Bubemi's Posts
Nairaland Forum › Bubemi's Profile › Bubemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 19 pages)
Merit Ekels: aiite,some names r confusn here..lyk Bubemi wu we tot was a gurl,waz aktuali a guy...so wah course did u apply4Na wah oo! How doz bubemi sound lyk a girl's name? Hav u heard a girl called bubemi b4 ? |
Makzino: bubemi na my chick o,,na every girl u ma wan toast,,I go report you o to odunnu,,you toast one more girl,,u are banned..lolLoooL abeg oo am only gistin wit dem o |
Smyth Nahomie y u nor dey comment ni? ![]() |
chocofalls: which one do u prefer??Chick.. ![]() |
sarahlnx: hi! am a gurl!Girl, gurl, chick, OR babe wis 1 pls? |
Eghosa graviti: na wa o.make him dey view with d kobo wey him get na.Ozoebuka money don complete for MB. |
Eghosa graviti: na wa o.make him dey view with d kobo wey him get na.He actually did dat yesterday. |
Eghosa graviti: Where is Metaphycist?E say na 20 naira remain for e money to complete 100 box to do etisalat MB LoooL. |
Merit Ekels: Yeeey!!lyk serizly,i started dis page....*dancin Etigi*Like seriously? Dats d best u can do? Etigi? What a heck is etigi ? |
Rkm6: BREAKING NEWS:Admission List To Be Released Tomorrow,Trust Me On This One,If It Doesn't Happen,Then We Will All Match To The VC'S Office On Wednesday!!!LoL dis guy ehh! Can make me laugh! U can get rumour! Since I kno u for NL notin wen u talk don ever correct! |
Gwekzy: No but 7TH batch is out1st time wen u open mouth na rubbish come out. |
Eghosa graviti: True talk.e better pass that Pending of last year.Shay b una say na 2mao list go come out? |
Eghosa graviti: ha ha Etisalat don finally dash u ur 15mb. Na Metaphysict talk so o.lolLoL na bb I dey use, nor b MB, I jus dey look am dey laff, e don use e small MB take start new pages for NL now e dey still try to gather 100 box to do another MB ![]() |
All doz children don use der MB finish e clear say no money to buy credit Lmao. |
Lord jiva: Na y 4 uniben o Medicine=70 pharmacy=67 biochemistry=60 GOD na beg i dey beg u oLooooL y u wan give ur self hypertension? |
phyllix: *yawn*...jes woke up!!and am hungryyy...? ? @bubemi i 4 cook oo..LoL shay b I told u! U don like tu hear word. |
ChamiB :If u believe dis, u can believe anything! |
jjstanley: ama student broOk boss! I hail! |
jjstanley: 105% sure..gat d news 4rm a lecturer in faculty of educationI dey fear una oo! Wetin u go find for der? |
phyllix: Gudmornin peeps aw was ur nite?..Morning bright eyez! How was ur night? |
Akhigbode01: Wetin dis policeman co dey find inside my Trailer dis early morn morn? BOMBs? Shuuuuuuu I go carry dis policeman go BINI KEBBIoooooo !Dis guy sha! I jus feel u get high and start posting, cos 90% of ur posts r irrelevant and don't follow each other. |
Ifeyz: hmmm...hall 1,hall 2,hall 3,HALL 4,Hall 5 etc...LoL hmmm for HALL 4! ![]() |
Odunnu: its called a [b]B[/b]ot. A Spam bot. Its not human but a software. It is trained in such a way that it can dictate a spam or scam intended posts. We feed it with what it should call spam and anywhere it sees such, it deals with itOk, so the issue of the card, is ur bot against posting things like cards OR used cards? |
Was metaphysis ban for posting a card or because it was a used card, and IF its cos it was a used card how did ur dot kno it was used? Did ur dot try loading it? And is ur dot like a software or a human? |
Odunnu: Please go ahead.Ok, its about ur "dot" |
Odunnu can I ask u a question? |
ozoebuka1: please stop tempting bubemi.. i dont want him to spend his last-card on airtime..imao.Dude am on a bb am not into ur 100 naira MB ish, and I havnt posted cos u n metaphysics hav been playin a jobless game of "starting pages" wis I have no interest in. |
phyllix: Bubemi has not been banned..he's jes been quite.Abeg tell dem o! ODUNNU didn't ban me! |
*girl texts boy* GIRL: Babe, I'm pregnant BOY: unable to recive text message GIRL: really ? How come "receive" was spelt wrongly BOY: sorry, "unable to receive text message" (',') < )>_/ \_ ~Cue~ |
Merit Ekels: Bube!Bube! Na berra finz ur body dey lyk sha...LoL abeg oo! No implicate me o! Still waitin 4 ya request. |
Merit Ekels: twaz boring jawe....m tired of waitn4dis list...tz freakin me awt...it makes me get tired of home d more.Fink d best way tu go bout it, is jus forget it! Waiting/thinkin won't make it come faster, jus free it! |
Merit Ekels: lwkmd.....naa,i 2uk chicken peppersoup...m a Behind gurl nau..Joor o! e joor plx add me on facebook search for roy4chelsea@yahoo.co.uk |


)>