CColumbus's Posts
Nairaland Forum › CColumbus's Profile › CColumbus's Posts
Who be this kid sef 😕 |
The funny thing is that..day in, day out this same president will have a way of reading or accessing(even if not personally) all of una comments and grievances via media aides nd what not.. on all social media platforms, yet e still no move am to take necessary actions to effectively tackle this hardship. Not even a form of occassional public address to the citizens at least as a form of communication or reminder that he's aware of our plight as fellow countrymen nd taking us through every turn or step in the process of making an economic u-turn for the good of all. Like how does one explain this kind of leader to the rest of the world 😳 as in, the thing just dey baffle me sha I'm not even understanding this country again! But all I know is that there's only so much we can tolerate as pained citizens before all hell breaks loose..Nigerians are lowkey reaching their boiling points nd when things finally go south...I just pity who go wan form politician then. |
. . You're way up your high horse, babe...calm down, make we try talk..🤦♂️ the matter wan kan dey pass us..you know sey we be like idols..😩 same people wey dey form advisors na d same people wey wan try divide us..🙄 wan kan dey make the matter dey pile up.. but no vex if e be my fault.. say i too dey shower you with fine love..even when we dey for my guy front.. ah don forget say you get like 4 dos nd 5 donts..🥴 plus you know how i be like when ah don shack small booze, smoke like 9 blunts..🙆♂️ ah go need some kyn drug for this my typhoid.. oil wey dey ur head no be small, no be d kyn one wey dem take dey fry buns.. omo, you fine gan...see as you dey shine like diamond..😘 ah swear these other girls got nothing on you, b.. Even if you're sky high, I'll climb the eiffel tower just to get that optimum view, b.. cos you see...you do things no one else can do to me.. and in truth..ah don't even mind plus ah got nothing to lose, b.. Maybe this thread, yes..but for you I'll be a wack tailor at best.. You're dark vadar on a quest..⛵ to conquer my chest.. but you see, my heart's already urs..so you really don't gotta break a sweat.. Don't need ta try too much.. na you be my one nd only high school crush.. These other girls still dey learn work, dey wan be professional like you girl see wetin you dey do everybody... now ah don dey think of you for early morning.. don't get it twisted tho...of course i still gahs pray for plenty money.. abi who love epp?...same you wey go still talk say i dey very boring.. Lol.. morning |
2mins men saying the most on this thread. It is well ![]() |
Two lives wasted with one silly move. ![]() |
World cup or not..at least he's won a trophy for his country. Allow the man to console himself abeg |
Topher's acting tho..nice |
Lol, most wanted kidnapper looking skinny lai this |
a whole high court building looking so dilapidated |
LordTheus:Is it just me or does this comment sound like rap when you read it out loud? |
VinnyBaba:na legends full this thread.. ![]() |
Oga, drop lines make I chop your money ![]() I would have gotten that yung6ix first class but ah no quick see your thread |
omo, na this same cruise i dey chop laidis . Highness everywhere |



