Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 3:57pm On Aug 30, 2013 |
harlos: Even with my Alhaji dressing i don jump enter bus dis mrng, we must survive u knw
na lag u dey? Ohh boy na lag o! Inside barracks my cabal dey  ... Hbu? Na lasgidi u dey also?  |
Family › Re: Meet 14yrs Old Ali Hussain, The Boy With The Body Of A 110-year-old Manau by buchito1(m): 9:09am On Aug 30, 2013 |
how u go put dis kine stori nd no picture  Nawa ooo! See d kine suspence i had... Tinking picture dey down....! |
|
|
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 8:42am On Aug 30, 2013 |
harlos: I dey o, hw r u too? Shey na work dey make u busy like this? Omo na suffer suffer o! Boyz dey manage life  .. Wetin dey sup nau? |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 1:43am On Aug 30, 2013 |
harlos: issorit... In the beginning God gather sand together,come mould am to form human wey we dey call Adam, As Adam come dey jolly for inside the garden wey God put am, he see say everything dey perfect except that cold dey catch him every night... E come gv baba call say make e find im something wey go dey perfect to commot cold,na to wake up d next mrng he find one sweet sixteen beside him. Na since that day life begin for Adam, e chop life sote e chop the forbidding wey God say make nor touch, as e chop am na im the thunder wey separated heaven from earth strick gbam...before e know wetin dey happen one big foot kick im nd sweet sixteen commot for inside garden....
Buchito here is where i end my gist for today  oh boy  .. U blood ooo! Confam!  ... Lng time sha... How u naw? |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 4:57pm On Aug 21, 2013 |
harlos: i don leave aproko work tey tey...
U don hear say i'm single now  Baba!!! Dats not gist jare:/:/.... Or u no sabi gist?:@ |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 7:28pm On Aug 20, 2013 |
Beync: Aets pop corn wat u talking babes?:|... Gist me somtin na  |
|
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 7:16pm On Aug 20, 2013 |
jhydebaba: Tells her sowi  wait:  .. Wat am i missing?? Whose dissing who  Harlos knack me full story jooorr  |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 7:12pm On Aug 20, 2013 |
|
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 3:40pm On Aug 20, 2013 |
i see y'all.... Wazup wif u guyz? |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 7:21pm On Aug 08, 2013 |
|
Celebrities › Re: Ini Edo With Two Dogs (Picture) by buchito1(m): 7:03pm On Aug 08, 2013 |
onye guy: whs s ini edo from which country please  Pls stop tryna always show ur stupidity here on NL!!! Its not ertime u say rubissh to get some stup1t likes!!! Dnt knw wat to say  Jst shut ya trap man! |
Celebrities › Re: Ini Edo With Two Dogs (Picture) by buchito1(m): 6:53pm On Aug 08, 2013 |
[quote author=mama-gee][color=deeppink]I love ini Edo!!![/color][/quote]so wat do we care  |
Politics › Re: Jonathan Pays Condolence Visit To Fashola by buchito1(m): 6:49pm On Aug 08, 2013 |
I guess its now seun nd d mods jst woke up! Finished eating dier cow!  |
Crime › Re: PHOTOS- Female Student Used For Rituals By Boyfriend by buchito1(m): 6:23pm On Aug 08, 2013 |
Mtchewwwwww! Old story!!! Crap! |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 6:15pm On Aug 08, 2013 |
Hey guyz!!!! Sup?  |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 8:36am On Aug 03, 2013 |
|
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 7:56am On Aug 03, 2013 |
|
|
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 11:53pm On Aug 02, 2013 |
Ma guyz!!!! Ma mehnz!!! How una dey naw?  |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 8:36am On Aug 01, 2013 |
harlos: I still dey nairaland o. Wetin happen ur post scarce for here na Baba me....... Omo na money boyz dey find oooo.... So mee mind no cum dey nairaland again!!!! Bt am back for d beta nd best!!!! Ow ya nite? |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 10:51pm On Jul 31, 2013 |
|
Computers › Re: Now That MTN BIS No Longer Works On PC by buchito1(m): 10:48pm On Jul 31, 2013 |
Guyz!!! Learn how to make research!!! Dnt always wait forr som1 to always feed u wif cheatz! Google,bing,yahoo search... Dey all dere! So use dem! Be wise! |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 10:39pm On Jul 31, 2013 |
Harlos my man!!! My oga @ d roof! How u dey naw?? |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 6:26pm On Jul 26, 2013 |
Una stil dey ere  ? Nawa ooo! |
Romance › Re: The Woman Who Has Slept With 5000 Men In 9 Years by buchito1(m): 3:42pm On Jul 22, 2013 |
|
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 2:02pm On Jul 22, 2013 |
Br3nd4: [quote author=Br3nd4] Helo dearie... Watsup  ?? **smiles** |
Phones › Re: All DATA USERS, WAKE UP (CAMPAIGN FOR FAIRNESS) by buchito1(m): 1:56pm On Jul 22, 2013 |
NAIJA ARE WE SLEEPING? TOT WE READY TO FIGHT FOR OUR RIGHT? PLS LETS WAKE UP JOIN THE FACEBOOK PAGE https://m.facebook.com/profile.php?id=592113614172883&refid=48&ref=stream TELL UR FRIENDS ABOUT THIS MOVEMENT ...... IF YOU ON TWITTER LETS MAKE #AllDataUsersDemandFairness TREND BEFORE 7pm TODAY..... WAKE UP NAIJA, TELL SOMEONE TO TELL SOMEONE AND INVITE SOMEONE THAT WILL INFORM SOMEONE ABOUT THIS MOVEMENT AND MAKE IT A SUCCESS. |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 1:25pm On Jul 22, 2013 |
harlos: No wonder flame is coming out of your head.
Take it easy cos might end up to be as black as charcoal  Harrrlot!!!! I dey vex ooo! Abegiii... Dem dey pay u to dey nairaland  I hail o! |
Forum Games › Re: ~<<The Last Person To Post In This Thread Wins>>~ by buchito1(m): 1:02pm On Jul 22, 2013 |
harlos: Buchito gud mrng,
glory be to God if he thinks he is the MUMU i'm referrin to  Me  Are u tinking wat am tinking  Huh?? **vexing** |