Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 131 pages)
chaircover: Dont lets wait for her o!. Lets start eating our own party rice before it finishes. She will meet us here laterCC I just reported dat ur pix,i find it offensive to my health dis morning, cos I neva chop since last 9t,wat ll someone do 4 una 4 dis room?it one food or d other hunting somebody ![]() CC & EFE make una take una time oooo,its too early na,wetin? |
amarula: Damsel did I miss something? Who u de marry?dey there na make pant dey wear u,mayb I ll make an exception for u,cos na me & u dem no miss so we re in this 2gether When u come u go c my prince charming,he really is charming .i dey fear predators like ID sef,cos she fit do my prince for our reception ![]() |
Lol @JB Happy birthday YPP where u dey for PH make I come chop turkey,although I can neva understand why una like turkey so much,I am a chicken person ![]() @ amarula,y won't we remember you?i have missed u oooo @ all the newbies,una well done oooo, bole & fish in pepper sauce coming right up. @ser,lol @man cave @CC,chilli,efe,RR,belong,ID,tuna,ypp I dey hail all of una so I went offline for days & nobody missed me?na wa 4 una ooooo,where d family love come dey na ![]() U all re uninvited to my wedding ![]() |
jaymel4u:send me a mail then |
walcolm: yes, you need wifi for OS upgrades...its actually not peculiar to BBI have been doing dis download all day,still It won't finish,its one step after another,i'm in the step which is now 1021MB?ll this ever end,its quite frustrating,i'm using internet sharing with glo network,if I pause I can continue whenever right? |
walcolm: the correct apn is internet.ng.airtel.com...what shows up by default for airtel sim is 'internet'.thanks so much its working now,bt d problem is I can't upgrade to d latest OS version,its saying I need wifi connection,that I don't have So pls what do I do now? |
jaymel4u: lol @ am a woman who can drink wine. wud really like to know ya beta if dats possible nd rememba i love to kill adultswell if being d last born constitutes as being a baby,then I'm a baby ,bt me no no wetin u mean by be a baby oooooo + u love to kill adults?then I'm dead meat b that na |
Will the pictures give me aa better future? ![]() Y should I have it in my phone ![]() |
mzjaney: why me and pikin go drag daddy?na u b the lady OP dey talk offf ![]() |
mzjaney: Daddy wa means "Our daddy"she & pikin dey drag daddy? . That's just hilarious .@OP I think she got married real early,so isn't abreast with pet names,well u can teach her,we all learn daily |
Abeg which one is daddy wa? I'm confused? Wat does it mean? ![]() |
walcolm: Maybe your apn setting is incorrectwalk me through it pls,or can I go to their service centres & ask for help? |
pickabeau1: Hi,, how is chenylovena true ooo,d babe just go AWOL ![]() |
walcolm: It works okdont mind me & harry,we just messing around it didn't work on my phone ohhh,even stepped down to 2G sef still nothing.any idea y? |
deejay_harry1:neva vex ll ask u when it comes to android related issues |
deejay_harry1: yes it should, cox it works on any device......I for listen to u but then I remember u don't use a BB so shift where walcolm ? |
Pls does airtel BIS work on BB10? |
1st off that picture doesn't look like it was taken in d bushes,it look like it was in d living room,like is that not a cream coloured couch behind that thing? I choose not to Believe this story |
jaymel4u: ur husband is a lucky mani'm not married & I'm a woman who can drink wine and love money talk so hit me with it I'm all ears |
deejay_harry1: cdamsel try and use airtel for a week even with the highest 3G..... if u no scatter ur phone out of vex, call me "ONYEARA. lol .hahahaha,thats y I said I can't vouch for them @ adaobi u could try Etisalat as well |
deejay_harry1: abj , GLO..wont advice her to use mtn in d east cos it is usually congested during festive periods. If airtel coverage is available where u going to ll advice u use either glo or airtel although I can't vouch for airtel browsing sha,cos I haven't used it before but I think it comes with high ratings When I'm home for xmas my glo neva disappoints,1st off find out d networks available where u going to then narrow down your options |
jaymel4u: sum times i jst want to grab sum adults and strangle d life out of themabeg ooooo,i think our SAN bellong is on sabbatical, no one to burst u out of jail Just share u might feel better afterwards |
Idowuogbo: Swagless pipu! Na Versace frames u want make he comot for face? D up-close pic killed his swag. D frames are tight.cos it's versace make he no look for another versace way suit his face? ![]() I laf @ swag ![]() |
Hbd dear, Advice: pls throw away d glasses,i was like WFT in the 1st pix until d saw d 2nd & 3rd & I was like dis guy is really fine. The glasses dey like kpekpeye ohhhh,no vex for d yabs ooooooo,commot d 1st pishure kpatakpata ![]() |
Tgirl4real: How much are u bidding? Name ur price.u won enter one chance abi? ![]() Mysticgal na scamist oooo,where she wants RR all to herself I ll b there cheering for my SAN bellong Sights mysticgal *runs away# |
Who told her this is d way to get popular?women with pea sized brain*smh She looks like a Chinese doll in that her pix way she wrap white cloth ![]() |
Tgirl4real: It's just a crush, it will pass.i don't think it's a crush thing I always wanted my hubby to b 10yrs older than me,bt if I end up with less doesn't mean I don't know what I want? If she says it's an attraction,i would agree,since it's not a one time thing @dutchess,dont know if it's normal bt I don't c anything wrong with it,i don't think their is a age restriction to love or marriage. I ll always say,find what works for you not everybody else |
I have no comment ![]() |
![]() Good question oooooo alutacontinua: |
tunapa2009: Ghen ghen...please, don't jump protocol.. You need to obtain form from CC first... Concerning Cdamsel, she is already taken. By who? I dunno ooo!!!!i'm taken by tunapa2009 ![]() |
Idowuogbo: D gist u hear na WAS, I dey download u with NOW. U shud try it o! Bleaching dey make persin fresh wella.unfortunately I just like to watch,if u download finish gimme make I watch ![]() |
alutacontinua: I and CC af settle!FYI its no girl oooo *covers face ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 131 pages)


.i dey fear predators like ID sef,cos she fit do my prince for our reception 

wow..................dis number is 4 only cdamsel 08140066525 pls call me
u know wat i mean 

so shift where walcolm ?
if ur a woman nd if ur a man lets drink beer nd discuss money sumday