Politics › Re: Our Support For Buhari, Not Atiku ― Action Alliance Denies Endorsing Atiku by bugggg: 4:52pm On Jan 18, 2019 |
Lol ... then yall r going down with him. Simple |
Politics › Re: Wike: Amaechi Behind Plot To Remove CJN Onnoghen by bugggg: 11:20pm On Jan 17, 2019 |
Lol if na court go decide d election fate now dem don get problem. |
Politics › Re: US Chamber Of Commerce Confirms Atiku’s Business Meeting In Washington by bugggg: 11:18pm On Jan 17, 2019 |
Aso rock getting ready .... make dem sanctify dat place 4 atiku abeg cos dem don shit am gidi |
Politics › Re: "When APC Sees Atiku In America" - Nigerians React As Atiku Storms US by bugggg: 11:15pm On Jan 17, 2019 |
Another one ... if bullet don finish abeg carry grenade or rpg commot make we finish 'em. |
Crime › Re: Police Uncover Ritualists’ Shrine In Odo-ekiti. Photos by bugggg: 11:10pm On Jan 17, 2019 |
Wetin dem find 4 okija way back.... e even worse pass sola, yEast na mass ritual, dem fit use 1 million ppl at a go Nbote: Where else will dey discover it if not in d Southwest.. It is tradition and culture.. See as dey wear d skull Igbo cap |
Webmasters › Re: What To Do When Adsense Application Is Rejected On Grounds Of Graphic Content? by bugggg: 5:20pm On Jan 17, 2019 |
 I stand with u bro. Same Deicide: Came here to read comment, don't know shit about Adsense  |
Crime › Re: Man Who Stole Female Pant In Anambra Arrested By Police by bugggg: 2:50pm On Jan 17, 2019 |
Wahala wa o. Since when dem don even start with pant I no dey spread any of my undies outside again... even singlet talk less of my dear boxers. d destiny never supply everything(I never c anything sef) wey I dey pray 4 person go con turn u 2 living dead again. Oluwa na ur hand I dey |
Car Talk › Re: 14 Years After, PAN Resumes Production Of Its Peugeot Pickup by bugggg: 2:13pm On Jan 17, 2019 |
Resumes "assembling" |
Politics › Re: Thieves Stole Money In Senator’s Car, Says Ekweremadu by bugggg: 2:07pm On Jan 17, 2019 |
Lol ... another one. |
Crime › Re: Yahoo-boy Who Defrauded Foreigner $140,000 Jailed For 12 Months In Benin by bugggg: 2:06pm On Jan 17, 2019 |
Scam everywhere. Scammer scamming Scammer be FG matter |
Crime › Re: Akwa Ibom Corper Arrested After Reporting Suspected Fraud To The Police (Pics) by bugggg: 12:46pm On Jan 17, 2019 |
Na police set am up. The owner of the said account didn't show up yet.... e don first write statement give them details. Naija |
Politics › Re: Magu, Detectives In Ghana To Block Slush Funds by bugggg: 8:33am On Jan 17, 2019 |
Wey e go still steal more join, this is nigeria bro. GavelSlam:
A thief does not mind that the one billion Naira he stole yesterday is now 420 million.
 |
Politics › Re: Magu, Detectives In Ghana To Block Slush Funds by bugggg: 8:26am On Jan 17, 2019 |
Yimu stay there dey look....so far it's untraceable noin concern looters with value. GavelSlam: The same Bitcoin that has lost half its value in the last year.
 |
Politics › Re: Magu, Detectives In Ghana To Block Slush Funds by bugggg: 8:12am On Jan 17, 2019 |
When politicians don dey put money 4 bitcoin... dem never know anything |
Education › Re: Unilag Freshers Seen Climbing Wall To Undergo Their Mandatory Drug Test. by bugggg: 7:59am On Jan 17, 2019 |
D ones wey go test positive 4 don dey reason am 4 their mind... lol, na after 6 months e go finish 4 blood |
Politics › Re: Who Can Point To One Single Beneficiary Of Jonathan's SURE-P Scheme - Osinbajo by bugggg: 7:33am On Jan 17, 2019 |
shey na 10 15k dem wan use fund business ni abi pocket money |
Politics › Re: Ganduje: Let Buhari Speak For Himself, Moderator Cautions Osinbajo by bugggg: 7:21am On Jan 17, 2019 |
Shey dis man no dey see as trump dey scatter everywhere with pride ni... na wetin u respect trump 4, e go talk am stand on am. |
Politics › Re: 2019 Presidential Election - Prediction And Analysis Of Possible Outcome by bugggg: 12:33am On Jan 17, 2019 |
Lol .... analysis indeed. Wasted time and effort. "The day is coming, says the Lord" Jeremiah 31:31. E go be like Spartacus.  |
Politics › Re: Buhari: I Came Into Office On 19th Of May 2015 by bugggg: 11:06pm On Jan 16, 2019 |
Same date and way you'll leave |
Politics › Re: Town Hall Meeting: Why I Haven’t Spoken On Ganduje —buhari by bugggg: 11:00pm On Jan 16, 2019 |
Dem don turn us to complete fools 4 dis country I swear, any youth wey dey look up to government 4 anything dey on hin own o, dem no get any future 4 una. Before school na war during school war after school war. |
Phones › Re: What Phone Or Phones Were you Using Ten(10) Years Ago?? by bugggg: 7:08pm On Jan 15, 2019 |
BlackBerry storm |
Celebrities › Re: E-Money And Wife, Juliet Okonkwo #10YearsChallenge Pictures by bugggg: 11:45am On Jan 15, 2019 |
No b today |
Sports › Re: Vandals Cart Away Kanu’s Medals by bugggg: 11:43am On Jan 15, 2019 |
Whr e wan start |
Romance › Re: Lady Calls Out Man Who Has Been Asking Her Out But Got Married In December by bugggg: 6:41pm On Jan 13, 2019 |
Na 5 years he 4 waste un2 say e wan follow u talk ode time dey fly. |
Politics › Re: Fayose Spotted At Palace Of Soun 2 Support Pdp Governorship Candidate Makinde(pi by bugggg: 5:20pm On Jan 07, 2019 |
Ajagungbade the third. Baba no even send akala again |
Politics › Re: Tolu Ogunlesi Dragged For "Lying About Amaechi's Audio Tapes" by bugggg: 10:48am On Jan 07, 2019 |
Lol ... c as e dey talk like say dem geda sit down run am chivera018: Typical zombie, they never learn.
look how senseles ur comment is. |
Crime › Re: Nigerian Man Arrested In India With 38 Gram Cocaine (Photo) by bugggg: 10:25am On Jan 07, 2019 |
Sheybi na death sentence 4 dis kind crime 4 all Asia abi no be so?, eeyah... |
Politics › Re: Obasanjo, Atiku, Saraki Perfect Plan To Unseat President by bugggg: 9:28am On Jan 07, 2019 |
Atikulated already. Baba ijebu 3 direct who wan bet |
Politics › Re: Obasanjo, Atiku, Saraki Perfect Plan To Unseat President by bugggg: 9:28am On Jan 07, 2019 |
Atikulated already. This one na baba ijebu 3 direct walai |
Celebrities › Re: Small Doctor Faces 15 Years Jail Term by bugggg: 3:46pm On Dec 04, 2018 |
He's going no where. |
Crime › Re: Security Guard Arrested For Having Sex With His Daughter Severally by bugggg: 12:51am On Nov 29, 2018 |
Dem suppose insert broomstick inside hin d!ck make d weyrey no fit do agn.... |
Foreign Affairs › Re: Iris Kaingu Bounced From Meeting Prince Harry In Zambia. Photos by bugggg: 12:47am On Nov 29, 2018 |
4 instance ... say na me dey paint Chai. |