CColumbus's Posts
Nairaland Forum › CColumbus's Profile › CColumbus's Posts
Oga, drop lines make I chop your money ![]() I would have gotten that yung6ix first class but ah no quick see your thread |
omo, na this same cruise i dey chop laidis . Highness everywhere |
on the flip side though - up close view of these bullets, making 'em look like nice, juicy kuli kuli abi na my eye dey do me ![]() |
Baddestguyp:Wait, bleach nko...that one no make sense? |
Baddestguyp:I know say no be by force, but I just feel like trying new things this year, at least that's what I've been doing since the year began - so why not watch a different genre of movie for a change. I just hope sey ah no go regret am sha ![]() Be like this Attack on Titan go make brain, you are the second person to recommend it |
Therock5555:Ha, see this guy man...you no know say legends dey for inside smoking. people dey wey even do pass me. Although, my own don tey, and I'm not eager to try it again ![]() quote author=Therock5555 post=113809894] new update don show Boss..[/quote]Oya, I dey with you my gee. |
I'm not and never been an anime person cos I feel they're kinda childish to waste my time on, but I'm willing to reconsider and probably compromise my beliefs if someone can recommend 5 topnotch anime series to watch. Emphasis on 'topnotch' |
Fucklove:Agbado oja, Lagos. |
Bet9ja agent acct for sale..hmu if you're interested |
Please as a first timer, how can I get a car to rent for this business...or hire purchase? |
Candidlady:or this one How many posts make up a page sef |
lusid:Braaa...I've been in naija for too long...right now I'll gladly pick a Moroccan chic to fvck ![]() |
ufotunang:Nop. saw a couple of empty seats too ![]() |
See fresh Moroccan babes for stadium |
[quote author= post=113765484]Make una no kill person pikin o super chickens. Where all these goals dey against Ghana?! Dem just dey vex us since that match [/quote]no mind dem...na on top omolomo dem wan dey show power..mtchew! HALF OF HALF OF these goals, dem no go fit score against more professional teams. Who the Bleep is sao tome?! make dem go try am with Cameroon. to me, this game na waste of time and energy. It's not needed here |

. Highness everywhere



