Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 131 pages)
Beennkumar: Heheheu should come out for next edition of mr NL,u fine,those lips ![]() |
@ deejay_harry1 How come d only nice tin u had 2 say about me is dat i'm a phone freak? Every other person say either,brother,sister,aunty,better half etc,me na phone freak ![]() I'm not happy |
deejay_harry1: nope.. i dont sell oo.. im more than 19..less than 25oya gimme one bold 5 na abeg ![]() |
xynerise abeg me too won c u oooo,show thy self abeg |
deejay_harry1: im old enough to drink alcohol..u sure?u don reach 17? Bt seriously u dey sell fone?i won buy. Shey u no go do me wayo ooo ![]() |
deejay_harry1: still close rangeu dey selll phone?seriously wetin small pikin like u dey do with that kind drink? ![]() |
Dannylux: okayi no post my pix oooo,mayb my twin Ddamsel ![]() |
deejay_harry1: could share via pmI no get email o |
Dannylux: Lmao, PMi dey wait El Guapo: [color=#0066ff]Shiit!which 1 is u?both re cute bt d way,ajibo pikin dem ![]() deejay_harry1: cdamsel i still didnt get to see ur picx on d galz threadpix with my yaki flip?abeg oooo,no won go hang myself |
god_of_music: Nobody liked my pics!we no c ya face na ![]() |
deejay_harry1: u wan make i snap am separately pm u ni??yes ohhhhh ![]() Dannylux: It's in the Eastmost of their branches na east e dey na?no worry tell me, Abu nwanne gi ![]() |
Dannylux: Stalker!!me? So which one is it? |
Dannylux: Sharp girlwell all crunchies have same partner,lemme guess again Could it b d crunchies in awka? ![]() |
deejay_harry1: i don get bear bear oio.... welcmu really wish,bear bear ko bear bear ni ![]() |
Dannylux: 3rd picthat looks like crunchies ![]() Harry,u b real small pikin ooo ![]() |
mneksummi: You're welcome. Glad to know I was of help to you. My doors are always open so you can reach me if you need further assistance along the line.ok,u re way to kind,wish everybody on NL was dis nice Ll sure pick your brains if/when I need to |
DutchesSsS: Goodmorning house,babe u don hammer? That's d only jist dat ll make my day ooo |
deejay_harry1: u na my person na... PIC PICmake them yab me say my head dey like egg or I still dey fix yaki flip? bros abeg make I hide myself behind my phone ooo ![]() |
deejay_harry1: C DAMSEL, i don call u tire ooobros wetin I do na ![]() Abeg is it in one day that this thread reach 44pages? ![]() |
mneksummi: @cdamsel, you need to do some readings o to get what it is all about. So go read things up here:thanks dear,i do know what d program is about just wanted to know if this year's edition has ended,u were more than helpful,thanks |
Pls I need info on this youwin,sorry can't read through the pages. I need to know when entries end or if it has ended |
jaymel4u: ehm ladies and gentlemen pls whats dis thread about? cos what i read is nt what u guys ar discussing, its quite fun thowe discuss just about anything,just bring up a topic & everybody go put mouth,u better brace urself oooo,cos there ll b some serious yabing,bt its just 4 fun,no pun intended,well b ready 2 get hit on,cos we d fine single singles here no dey joke around, ![]() U welcome btw,d catering committee ll soon attend 2 u,we always serve refreshments to our newbies ![]() |
deejay_harry1: if u gadget freak reach me, make i fall..yes ooo, wrist watches my brother,abeg ooo I no dey swap,before them vex gimme chinko phone abeg |
deejay_harry1: still not late tho..even if I want BlackBerry porche? ![]() Nah,nt trading notin, ll wait 4 d next hot tin when I'm ready 2 change my Q10.i'm a gadget freak + a watch freak,na there my money dey finish? ![]() Wait ooo,them go gimme change if I trade my lumia 4 nokia touch? |
Austeenx: [color=orange]I'm a pastor. So, I don't want my church members to know I am a pervert.dis really got me laughing ![]() |
deejay_harry1: this one is strong. u later got a lumia..im sorry I hurt u,bt I wish I got d S4 ooooo, I don read plenty views about d fone 4 NL |
deejay_harry1: i can see threebtw did I tell u my lumia 1020 is here? ![]() Neva smash am yet ![]() |
deejay_harry1: u were awfully harsh... cool.. its not good for a lady..harry!harry!!harry!!! How many times I call u? ![]() |
deejay_harry1: why evulzu say? |
Young po413: Just get a nokia lumia 1020,it`s the latest and cheap too.106k is cheap?bros make I send my a/c? ![]() |
rill: *checks profiles*i wish I understood wat u meant,all I read was d topic no need 2 read ya jagos,if u won upload ur pix with ur 20naira tie pls do so & shut the fu.cck up joor ![]() |
Mynd_44: OP sounds "Pained"no he ran out of threads to open ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 131 pages)




lol.. im not as young as you think tho..



bur i wanna know wat dis thread is all about......................k naw let me join in d fun my name is john nd am obsessed with babies, its a 2way tin cos babies love me too. am a fun lovng guy nd i engage in anythng interesting am also single yes single, because my work gets me travellng alot so dont want any lady to suffer lonliness which mght lead to other tins. if i continue talking bout me i will probably b typing for 6 m0nths let me stop here.. abeg make una no yab me oh