Buchito1's Posts
Nairaland Forum › Buchito1's Profile › Buchito1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 68 pages)
TATAFOOOOOOOO! U nd Helen Paul who beta pass ![]() Even ho h droped out... He don make mony pass u! Mtchheeeww |
Nna brro wich kine lie u dey lie so ![]() On u first sip... Didnt u knw it was kerosine ![]() U wud have tthown it out... Insttead u ttook in... SMH! |
Nawa ooooo! Na everry year whiskey dey be always 23 ![]() Una no want make d poor boy grow ![]() Hian!!! Nawa o! |
Now nairaland don finish my MB I go swearr forr person :-Xnow... |
Y dos kelly always do the opposite?? People arre opening bars nd hotel nd louges, While hez opening a beauy sallon Dis maks me tink hez GAY ! ![]() |
arcbabe: Ma love.... Abeg naw..... Joooorrrrr |
Una neva ttire Nawa ooo![]() |
i wonnnnnnnnnnnnn!!! |
arcbabe: I could have done all those for my honey pie but hey I don't have any so am free like a bird.Arcbabe am also frree like a bird! So do u wnt we 2 frree birds to.... U knw naw... |
Beync... Wats up nw ![]() |
Any cute babe ere ![]() |
MAke una no tink am!!!! I dey heree!!! |
Policewoman: IT'S TRUE COS I'VE BEEN IN LOVE ONCE.Policewoman In love Choi! Dat guy go dey sufferr sha!Unless dis woman go treat hiz fuc.k up! |
Una dey mad for dis thread ![]() |
Nnna dis my rice no wan done o! |
Br3nd4: Lol. . No be only.So u no fit pray ![]() ehn Sunday again ![]() |
I give u thanks Holy GOD! Creator of Heavn and earth! |
Oya who wwud pray for us here ![]() |
chai!!!!!! Dis thread stil dey bubble ??Nna nawa ooooo! Una do deey crrash? |
I wonda wich man go marry dat agaracha! Na only weed dem go dey chop morning nd nite!!!! Tufiakwa! |
What is seun? |
![]() |
Got tto go now... Wish i cud stay morre |
Dnt try ma patience NLS! |
Me wit ma ride
|
![]() |
![]() |
![]() |
Its finaly gowin down! Viewing this topic: picaro(f), Decryptor(m), Blitz4real, ola_pluto(m), SammyJagz(m), Xflint(m), Fogman(m), Ess, ibrobell(m), Iceduhu, sunny-p(m), Akosbaba (m), sharpboyus(m), dokunbam(m), buildelicool(m), Timflex(m), Yiboe_monkeys(m) and 4 guest(s) |
[quote author=axe-man]MTN GLO AND ETISALAT MAGIC SIM IS AVAILABLE brows unlimited and download unlimited hack mtn glo and etisat by ur self call me on 07033273152[/quote]mess u man!!! Go eat ur cheatz nd storre dem in urrr dirty asss |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 68 pages)

!


