Caphulk's Posts
Nairaland Forum › Caphulk's Profile › Caphulk's Posts
1 (of 1 pages)
Omo I trust nairaland people � Nna go gimme as e dey go � Naso this guy who happened to be my boot plug in supa market dey disturb me make I kon join e company wey e dey work for. E say na because say I be football player and e 1 help me as this company helps footballer travels out of the country and give them contract in clubs oversea. Dz guy disturb me for like 3 months o say I dey use am dey play say I dey waste my time say e 1 help I dey do anyhow e sha talk rubbish go I ask am wetin be your company name wetin nna dey do, e say dey dey into many things( na this throw me off fess) and it's I international company, I tell am say I don hear This guy sha tell me say interview dey o make I dress corporate and all I kon ask am say shey na corporate interview abi trial since I'm coming in as a footballer and I'm not looking for work now cause of training and all, this guy sha say make I dress corporate come. I just tell am say I don hear, I lock up no even answer am again Omo this guy call me die even text me the next day I just ignore am say he never serious. Na so this Sunday or yesterday e message me again say some people don go and another opportunity dey say e go call me when interview dey again say make I come say where e dey now e dey make 230usd per week � yes per week Today like this e don spam me say make I come the next interview kon gimme another person number to call � � Abeg Make nna talk for this matter Anybody sabi dem or don enter their trap before |
Thanks a lot man. Appreciate it Dudeladude: |
I've even gotten my iv letter without the use of an agent prior someone telling I can't get if I apply myself, I even went to the studyinukraine site to confirm the letter authencity.. just need documentation and translation Dudeladude:
|
Sooooo If the school reply me and sent an invitation I shouldn't proceed with it ![]() |
Think I've seen some people here who did theirs by themselves And why won't they reply the applicant directly ![]() |
Good morning guys, thanks a lot for the useful information here, I've read this posts for like an hour, really helpful informations. I'm going for preparatory department first. Think that has some advantages Ok From what I've gathered, one can apply by himself Cause my intended wanted to collect 750k for visa guaranteed fee, collect 4 years insurance money at a go and full school fees with accommodation. Now, if I'm to apply myself, do I have to translate my document before taking to ministry for legalisation and do I also have to legalise the translated document?? I'm to notarise the legalised photocopies I made and the translated one ![]() |
I don't need to That's all I have to say If you wanna ask anything Ask If it's not discriminating (not for me though but cause of .y source) I'll reply |
I think it's a scam Cause I have someone among the top personnel in adenl Have you seen 'Wizard of lies' If you've seen it then you'd understand Where it was all a scam and the people working with him for years didn't know it was a scam Mind you Biometric for people that did express was suppose to be this monday 4th of October The applicants went but nobody shows up Lol I made some enquiries and I found out that even adenl is trying to reach stream sort but to no avail....just imagine that My own thinking is ' is adenl not even sure about all this people, when we got permit, canada embassy didn't notify us, SS did, Time for biometric, canada embassy didn't notify us ok fine Now we've submitted everything, we've got permit, and have a date for biometric, did adenl get anything from the embassy, SS is not in nigeria, adenl is, whatever the embassy wants to do, they report to adenl, right? Now you got nothing from the embassy, biometric date came, nobody from the embassy came, are they not suppose to call the embassy? But no...they try contacting SS, which they couldn't reach' I'm not saying this is a scam, they might have a problem truly. But my problem is why is it the day for biometric, you guys have to pend and do investigations My own advice is that you guys you start looking for PLAN B if you wanna really japa Thanks Nb I can't post proof here cause you know |
1 (of 1 pages)
