy serious sef.....nr get high b.p 4 ntin sake o!....abeg uLoL e don dey see me for here so e won try match me for insult but I nor dey trade words with church rats who builds his rep with 2go. |
Lord jiva: bubemi u ar a foolish girl/guy wit no manners, u jus open ur rotten mouth 2 insult pple anyhow, i ws even wishin everyone gud luck! If u dnt av anytin 2 say GO N LUK BUSH or U SHUD GO N BOIL BEANS. rubbish.guy jus shut up! U jus wanna show ur self. |
Lord jiva: Information reachin me now said dat admission list 4 uniben 2012/2013 wil b out 2moro 16th monday, i wish myself n u all hapi celebrationNa wah o! Una sabi lie shaa! How d info take reach u wen u be bloody civilian? |
Akhigbode01: In memory of a few people & Hundreds of Fine Fine Goats dat perished on Abuja-Okene Express way on 12th July, 2012. May all their Souls R. I. P. Ameeeeeeeee!Ur truck pass der? |
damorikoko: Informatn reaching me,has it dat aggregatez below 50,standz zero probability of getting admitted,d admission list wil b out latest by wiknd'...,xo dnt b decieved.,4more info,ad me up on 2go@Damorikoko1How d info take reach u broda? Abi na u employ VC ? |
phyllix: ----Am a gurl Evil..With da sexiest eyes u can "ONLY" dream of! |
Tare1: Hummm @ Bryt am a pweety HOT YOUNG BABY GIrL, with a NICE BODY! So add me on ma 2go friskybenson....TARE1 na u be d latest babe for dis side oooo! ![]() |
Tare1: you better say something or else you will explode..... LolOk lemme comment. |
Makzino: sup ma love,, missing you..No comment! |
Tare1: Hummm @ Bryt am a pweety young lady add me on ma 2go friskybenson....No comment! |
Election has finished y is our admission list not out na ![]() |
Bryt07: ..Guy mad pple follow mad pple n der r no madt pple on dis thread.G.nyt Y'all#GBAM! ![]() |
Eghosa graviti: Dat kind thing u no go fit even access ur self if u do well or not.Dats true o! |
benkings: anoda tot.. .. .mayb na admisn into boko.h.aram training institute...#jst check welBroda I go sell my admission for abj if na em o |
,=))mfà Ð,(=)))Ð as in ehhh I jus weak!!! Common entrance even hard pass dis 1 |
benkings: hope u murder am....Lmao na to submit ur jamb n waec dem go come ask u one question like "what are d factors of production' u answer den dem tell u to go! Post ume don finish b dat I nor fit laugh oooo |
Eghosa graviti: uniAbuja pume.Uniabj na funny skl oooooooo ![]() |
edrainzeez: Helo blog. N theatre arts student here? Hola at ur boyNope! Check faculty of art. |
Metaphycist: Cost Analysis by MetaphycistHehe God kno say na 180k I go collect! ![]() |
edrainzeez: Which one is admision list again na. Is is a confused oPls wake up! Stop sleeping on an okada! |
We all have equal chances now till the list is out don't let any OVER SABI tell u trash! We have heard of cases where 60+ don't get admitted! |
korm2me: let me tel u d truth if u rite in courses like law ,acounting ,banking,and u score fity sumtin,u might nt get admision.esp if u r nt frm edo or delta. For enginering ,anyone who scores fifty n above wil surely hv admision.even some medical stdnt who did nt meet d cutof 4 medicine wil b used to fil d spaces in engineGuy shut up! U don't work in uniben and neither are u part of pple who arrange d admission list so stop blabing garbage! |
Eghosa graviti: Guy u don dey Abj?Yeah na 2moa be my screening. But no mistake me o! I juss wan play na make me come na uniben I dey go. I jus wan see who kno book pass me for north. |
sarahlnx: k no prob, i jst hope u wnt also delete me afta viewin my pix. I hav snt u d request.Y e go delete u? Abi u no shave ur bear bear? |
Metaphycist: D Affidavits dat needs 2 be sworn 4 d clearance are:Na wah o! Ur brother don open business now nw! Na us e wan use take buy bike? |
Mz.ßerrý:dis ur oyibo wen dey confuse u so, wis 1 is am xo xo lost here Xoxo means hugs and kisses, so wat exactly u tryna say? |
chichi mesigo: wat do yhu mean??bubemi said i will forgt evrything datz troublin me...O baby! Don listen to him o jare! |
Eghosa graviti: Alrighty.hope to see u on Matric day.i rep Lasgidi to d fullest.Una too like women CHAI!!! |
benkings: smbody wants 2 die n bubemi wil b d murderer.......LoL y u talk so na? Abi u wen dey take am anytin do u? LooL |
chichi mesigo: Am going krazy... Uniben uniben plz oooo d suspense z killin me.. So vexdAlemo bitter n monkey tail u will forget everytin. |
uniquejeff: d date n time n d courses were jst confirm 2dayCan u get it for me, will giv u the 2000 on satday wen am collecting it 4rm u. |


I nor fit laugh oooo
arrrg